Ikekings1's Posts
Nairaland Forum › Ikekings1's Profile › Ikekings1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 22 pages)
dumelo dumelo: Good morning everyone. ...Aweaome!!! You look great.. Moderate assets no overload... |
[quote author=sweet-tease]Hehehhehehe.......you are still uso'm thou |
[quote author=Foxy_Osamadeen]Last pishure for the day... Make una enjoy una self This one is called morning glory in the toilet. Thinking of the kind story wey I go knack for Nairaland [/quote]Lmao!!! **falls from okada**.. E be like say u dey meditate? |
[quote author=sweet-tease]Usom [/quote]Lol... Take a look at the thread title.. It says 'handsomeness of nairaland men'.. As I no fine, why I go upload my pic? |
Abu mikey wey ur pics? The one wey I see for the 1st page na old pics.. |
kandiikane: I have Idowu's pictures who wan really siyam?Kandii I wan see your pics... ![]() |
xynerise: I dey fear winsh like Kandikane make she no print out my pishure go Ezemuo for love portionLol.. She be winch true true!!! Oya now I agree!!!.. Some gals don turn to desperados dis days... |
sanb: Are you the same as Ikekings?...cos I can see Ikekings1....Uh-huh!!! **nods head**.. |
xynerise: Bros, tomorrow bikoMbanu!!! Mee ya kita kita.. |
Hehehehehehe.. I no go sleep again.. I must see sanb's pic tonight.. Idowu wa gbayi!!! |
xynerise: Na automatic delete my phone dey doHuh? Upload am again jare.. |
sanb: Okay; when you come the thread again, make you know yab us o.....Madam sanb.. I would love to see your pics.. Come meet me for the ladies side.. |
xynerise: Sorry my MB don finishI no gree... You do me ojoro ooo!!! Within 30secs u don remove d pic.. |
xynerise: @Sanb and Ikekings. Hope you saw it?Ahhh... Come again jare.. I no see am ooo... |
xynerise: @Ikekings. I uploaded my pic twiceHuh? Where d 2nd one dey? I no see am ooo!! |
Make I see the money 1st!!! |
xynerise: How many u don post?3 pics. Page 5! |
xynerise: Na so e go be when Jesus come. U no go readyNa forming, u dey form so? Post pic jare! Anoda one ooo... |
xynerise: Awww ThanksSee dis one.. Which one be awww? ![]() |
Idowuogbo: Yea, u fond of it! I'll even my scores later. U suppose no me sefLol.. Forgive and forget now!!! |
Idowuogbo: Bookmarked#Lol... We just having fun dear.. No hard feelings... ![]() |
xynerise:Antelope!! So, na you be dis? You make sense shaaa... ![]() |
kajole: are u trying to buy me to sleep?Lmao @ two big teeth... **falls from bed**.. Miss ronaldinho!!! ![]() |
bennyraz: wetin happenNothing!!! But, na you? |
bennyraz: uploading just onnnnnee funny pix! figure out the restBenny Benny!!! Na u be dis? |
Nna eh!! Sexkillz don change oooo.. Him done begin dey get muscle oooo.. |
Idowuogbo: Lmao! U see as hin stand like persin wey life don tire ba?My dear I saweth it ooo... Na condition shaaa... |
I thought there was a thread for this handsome ish? ![]() |
Dannyxy: Where is lorreta?O boy!! E be like say you neva chop wen u snapped dis pic? See as u just bone!!! |
[quote author=2s£xy]Kai... Bros, u no like me ni? Wetin I wan use that1 pic do. Even d 1 I get back den, I burn all.[/quote]Lol.. Na so jare!! |
[quote author=2s£xy]Plastic Surgery [/quote]Abi na dat babe wey do u strong tin get dat pic? ![]() |
[quote author=2s£xy]I don vex ! [/quote]u be girl? ![]() |
[/quote]Lol... Take a look at the thread title.. It says 'handsomeness of nairaland men'.. As I no fine, why I go upload my pic?


