|
Romance › Re: Endowed Actress Goes Braless As She Celebrates 29th Birthday With Raunchy Photos by Iamicekid(m): 12:49pm On Mar 11, 2019 |
Yassin she no wear pant sha |
Celebrities › Re: Yusuf Adebisi Wins Oyo Assembly Seat (Taiye Currency’s 25-year-Old Son) by Iamicekid(m): 12:44pm On Mar 11, 2019 |
Abeg why is the other guy still running for a 3rd term is there no law anymore in Nigeria Haba now... 3rd term |
Celebrities › Re: "I Want Wizkid To Be The Father Of My Child" - Uche Okoye by Iamicekid(m): 8:07am On Mar 11, 2019 |
Mtchew when this one begin dey act film cause Na every one be actress for 9ja now |
Phones › Re: Nigeria Ranked 4th In List Of Selected Countries With The Cheapest Data Plans by Iamicekid(m): 7:36am On Mar 11, 2019*. Modified: 12:40pm On Mar 11, 2019 |
2.2$ wey Person go do like 10 to 15times in one month where by other countries own Na unlimited |
Properties › Re: Aerial Photos Of Eko Atlantic City Where Apartment Cost $1.1million by Iamicekid(m): 10:52am On Mar 09, 2019 |
Naija and there nonsense how much I go buy this kind apartment for Dubai 500k usd with better view and I go use the rest buy one mad mansion for here in Lekki ogun kill Atlantic |
Romance › Re: This Girl Booty Is Making The Internet Experience Shut Down by Iamicekid(m): 11:03am On Mar 04, 2019 |
South Africans girls and yansh are 5&6 |
Politics › Re: Buhari’s Sneakers In 2015 Vs 2019 (Photos) by Iamicekid(m): 7:12pm On Feb 25, 2019 |
GoTV: So Hushpuppi wey dey wear Gucci get rich mind pass otedola wey dey wear mostly white native with billion dollar investment in forte Oil Alaye shut and think before you this same Otedola get A single car wey worth 300M custom made, and other multi million cars in his crib every rich man has what he loves, Those billionaires are the one that love something wey no common pass they always want to stand out and they are ready to spend any amount to achieve or get it they just don’t post like we youth do |
Romance › Re: How Do I Reduced My Love For My Boyfriend He's Taking Me For Granted by Iamicekid(m): 8:55am On Feb 15, 2019 |
Olakush12: Please guys I need help!!!!! how do I reduced my love for my boyfriend, I so much love him and he's taking my love for granted..,?? please guys tell me what to do and I don't want to break up with him.. I just need to know to reduce my feelings for him.. Thanks in anticipation. Let’s cheat on him.... text me |
Politics › Re: Nigerians React To Photo Of Few Words Printed For Buhari To Read From by Iamicekid(m): 10:04am On Feb 04, 2019 |
Even with this you will still see some fools wey go still vote this man even on this Nairaland sef, and we will still not accept that we citizen are the problem of Nigeria |
Literature › Re: Story] My First And Last Sex With My Sugar Mummy – Episode 1 by Iamicekid(m): 8:56am On Jan 17, 2019 |
Nice one but bro the wait too long ooo, Abeg help us adjust on that |
Celebrities › Re: Osita Iheme Shares Photos Wit Chinedu Ikedieze Calls Their Meeting A ... by Iamicekid(m): 10:07pm On Jan 14, 2019 |
Definition of GRACE |
Romance › Re: No Trouser Tube Ride 2019 In London by Iamicekid(m): 9:51am On Jan 14, 2019 |
Mehn  |
Celebrities › Re: "I Don't Need You And You Hate That" - Sophia Momodu Throws Shade by Iamicekid(m): 2:20pm On Jan 11, 2019 |
AllenSpencer: Haba!
That girl family too not doing bad
Na Dele Momodu dem clique Forget about name ooo, dem fit get name make money no dey dem no dey write am for face now, all Na packaging u don forget how Davido casted them when dem turn am to ATM that time ni |
Celebrities › Re: "I Don't Need You And You Hate That" - Sophia Momodu Throws Shade by Iamicekid(m): 8:18am On Jan 11, 2019 |
Can’t be for Davido, can this one live without davido, make he no give am money for a month lasan we no go hear word online |
Celebrities › Re: Iyabo Ojo Gushes Over Her Pretty Daughter As She Becomes A Make-up Artist by Iamicekid(m): 9:08am On Jan 09, 2019 |
Why the hell will she be baring her mother’s father name... well when be se na irresponsible man her mama go date all they care about it how the guy go spend for them during the time them dey date |
Celebrities › Re: Iyabo Ojo Gushes Over Her Pretty Daughter As She Becomes A Make-up Artist by Iamicekid(m): 9:08am On Jan 09, 2019 |
Why the hell will she be baring her mother’s father name... well when be se na irresponsible man her mama go date all they care about it how the guy go spend for them during the time them dey date |
|
Sports › Re: Ronaldo Wins Best Player, Best Goal Of 2018 At Globe Soccer Awards by Iamicekid(m): 1:31pm On Jan 04, 2019 |
GOAT |
Sports › Re: Mayweather Earns $9M In 139 Seconds After Beating Tenshin Nasukawa by Iamicekid(m): 1:45pm On Jan 01, 2019 |
Lord so in 2mins 19sec 9M don enter... More grace Mayweather |
Celebrities › Re: 2019 Awon Omo Thick Butt, Eva Alordiah Says As She Flaunts Backside by Iamicekid(m): 3:47pm On Dec 31, 2018 |
Atleast she is working out for it unlike all this unless Lagos girl wey dey go for surgery |
Celebrities › Re: Davido Finally Apologize To Kizz Daniel Manager by Iamicekid(m): 4:21pm On Dec 28, 2018 |
Am very sure Davido didn’t do anything wrong, cause the Davido I know will do something and still Curse you on top am so for him to be trying to explain himself means he is saying the truth |
|
Celebrities › Re: EXCLUSIVE : : I 'm Dating Tyler But Love Justin Bieber Says - Jaden Smith by Iamicekid(m): 1:15pm On Dec 21, 2018 |
Lol, Pikin wey Will Smith suppose carry Come 9ja then seize him passport and phone and take am go Cele church make them beat all that nonsense gay spirit comot for him life |
Celebrities › Re: See Moment Davido Told Ladies Who Wanted A Picture With Him To Line Up by Iamicekid(m): 2:08am On Dec 21, 2018 |
People will sha talk sha, se make dem come suffocate am ni, what is there stand in line and come take pic one by one person dey wear 200M worth of diamond make dem come comot am when they all gather take pic make him come dey look for the culprit out of nowhere abi |
Celebrities › Re: Davido Replies Non-fan Who Said 'yemi Alade And Wizkid Are Bigger Than Him" by Iamicekid(m): 8:15am On Dec 12, 2018 |
DREAMZZZ: see as this 1 dey defend and insult person based on another person wey no even know say him exist....  frankmoney: all this insult , and Davido doesn't know you exist That’s what’s called real fan love he don’t need to know if I exist, I buy him music on my iPhone and go him shows, I even don buy the ticket for the one on the 27th sef.. |
Celebrities › Re: Davido Replies Non-fan Who Said 'yemi Alade And Wizkid Are Bigger Than Him" by Iamicekid(m): 8:08am On Dec 12, 2018 |
Tamarapetty: Leak or forever hold your peace! He don leak am, the dude was begging Davido to send am go Mecca since 2016 and he keep disturbing him till this 2018 se him still wan go Mecca like se na him born am |
|
|
Crime › Re: Male Student Caught In Lagos Girls Hostel At The University Of Ilorin(fullvideo) by Iamicekid(m): 5:18am On Dec 12, 2018 |
Which kind Caption be this, did you go to Sch at all |
Celebrities › Re: "Give Them Hot Hot" - Lilian Esoro Shares Sexy Photo by Iamicekid(m): 1:05pm On Dec 10, 2018 |
This one sha wan dey show Ubi Franklin what he is missing alaye carry ur left over shift go front jare |
Celebrities › Re: Top 8 Most Handsome Men In The World (2018) by Iamicekid(m): 7:50am On Dec 10, 2018 |
Nonsense Abeg where JIdenna dey, cause I tire oo, Person wey fine like witch no dey top 10 |