Iamicekid's Posts
Nairaland Forum › Iamicekid's Profile › Iamicekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 47 pages)
This is nonsense, I’m a fan of the movie LUCIFER and I watch it every week when they release the episode and it never for once cross my mind that I’m getting attached to Satan, it’s just a movie common, Na only 9ja this kind nonsense dey happen with all our Godly talk and all Na we still worst and poor pass |
15ssDRIVE:But it was all on their will and terms they choose to ruin there own life's, they know the stuff is bad but they try it anyway so I don’t see why dey should blame the seller for the buyer wrong choice |
Harrymig1:No bro, they never force anyone, you try it on your own will and you get addicted to it on your will |
Abeg wia their embassy dey for 9ja I need to apply for dia visa |
Person don tell u that and you still open leg for am till he impregnated you with the second child... we’ll make God sha helps us sha |
So you bloggers no come acknowledged skibii abi him no be star again a cause na him I dey see for back ooo |
Lovely, that’s a country that’s working not our own shit hole |
Fool, how much is the whole you sef |
Into the badlands Na lovely film but it’s no mate with Game of Throne I have watched both the film and they are lovely on their own |
Some people are busy saying no noise ooo and all Abeg Na how him take choose to live him own life b that, those wey dey flaunt also hustle and choose to flaunt am u can’t blame dem for choosing to show their wealth cause someone don’t want to show his, we all can’t be the same... and even with that everything Na lie I have never see a rich man who won’t want people to know he has money it may be people in his street alone ooo but people will sha know ni, Na social media make us know all the rest now |
When they don’t have problem se na here wia kids never chop or know what they will eat In the evening dem go dey think of suicide, wia the data to even watch Netflix sef talkless Of subscribing to the app every month |
The bed make perfect sense but the other accessories Abeg watein se na museum be your bedroom ni, a bedroom is meant to be simple and sophisticated not with all this too much accessories |
Aunty’s album no reach top 10 for iTunes and soundcloud lol, when u wia busy abusing them guy now u don see am, it’s better to shut up your mouth and mind your business with all the promo nothing to show for top 10 |
Their is nothing wrong if my wife have all her properties in her name and I will even have her use our kid as the next of kin not me but what is bad is me not knowing where her property are or trying to hide it from me |
Fantazy:If he want to he has every right to, we all have different ways of show our excitement |
Jiang:That’s u bro, u shouldn’t be against other people who are ready to go Gaga or be happy, we all have our different ways of expressing happiness that’s own way |
LisaAnne:You don’t need to hate or be this mean, he met a superstar he is bound to be happy now.. we know people like u Na u dey do pass when u get opportunity to meet him, am sure u will even wan Bleep am on the spot |
Nice one dey ball dey go with 9ja money |
He is right tho |
I sha hope this guy can keep up with the 2hrs or more sex cause we hear her story ooo, se she no dey tire |
He dey do drugs and dem dey Bleep his yansh steadily so that’s ban to happen |
True but atleast you will say they should go and take a bath and sleep cause it really work |
Na so stalker dey take start ooo |
Lil Wayne Na mad guy he chop this girl leave am, thinking dey will marry baba Na gangster since then we no hear from her, nice come back tho |
Wait what if you now see snake |
One mumu don engage this one again I sha hope u can do 2hrs sex sha cause Na borehole u wan marry |
Firstly I salute your courage but watein u date this kind girl before this one wey be se her eye still dey outside she never ready to settle I’m sure, she was only on for the money |
Oponu, the one wey no dey smell sef I don lick am talkless Of the one wey dey smell fool |
Beauty and cuteness overload |
RTSC:Bro forget we know that, but when it comes to ladies wey have something to offer he hasn’t they even say in the blog that baba no tap now.. he chase nicki, Rihanna, seftlodon, Serena Williams he no see anyone of them date, Na stripper even give bath to his son sef baba no tap |
Abeg if Na me one young girl dey spend my papa money like this she go don hear am ooo, including my papa sef |
This troll is just a sad black girl wey dey find man, so cause he is black now he has no right to have the choice or spec of woman wey he want abi, even God for bible said choose your spec and choice if Na light skin girl he like leave am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 47 pages)