Iice's Posts
Nairaland Forum › Iice's Profile › Iice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1170 1171 1172 1173 1174 1175 1176 1177 1178 (of 1304 pages)
Ahahahaha na wetin i tell am and dem no dey speak english for that place. I dey come eh i need some grub ![]() |
wow cool i tell am say make she keep us updated on wetin dey happen for that side. Yeah make i go find food masef. ![]() |
lol ehhhh na one cd wey ur husband just leave lying around, i wan put am for proper place, only for the one nail to come mess up. anyhow i go redo am 2nite or maybe 2mrw if i remember lol. i dey hungry again lol. |
hayyy u don even go offline. i just finish con even Bleep up one finger lol anyhow laterz now be like say i go do S hair masef not yet sure ![]() |
i dey come sis, manicure pesin don land lol, be back soon. |
Lmao. . .no mind that razz man, even to pay for drinks last sat hin no pay, na V cover most of the pay. Ahhhhh puff owes you lunch e, omo dat coming in dat morning ish i feel am, na craze man now lol thats why we get along Yeah i know say you no fit come tomorrow nothing spoil but one them days we go see you now. That taiwanese guy dey flow pidgin wella, as for the other one na half hin be but if pesin no tell me i no go even know lmao. Can't wait for food food food lol. Straight to poundo your husband dey even plan go like lunch time make hin enjoy hin poundo, trust am craze man chap chap. Men so when's Puff going? ahhhh MJ might be leaving masef in three weeks or so. |
They are the same to me because i only like a couple of their songs, and neither of them stands out to me so neither is better than the other in my own case. Maybe to someone else, one stands out more than the other but for me no. The vids are on the same par, the sounds are nice, maybe in dancing Ciara is better than Rihanna but that does not affect the overall for me. So if she can dance better does that make her more acceptable or commercial or whatever? Nada, if i am to buy a cd, i buy both their albums and i'd probably play them on the same basis ----> once in awhile! |
Cool lmfao ![]() |
. |
Men who knows? Sometimes it works for some people sha. For me i have lots of internet friends and mostly male like your friend, we have good vibes but i see only see that as friendship jare. |
neither, they have some nice songs but neither is better. |
Ahahahahahaha ![]() |
He didnt love you in the first place. |
Welcome and have fun |
Eyah, e go dey boring eh lol. Well atleast you'l be in naga by next month Omo that black out eh kill me, i think say i dey village. V's car got flooded as in water don reach steering wheel for inside car then hin transformer blow so he been no get light for more than a week. We all con end up for starbucks last saturday well na only me, MJ, S, K and your wifey been be the gals, na sooo that razz man con dey drive us go house say we go spoil hin moves say make we no even call am by hin name, say make we call ashawo as hin dey look for ashawo and hin dey very confident say hin go make one woman happy for that night lmao. |
Aside from the Incomparable Tupac Many rappers are quite good but i like Dead Prez - crazy a$$ people. |
Yes o chaiiii i feel you. Men lig is going today abi? |
Ahhhhh its because emotions or stubborness blinds them to what is really going on. But as MyPeace said, my own love get two eyes because i know what i want and what works for me. No sense sticking to something that makes you miserable or not yourself ![]() |
Sis welcome back. . . .i missed you oooooooo damn how bodi? |
Ahahahahahahaha stupid man lol night ke, thats when part of the earth is not facing the sun ![]() |
Omo i like to hear the truth o, i despise lies but if na white lies i fit deal with am if na about big and serious things na trouble be that |
If you can deal with all the flaws of the person then he/she is perfect for you lol but seriously ain't no such thing as a perfect person. |
The third one's killing man laughin ma friggin butt off |
![]() |
Ahahahahahaha ![]() |
Ahahahahahahaha crazy ![]() |
![]() |
Maybe. . buh bye |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1170 1171 1172 1173 1174 1175 1176 1177 1178 (of 1304 pages)

Yeah i know say you no fit come tomorrow nothing spoil but one them days we go see you now. That taiwanese guy dey flow pidgin wella, as for the other one na half hin be but if pesin no tell me i no go even know lmao.