Ikekings1's Posts
Nairaland Forum › Ikekings1's Profile › Ikekings1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 22 pages)
spikes C: Abi, how many ka i choro. Umunwanyi kariri na Enugunna just 5... Mua maa now.. Dem full badoo wella... |
xynerise: Na so e go be on the second coming of JesusHuh? Upload jare.. Ojoro antelope!! |
spikes C: Umunwa m niile aburu cha go akata.Nna eh chotaru m some.. Umunwa kita na awazi anya... |
Xynerise u dey do me ojoro ooo.. Wia d pics now? Na wen I no dey u dey upload am.. **straight face** |
Wia dem pics dey? |
Dumelo dumelo baby!!! See as u just dey dum dum my heart... Be my wife please!! ![]() |
spikes C: My side dey kampe oooHow ur umunwa? |
Ishsoph: In my tastement, I will expressly state it that there wont be food & drink in my funeralYou are going to be buried that day you died... The eating and drinking follows after the mourning... Chill!!! Wonder what u would do on dat day,rise from the dead and strike those involved ke? ![]() |
Ishsoph: Muslems doesnt waste time to bury, one thing for which I love them.Celebration of life bro!!! Lol.. Who u dey bend face for? ![]() |
spikes C: Oga, how concubinesNna eh!!! Dem just dey but dem too dey misbehave.. How ur own side now? |
Ishsoph: News had it that a guy was hit by a speeding car in Makurdi, Benue state.Lol.. Caseless don die?!!! Nawa ooo.. He will be missed shaaa.. When is the burial make pesin go eat and drink for am? I wish you good luck in ur exams!!! |
Harbosede02: wait wait wait na,it neva reach dat side...i jst dey fear ur 96 packs!**chills like ice**. If to say u no show me the red light I for don pull. |
Harbosede02: dat pix ehn!!itz unrateable!Lol... Don't you like what you see? I can even upload one without clothes.. ![]() |
Rate me joor... |
Chai!!! Xynerise upload am again... Idowuogbo beta pass u ooo.. At least she dey leave her own for 2mins.. U no dey leave urs for 3osecs.. |
mazizi tonene:Oga why u dey shine teeth? The nwa di sharp now... |
Nwanneamakah:Nwa idi sharp!!! |
Eveluv: .Eeeermmm.. Can't remember.. **thinking** |
Idowuogbo: U quote me again? Waka!Lol... Shegee!!! |
Iaz93: Kumaar, kindly repost your pics....Him pic dey his profile now!!! |
Idowuogbo: Tell yourself you are mad.Lol.. Easy tigress!!! It was just a suggestion.. You either choose to execute it or not!! But, think well ooo.. |
Idowuogbo: I no no o! I'm weak.... One min I'm hot, d next min it b like say I dey moon. HelpYour kpekus needs servicing.. The tin go knack engine very soon... No be joke matter ooo.. ![]() |
Danhumprey: Hahahahahaha. You no well.Huh? **checks my body temperature**.. Of course I'm ok!! You look like the guy.. |
Danhumprey: Think well.Ahaaa!!! No be you be dat vulcanizer guy wey pump my okada tire on monday? ![]() |
The finest pic I don see for dis thread na dat indian guy(kumaar) pic.. The rest make sense shaaa.. Kudos to you guys!!! Una dey try wella.. |
Danhumprey: Are u sure?Hmmm.. Maybe.. #thinking |
Eveluv: Moi[img][/img]Wow beautiful!!! I have seen this face somewhere.. ![]() |
Danhumprey: This was taken just now.I know this face.. ![]() |
Annie2gud: sweetheart,you re handsome...damn u must be from pluto.neva seen such wicked handsomeness before.u try.i always say...Black is beautiful.Yea I'm from pluto.. Can I have your pin, yim,google talk,whatsapp,skype,keek,twitter now? I don't mind.. |
vizboy: bros you for just barb moro moro make you be like 2faceComprende!!! |
lirusehn: ur face strong o. Buh u make amGuys are no more smiling now!!! |
[quote author=scon-p]I wonder why most girls do this. They won't just give you singlet, they would give you an Oversized singlet which looks like a shimi [/quote]Lmao!!! **falls from okada**This na very serious matter ooo!!! |

.




