NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:58pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: My neighbour, I get one problem fa. Am pregnant 4 sent4rina. Make I tell Eddy? Wat do I do? .. Neighbor wetin dey do u naaa........ Jst follow ur heart o......... Dis one pass my power oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:46pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: I wan marry am. Sent4rina no get my time .. Ok.o...... I f u say so... *shaking my head* so na so eddykisses1 take use punchlines carry Rukkyola frm Sent4rina....... Chaii...... All d same shaa congratulations to the u dear.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:32pm On Mar 13, 2016 |
eddykisses1: iambibi na love na...i'm just saying what is in me. ... Ok sir i belive u if i say so.. ... By d way Nice punchlines.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:27pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: Lol! Make I just 4give am ... Ok swithrt no problem .... Buh na dis eddykisses1 guy i no understand oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:16pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: iambibi...my bestie abeg come help me oh! my village juju wee I think say I don destroy don finally come back. Miss chisophia has disappeared without any answer & my battery is now 10% & light no dey. I am finished oh! lolz... U too dey complain!!! Abeg go giv her the red roses joh!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:07pm On Mar 13, 2016 |
jubrealguy: lol........i laughter in every language baby come let us sit down and watch.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:05pm On Mar 13, 2016 |
Fraiser: lol...dis babe en u re too funny, walahi u b actress .. Lwkmd.....u dey see wetin i dey see too abi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:55pm On Mar 13, 2016 |
eddykisses1: The thing is a woman shouldn't be alone, heard that your husband sent4rina left you and you are still very young, truly truly I say unto you "my nights cannot be complete without you by my side" i'm made for you just like the stars are made to lighten the sky...you are to me what the rain is to crops, you are the air I breath....Rukkyola *go down on my kneels and brings out the diamond ring* will you be my wife? this guy is a baaaaaaaaaddddddd guy!! C punchlines!! *shaking my head* guys are really not smiling Qutyjoice: See dz one too, sha tk it easy. Yes swithrt... I will |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:46pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Miss chisophia u are highly welcome.. I have been in dis our beautiful city since 12noon today admiring all the beautiful girls in dis city so many people criticized me for doing that while some people here said that I am wife snatcher I cried bitterly in my heart but at exactly half past two this afternoon my innermost eye opened up & I sighted you. when I opened your profile I was amazed wit what I saw there my dear chisophia u are truly the real image of the most high your beauty can never b compare. My dear chisophia pls I want u to b my wife I.e the mother of my unborn children I promise never to hurt u bt to always make u smile all the days of your life. *Wispers in his ears* go down on one knee.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:42pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Miss chisophia u are highly welcome.. I have been in dis our beautiful city since 12noon today admiring all the beautiful girls in dis city so many people criticized me for doing that while some people here said that I am wife snatcher I cried bitterly in my heart but at exactly half past two this afternoon my innermost eye opened up & I sighted you. when I opened your profile I was amazed wit what I saw there my dear chisophia u are truly the real image of the most high your beauty can never b compare. My dear chisophia pls I want u to b my wife I.e the mother of my unborn children I promise never to hurt u bt to always make u smile all the days of your life. *Wispers in his ears* kneel on one knee |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:32pm On Mar 13, 2016 |
Fraiser: lol... U b badt gal i swear, u shall won fall dis guy hand haba oga Fraiser, as my husband padi u suppose kno say na gud woman i be naa.... D plans i hav for sirguy542 are of gud and not of evil  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:24pm On Mar 13, 2016 |
Everybody chisophia is here ooooo *rings the WWE bell*.... Sirguy542 oya let d toasting begin...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:09pm On Mar 13, 2016 |
Brimmie: [size=20]Hi Guys!! [/size] ... Brimmie, hw u and happy sunday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:07pm On Mar 13, 2016 |
arrhenius15: M owk too... some fruit salads...? not a bad idea... wondering abt d unique flavour part tho...  .. Haba, bros its notin o... Jst a flavor of d fruit salad..... If u dnt want, u cam still gimme back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:46pm On Mar 13, 2016 |
Oyehomz1: jubrealguy nd his wife iambibi...u re sighted o ... Surest Neighbor.. U r welcom sir... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:44pm On Mar 13, 2016 |
jubrealguy: who is dat boi calling u bestie upandan and what does he mean by bestie and why is he laying about d whole compound .. Baby d tin tire me o..... Abeg help me get him off by back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:31pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Miss bibi of course d only woman in dis city that is more pretty than Queen Elizabeth. ... Pretty dan Queen Elizabeth ke? Oga dis hyping is too much for my small head to carry o  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:26pm On Mar 13, 2016 |
Abbeyunique2: No pure sand for him gaari nah, the guy don suffer, na soso indomie he dey chop from morning till night. make chisophia help him condition. moreover, the guy is cool. lolz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:26pm On Mar 13, 2016 |
Sent4rina: Na part of d trick be dat. Dem plant bra inside my bag con tel u say na 4 woman side i dey come, me wey be say na office work tie me down since. Cöntinu nah, i dey read d script jejely and e go clear 4 ur face if dem don use stylestyle snatch me from you.
*singing* Na jeje'n'jeje i sidon dey luk wey pesin dey trouble me o. If i con turn my oda side, dem go tink say i wicked o. Oh la la la. Sent4rina God knos am not tryin to do anytin o, so plz o, no dey lie for my head ,... I dey settle matter wey ur wife carry con meet me, u dey say na me put bra, not jst any bra buh aloku bra, inside ur bag,.... Abeg stop to dey implicate me o..... I hav my jubreal ooo, if na because i con tell Rukkyola were i see u, den no vex, i am sorry, but to lie say na me put bra for bag, i no go take dah one o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:15pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Help me hold ur neighbours wife oh! make she no spoil my show. ... Hold my neighbor wife? She hold u ni? Y u no go focus on the chisophia sef.... Dis ur mata don dey tire me o!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:12pm On Mar 13, 2016*. Modified: 7:36pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: Iambibi my sent4rina sey na u put d bra 4 I'm bag. Am confused. I don't know hu 2 believe. I love my husband fa hu dey blow lie for my head oo,.  .. Baby dats not tru o.. because am already happily married, wetin i go con dey follow Sent4rina for wen my jubrealguy is enough for me.... By d way i no evn kno were dem dey sell aloku bra o... Abeg oo, abi na because i tell am to go back home? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:07pm On Mar 13, 2016 |
jubrealguy: yes, he is father...neighbour.all join and what r u looking for in our compound ... Lolz...... Ask am ooo...... Na wife him find reach here......lolz.... , meanwhile hw u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:00pm On Mar 13, 2016 |
Qutyjoice: Lmao...Ao far nah Neighbour!! Neighbor!!! Surest Neighbor!!! Hw u dey na... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:57pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Am high already.. I can't wait for her to say yes to me . ... Oya bestie, start preparing ur pick up line o... because she's on her way.... No fear oo, no stammer oo, jst calm down, giv her sweet line with correct correct Rhymes! And dnt forget to hit d punchlines!!! wish u d best of luck! Toooor she don dey come!!!........ *runs to hide and starts to peep* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:50pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: I go 4give am because I love am .. Dats gud,... That shows ur gonna be a wonderful neighbour....if u neva eat tell me make i call kitchen for u ooo....by d way no forget to say hi to d other neighbours in d neighborhood o (Qutyjoice and oyehomie) .. Them day wait for u as i dey talk nw nw oo...... Once again darling neighbor, ur welcom!! Luv u plenty plenty!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:43pm On Mar 13, 2016 |
chisophia: here is the birthday cake, let's dig in..  ... Wow,... Tnks deariee... God bless u, by d way do u care for some fruit salad, i made it specifically for u..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:30pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Miss bibi its time to fulfill your promise....Help me track miss chisophia I have started the process already. .. Lolz..... Yes sir... On ma way..... *preparing the fruit salad which i'll use to track mis chisophia * just relax!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:27pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Miss bibi its time to fulfill your promise....Help me track miss chisophia I have started the process already. .. Lolz..... Yes sir... On ma way..... *goin to track mis chisophia * just relax!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:26pm On Mar 13, 2016 |
chisophia: hello dear, chisophia is single and ready to mingle  ........ Tell em  ... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:24pm On Mar 13, 2016 |
eaglevision: tooor! in b like say i go change ur moniker to fruit salad very soon,who is in charge of change of moniker,minister of justice i tink,ok i knw his ministry address. lmaooooooo.... Abeg leav me and my fruit salad o, and nobody should touch my moniker o *holds unto fruit salad very tightly * |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 5:01pm On Mar 13, 2016 |
LogoDWhiz: And u too bro Oga landlord,..... Where is our landlady, av not seen her sins today.. Hope all is well, by d way happy sunday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 4:58pm On Mar 13, 2016 |
arrhenius15:
 I'll gladly make provision for another 1, Iff u show me d pikshure of the broken glasses....Else, I don't bliv it.  How u doing sis? am gud and u, by d way u care for some fruit salad??... Dis one has a unique flavor!! |