IamSalt's Posts
Nairaland Forum › IamSalt's Profile › IamSalt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 13 pages)
Las las dey refinery and dey stimulus na scam, big scam. |
Try Benni seed and worms, e go dey alright. |
I dey wait to know too. |
Na dey botanical name I sabi o. Botanical name: Lizardia Poisoniae |
I wan talk something but I need get like 5million for my akant first before I talk am. |
Bet wetin you talk?? |
slimkhalifa:Just buy SKINEAL you go dey alright |
This one long sha but I still read all till I reach the fifth paragraph na im I tire. I read am all inside my imagination. |
And you feel say na science and tech section you supposed post this one. |
slimkhalifa:Go to a chemist or pharmacy. It is a tube, try it and see. |
slimkhalifa:Try using SKINEAL |
Na when I sip cigarette wey some area boys smoke throway o. Just small cigarette wey don burn nearly finish, na im my mom wan kill me that day because of. The worst part na new broom she take beat dey smoke from my body. I repented even before the beating started because I no say e go bad for me that day as our neighbor go report. |
Some people just mumu anyhow. |
22nd century combinations. This one na futuristic. |
GuyWise101:Fear of collecting slaps from women, impregnating women, contacting STDs and STIs. Guy, everything fear was my motivation for all the lost opportunities. |
I was still a virgin at 24 before I finally submitted to Abigail wey no sabi mark am. |
Whayasay?? |
![]() Almost every lady in Nigeria today were raped into loosing there virginity, even the ones that raped or forced the guy were raped too. |
I reject this lie in Jesus name. This one na big lie from pit of hell. You have never used me and you will never/can never use me. I cover my use with the blood of Jesus. Make I see the picture wey you upload first before I go know wetin to talk. |
Federal government just dey laugh una. You wan go protest against dey declaration of people wey no get conscience. People wey value cow pass humans. |
"Please discuss", e just dey like exam question if to say "please" no dey there. Dear wifey comma If I ever tell you say I get female bestie, baby abeg no believe me as na mumu dey worry both me and that female bestie. if you allow me and dey idiot(my female bestie) I go chop her. Baby, no matter how strong I convince you say we just be friend, just remember say na still mumu dey worry me. Abeg no gree make I get female bestie as she go finally give me kpekus against my wish and will and I go collect am ceremoniously as my conscience go dey judge me. Baby na beg I dey beg you make you correct my mumuness if I try am. Yours potential husband IamSalt |
Na conscience dey judge you abi na truth you dey talk?? |
Moi moi and beans Garri and rice |
How him take fled?? Who allow am fled?? |
I do wetin good for my body. I know dey follow all these "do that", "do this". |
Wahala |
Try come my team Enyimba and you go understand how true your dream go be. |
Younis is a mumu. |
complete this thing before we go less your face o |
Olichoke:Jijes
|
