Ikekings1's Posts
Nairaland Forum › Ikekings1's Profile › Ikekings1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 22 pages)
spikes C:Lol.. Very funny.. |
skydeep: I'll rather see the girls in actionLol.. I like dis... ![]() |
skydeep: She is fine.Abi? No wonder we no dey see your brake light.. Well, keep up with the good work... But, hold your antelope ooo... B4 anoda woman go come ur house with belle... ![]() |
skydeep: Has Xynerise been telling girls on NL he is single?No ooo.. But, he flirts with them.. You need to see him in action... ![]() |
Madam skydeep how's ur newly born pikin? |
lertee: You mean? She's xynerise's wife?Lol.. Well, now you know... |
lertee: Lucky to have who? Pa antelope? If his madam catches you,i no dey o.Lol... U didn't know? She's the ma antelope now... ![]() |
lertee: Lol in d lord,which day you turn born againLol... Since now... I've always been a chineke boy... |
lertee: Handsome bobo,i am good o,how have u been?Beautiful sisi, I'm bouncing in the lord... How's the day going? |
spikes C:Wetin? Why u dey bend face? |
Hello lertee sugar.. What's up with you? |
spikes C: Agboro park chairmanLol... Have you seen his pic? The guy na correct agboro... I won't be surprised if he gets the title... |
spikes C: Na the same line we dey for market nahLol... I no blame am shaaa... Poverty is a disease... I reject!!! ![]() |
xynerise: Thats because you are getting dumber dailyLol... Godfather indeed!!! Can you handle the heat? |
spikes C: Joke of the yearLol.. Na craze dey worry you... ![]() |
xynerise: Yesterday? Don't worry I will update it for youNna eh, e no easy ooo... Politics ke? Councillor abi local government chairman? |
spikes C: he stole somebody's gas cylinderHow did you know? Except you guys are partners for dat kind biz.. |
spikes C: I dey man. Just been very busyLol @pot of palm wine... Unto say I be onwu mmanya ke? ![]() |
xynerise: Yes o. What about you?Yesterday.. .. How's business going shaa? |
xynerise: wetin?E be lyk say e don tey wen u chop slap baa? ![]() |
spikes C: sup manLol.. I dey ooo, nd u? Kill me for wia!!! Mua bu anu ana agba egbe o na ata chewing gum... My papa cooked me for pot ooo(ite ona).. Igba mu egbe di ka itu mu groundnut na ahu... ![]() |
xynerise: Royal butt, whats up?Hmmmm... ![]() |
Lol @ thread... Gals are vexing... ![]() |
Lol @ thread... ![]() |
Idowuogbo: I replied u...Comprende... |
Lol.. Meeting kwa? Xynerise the antelope na the chairman?!! That means the meeting no go make sense now.. |
Idowu u still dey use that ogbosky g-mail? |
Idowuogbo: Wots funny? Shake body mehnB4 nko? I dey shake body now.. |
LOL... ![]() |

***
