Iambibi's Posts
Nairaland Forum › Iambibi's Profile › Iambibi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 55 pages)
Rukkyola:.. Lmaooooooo..... Rukkyola u shall not kill me with laff... Dog for Sent4rina? Tell me ur joking ryt?... now back to business, rukky, u b my frnd , i luv u so much and dats y i help u go find Sent4rina dat time, bring am come house, tell u to forgiv him, u no ansa me,...u say make i no disturb u.. Ok make i ask u,... U dey complain say Sent4rina no come house abi, ok assuming u con be Fraih nko, wey Shammak travel leav for a verrrrrrryyyyyyy long time, tell me wetin u for do.... Sent4rina jst comot for jst 4days, only 4days oo, u don become one big monster over night.....haba naaaa, deariee, it is not gud,... U for atleast wait for d Sent4rina bfor u pack go meet eddykisses1,...... And d truth b say eddykisses1 don talk am say, him no want trouble o, therefor, he wil return u to ur baby Sent4rina, and den una go settle d matter u hear,... I luv u and will always do.. *pecks her on d forehead* oya be a gud girl and go back to ur reall home, Abeg, na beg i dey beg u, and time don dey reach wey u go born Sent4rina baby oo, and i guess u dnt want to do dat in anoda mans house... So do d ryt thing my dear..... Tank u!!! |
iamdynamite:.. Twinnie gud morning, yea i slept gud and hope u did too,......wait oo Twinnie, Fraiser? my fruit salad? Every morning? for one bloody month? At dis my tender age?? ..am finished!!! . Somebody wake me up from dis dream bfor i faint!!!!! |
Armynu:.. Lolz...ok... Yea....Nice observer...... Gud morning and hw was ur night |
jubrealguy:.. Abeg ma head don dey pain me, gudnite!!!! |
]√ 1. MOST REPRESENTED INSTITUTION/SCHOOL
®EKSU √ 2. MOST REPRESENTED COURSE/DISCIPLINE ®COMPUTER SCIENCE √ 3. KING OF A16 ®FRAISER √ 4. QUEEN OF A16 ®SPIXYTINXY √ 5. MOST FRIENDLY CITIZEN ®FRAIH √ 6. FAVORITE A16 CITIZEN ®FRAIH cc LogoDWhiz Kbs468 |
jubrealguy:... Yea... Like crazyyyyyyyyyyy |
chymi:.. Gushhh! Dis is exactly wat i chose......seriously I no go lie!! |
jubrealguy:ahn ahn, take it easy naa.... U will eat, shower first, den eat, after dat u go and rest and sleep..... Chaii c my baby looking very very tired and stressed out, nkem, sorry u hear!! |
Fraiser:.. Lolz... Ele yi gidi gun!!!.. This one is original!!! |
jubrealguy:.. Jubrealllllllll, gush av missed uuuu, hw u.... Hw was ur day.... Awwwnn u look very stressed and tired,.. Come come come.. |
Fraih:Tooooooooorrrrrr obago!!! .. Lolz, i don talk tire, my head don dey pain me..... Mayb na u she go listen to sef... After all na u b peace maker!! |
SC31:.. Lol |
Lmao... Dis city really big no b small, and ofcos full of different talents....therefor na hu b "panelbeater" again...... |
eddykisses1:.. Eddy u want us to b padis for life abi..... No p, oya let me giv u d advise a padi will giv u, beta send Rukkyola back to her husband's house.... And b a gentleman naa...... Na ur guy Sent4rina wife u collect so oo, with his baby sef, sote una evn thief his money, haba, nna, eddykisses1 nwa mama, hu does dat? , nka adiro mma(it is not gud) , and o wu kwa mmpu ( abomination) ,.. So nwa nnem nwoke bikozienu( plz) , jst do d right tin and b a gud guy ok? Therefor Return Rukkyola to her Sent4rina ooo and get new girl for ur sef...... Dnt snatch any bodies wife, if Sent4rina come wetin u wan tell am, and ur evn with his unborn child, i like u oo, dats y am tellin u!! As for Rukkyola she must return to her Sent4rina, weda she likes it or not, den if he says he doesn't want her again or divorce her, den u can hav her.... Buh for now, she is still married to Sent4rina!!! I rest my case!! |
Oyehomie:... Dis dia own don turn to escape from congo, journey to exile,.... No worry my darling neighbor, jst allow dem, na watch we dey watch oo, no b dis neighborhood?, i dey go call Sent4rina come, in dis neighborhood? we dnt take sh**... |
Oyehomie:lolz |
sirguy542:hmm sirguy542 welcom, am fine buh not too fine oo,... See eddykisses1 and his runaway wife,... They hav been disturbing me upandan, they r looking for my trouble oo.. Ok.na.. I no go talk anytin oo |
Fraih:lmaooooooo.. .. Abeg u no lemme fall from bed with laff... |
eddykisses1:.. U guys should not evn bribe me oooo, because dah time don pass,.... #OperationSearchForSen4rina#.... I no wan hear anytin |
jayloms:... Tnks, buh no... He needs to rest,... Do hav a gud time ok? |
Rukkyola:... U, Continue to dey blush ooo, Sent4rina dey road,....... No worry na koboko una go chop dis night........ #OperationSearchForSen4rina# |
eddykisses1:.. Guy no lemme display maddness for u o.... Wich one is iambibi do dis, and dat,..jubrealguy come and see dis guy o.... . Infact, i don vex, i dey go call Sent4rina come, and trust me, u ain't gonna like it... |
Rukkyola:... Hu drive u, i hope say no b me...., no worry, by d time wey Sent4rina come back, u go kno......i hustle for Sent4rina for u, tell u make u forgiv am for not coming home, u no mind my sweat, u say na eddy dey ur mind, ok na.. Sote u evn thief his money,.. Na capital OYO u and eddy dey aswear....., the one wey dey vex me pass na, make iambibi com drive u go airport.... K. na |
Fraih:... Lwkmd........ This one na escape from congo, journey to exile,.. I help Rukkyola bring back Sent4rina,.... She say na eddy dey her mind... I tell her make she go talk with Sent4rina first, she escape leav house, evn thief his money,...... Toooor, na watch we dey watch ooo |
jayloms:.. Na so so pass u go dey pass.. until u fall for gutter... Anyways shaa look road bfor u cross o!!!..by d way Happy evening!! |
chisophia:..... Ok dear |
eddykisses1:.. Eddy, eddy, *shaking my head * the lover boyyyyyyyyyyy, i jst dey look u ooo, continue,..buh al i kno is dat *singing and shaking my head* u r looking for my trouble ooo,..iambibi dey sleep, eddy dey wake her, ok.oo.. I jst dey look u.. iambibi should do dis, iambibi should dat,..isorite... ...shey because u marry Rukkyola , my neighbor , they say make iambibi no rest for her house again abi, ok na... Buh i jst hope u kno dah i also hav a home, and a baby (jubreal) to attend to, therefor.. ,continue, ehn ehn, balance for dere, make iambibi dey help u do evrytin, mayb na iambibi go help u impregnate ur wife o ...we go kno!! |
iamdynamite:.. Lolz..yes twinnie, i did not forget , buh u see i dnt hav any idea in helpin u get a wife o.. . .(am not gifted in dah area) Buh i will giv u d little idea i hav, apparently from wat i saw yesterday, mayb u might jst get lucky... Hu knos... So in dat case, Step 1: sight her, Step 2: prepare ur pickup lines a.k.a punchlines, Step 3: make d move.. on bended knees ooooo, (very important) Step 4: failure to take along ur diamond ring and red roses, u r doomed!!! Step 5: wat else again, if she doesn't agree bring her for fruit salad, Step 6: and after testing my fruit salad... Boom!!! She becomes urs, and den u live happily ever after. ![]() |
spixytinxy:..wah dahhhh!!!, spixytinxy take ur time o...., pesin don change u still dey call am dah name, wats ur own sef.... I no dey talk too much, buh no lemme start oo. Toh....!!! |
spixytinxy:..wah dahhhh!!!, spixytinxy take ur time o...., pesin don change u still dey call am dah name, wats ur own sef.... I no dey talk too much, buh no lemme start oo.....!!! |
iamdynamite:... Darling twinnie, hw u, hope ur having a gud time |
spixytinxy:.. *Wispers in her hears* the belle no gree abort, the best tin na to born am like dah!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 55 pages)

