IceDude's Posts
Nairaland Forum › IceDude's Profile › IceDude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 64 pages)
Wetin i dey hear so, oga landlord run leave he house? Toto go do some pple strong thing o ![]() |
nickz:Virgin ke? No o, i don dey kerewa since i dey 12yrs. Na our former landord wife younger sister nai deflower me.......Looking 4ward to the day i will ban.g an Hausa/Fulani girl with my rod, she go call Buhari for help dat day |
One of my favourite actors, wishing Mrs Ibu safe delivery ![]() |
nickz:Hahahahaha, bros abeg nor make me disgrace myself here i dey park. I neva sleep with Hausa girl b4, maybe na person wey she know use my number b4.......I like Hausa people sha but this insurgency make me tire for dia mata |
Premature death will not be our portion IJN..........May his soul R.I.P ![]() |
My eyes can only see his eyes ![]() |
Benbisco:Lol, u wont understand. If i dont pick she will still keep on calling. Av noticed that even if i angrily end the call after giving her lil time to talk she wont call back, i guess she just like hearing my voice......Am even contemplating learning Hausa, maybe she is my future wife. Lol |
I feel like giving her dogggy or wheelbarrow style ![]() |
That Nairalander nurse Topaz abi wetin be that her name sef and other Nigerian nurses will neva try this .........So unfortunate the man eventually died. |
Nawa o! ![]()
|
Thebrightest:I dont think that will work. There is one Hausa gal dat has been disturbing my life with incessant calls for over 2months now. Whenever she calls she alwayz spk Hausa and av told her several times i dont understand Hausa yet she wont listen, anoda annoying thing is that afta rapping with enuf Hausa she will give the phone to a guy to spk with me as well.......At times i get so frustrated to the extent of switching off my phone. If i insult her with English how will she understand? |
Some people mumu sef o......The last time i checked HALF BREAD BETA PASS KPUF KPUF ![]() |
londoner:Lol, women will still suffer more. Take for instance Mr A impregnated Mrs B and he was forced to marry her, do u think that woman will enjoy the marriage?......Women should just be very careful, as for me i cant have a child outa wedlock. |
londoner:"Woman wey dey find pikin nor dey wear pant sleep". Dem leave dia kpekus open base on free to air tins nai make baby show.......If i come visit u, i knock ur door u nor open for me how i wan take enta ur house? |
Shebarh:Rain is also a blessing but we still use umbrellas..........SAY NO TO BABY MAMARISM |
Mopolchi:Lol. Jesus Christ era private jets and oda luxury stuffs neva dey o, na donkey/boat bros Jay flex cos nai dey in existence then......Bros put ur mind down, the bible say na for Him house judgement go start. On the last day both of us go stroll 4rm heaven come the gate, any pastor wey nor make heaven we go laff dem die
|
Mopolchi:Our elders say "Wa gwa nwa nweni uche shi ya pu na nwu"(Dem nor dey tell pikin wey get sense make he comot 4rm sun).......The church favour dem nai make dem dey worship there. Nor allow ur mouth put u for trouble, na God go judge dem nor be u |
lakesidepapa:Na everytin u dey beg sef? Lastnite u also beg condom wey u take blow dat babe.....Nawa o |
kokoA:Notin like Chibok girls jor!...... Have u heard of TALES BY MOONLIGHT? |
Some people are just too wicked ![]() |
Heavy Duty Ikebe ![]() |
johnydon22:Na Gentle Jack and Regina Askia act Vuga? I think say na Genevieve o. E don tey sha, childhood memories.......Na only Full Moon i fit remember wey she act |
All the girls wey dey find already made husband shey una dey see?. If una like make una get bad belle for Annie, she started from the bottom........2baba know why he bone the other baby mamas and settle down with Annie |
We don eat fowl wey get okuku for area dat year notin do us, i go do justice to this noodle as well ![]() |
Which one be face of the world again? ![]() |
OP what abt the passenger that patronises only one airline and prefers travelling in the night? ![]()
|
dotune:Dont mind them jor, some people are just so annoying.........Wasting money that could put smile on peoples face |
APC groundnut .......One chance tins![]() |
Don Jazzy face dey alwayz make me laff .........He suppose be comedian sef ![]() |
Am not sure Modenine actually said that, u guyz got it twisted.........Anywayz, that "Local rappers" is da bomb |
This kind collabo make sense.........Oya tribalists make una start, i wan just read comments ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 64 pages)



"