Iamicekid's Posts
Nairaland Forum › Iamicekid's Profile › Iamicekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 47 pages)
They will now use this one, people will now be coming online and be cursing the person wey use am... she really deserves to be used |
Omo ope, maa jaye lo, wishing you success and myself too |
Wait will she say no before wey she know se u dey get fame and u loaded |
I don’t tell a girl am cumming ooo, I just cum stand up and go wash up and come for the next round |
But please when sticking to all this advice don’t forget to caution her in a loving way cause with the kind of age she is now if you are too hard on her she may disconnect with you finally to the extent she may dispise you and find comfort in someone else, just do it with care a little hotness and coldness, just make sure when you hanging out with her make sure her brothers are always there giving them the same equal attention with that is a start |
sodiqapril:Davido, hushpuppi and Jim iyke can’t be there but Wizkid I know se that guy go dey there he too dey owe, sotee e no dey pay child support |
The boy sabi Enjoy ni now, u don’t know the kind rep him don gain like that |
This one that the girl is no more using her ring, be like se Ronaldo don dey get cold feet ooo... if Na me sef I go get cold feet make dem come marry finish make she con later say she wan divorce cause of a little misunderstanding and den go con split money wey baba don dey hustle for since |
slimdamatrix1:Lol he has the highest number of international awards bro, google is your friend I meant the total awards he has globally he has more than all African artist... so say no more |
Thales01:Look how sure you dey talk like u dey there when they are recording the song, did anyone came out that he is not the one that write the song, even kiddominat said he vibe the song when he went to give him the beat in Atlanta, so because u don get song writer before come mean se he no fit write him own song again Abi |
Cheer them up my foot abi u wan use style enter Poland and run, follow proper way Abeg cause it’s not easy been an illegal migrant ooo |
Make God help us, damn but make people also help themselves with reasoning now |
Person wey dem suppose don go throw inside jail |
tfash96:Achievement ko, Abeg those wey sabi freestyle how much it don bring come there table... which achievement go fill higher education google am make we see what wiz has done and David hasn’t done more, You wiz fans when u now see things ain’t going your way you tends to bring sentiment to the discussion, well can’t blame u guys tho, Person wey b se na to pay child support for him pikin Na yawa |
giwish:Google is your friend my friend go there and check and stop quoting without knowing the fact jare |
Ironi:Nwa baby, flora my flower Listen to the content leave hate or discrimination aside you will see what am seeing |
Ironi:But that same UnAdulterated shiit dey break records wey nobody for 9ja don do before 10M sold copies on if outside Africa talkless Of fall The only African artist with the longest stay on billboard The African artist with the highest number Of award |
tfash96:Best selling artist in Africa The African artist the the most number of award even tho ur wiz blow one year before him oo Most recognize outside Africa cause if alone sold over 10M copies outside Africa talkless Of fall wey dey make wave now ooo ur so called star boy ft drake and the song only sold 200k outside 9ja The only artist in Africa with the longest stay on Billboard top 100 Google is the friend if you dey confuse and u wan confirm peace and love |
Urhobokwaleboy:And those wey sabi Freestyle how much the freestyle don bring come there table... nonsense excuses the guy is blessed with grace |
slimdamatrix1:With that frog voice he is the only artist that has the highest number of award in Africa even tho your wizkid use one yr blow before him ooo, if alone has a total of 10M sold legitly that’s outside the sores of 9ja ooo and what about fall, ur star boy ft drake and all he can sell was 200k the numbers are there go check am out and then decide who the best in Africa is |
IbukunSangotola:Abeg who else dey compete with those 2, that’s something that is glaring now |
Overrated or not, froggy voice or not, na him be number 1, na him dey break record wey ur so call starboy has never done before, na him dey represents Africa |
Guys hope u seeing this, she get swag, she dey slay, Big yansh, dem no be wife material oooo, use your brain don’t be mislead by beauty |
I would advice you to go for H cause it always good for a man to marry a woman that love him more than he love her it always balance everything that’s from my own point of view tho, but if you see you can’t work out then you can go for C but know for a fact there would be time wia trouble will arise with C tho |
LesbianBoy:Lol no oo, it’s like the girl family sef no be anyhow family dem get cash at hand |
millhouse:No he is not , he is into one coded relationship the girl base in USA, he bought one dope Benz for her birthday then and the girl gift him one dope diamond bracelet for his birthday |
Jowizaza is not single ooo, he dey one kind coded relationship Na USA the girl base and the girl even buy am one mad diamond bracelet for him birthday, the rich date the rich |
Jowizaza ain’t no fraudster, he inherited his father shipping business now he has a ship of his own and this is the 2nd Lamborghini he just bought, last year December he bought a Bentley and rolls Royce for his parent, his crib in Ikoyi is so manigicent to the extent he has a elevator in his crib... Dude is stinkly Rich |
Those girls are super stars in South Africa, so no need for story |
She rock her natural sef, no hair no makeup in my own opinion I will give her 6/10... she is cute naturally |
Grace speaking |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 47 pages)
