Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 580 pages)
Lol Dem go give Dem Sample of wetin Dem want,,. If the sample Sha no go the way the people wey want the e transmission go make nobody still shout rigging... |
So in one word that's a death sentence... His not dealing in drugs that you guys always use an excuse.... What he did was against the law accepted buh that's not a death sentence... |
nairalanda1:Lol you people and comparison.. Are NBA player Or NFL player earning same amount with Academia? |
Make Dem go lock that guy up ASAP..... Sokoto Prison no time... |
With the way things are going if Dollar go 100naira thing wey feed on FX being sold by Vendor no go still come down... Nigeria and dere Leader same blood flowing in Dem... |
No be every help person dey render oh... I use to see phone on the ground and try to locate the owner... Buh since Dem dey murder people, rapee people to du such don hard I will jus waka pass... If you go pick Phone wey Bandit use colet Ransom last eyes go clear.... |
I dey tell People Lagos Thug nice.... If you jam SA traffic robber you fit find yourself inside a body bag .. He gets some poor man type of Car you can still drive in SA. That car will put your life in danger.. Imagine someone doing legit una still kill am. Na drug una dey always lie on as death sentence... Dere people are online blaming the guy for not having his own Uber profile and justifying the killing... |
Make him give am like 2yrs na... The Lion go compose... |
Desperation wetin I wan find go that side... Even the Northerner wey dey suffer insecurities pass you will never see there name in such setup... Anything wey Pass Egypt, Saudi Arabia Northeners no dey go infact you can't threaten a Northerner with a Visa Ban so Far Egypt and Saudi no dey.... |
Shey na Ukraine or Russia happen to Dem like this... |
There people will come and make.excuse for this one now... Na That side you go see world best defender... They might call it his trying to protect the interest of his state.. Make another Governor from the West or North try this... This thread go don full with curse.... Aw fa the 200m photocopy machine una don see am coret abi you're still going with the 200m price? |
Lol he get anytime wey phone scam low for ikeja... If you're not buying premium costly Fufu na Glass u go dey see.... Na ikeja you go find the most costly Fufu... |
Ogogoro will melt that pack na.... So why sukudai no go melt am wetin dey pepper throat... |
Owologbo:Lol na wynin be all this you can't be two na one u go choose.... |
Na Skit he go be... How dem take relate.... |
Lol Senegal no get president ni.... Abi how can they seize ur Citizens like bag of rice when no be say Dem commit murder or carry drug... All this online over hyped country sef Youth President couldn't get his people back to there country.. Nigeria wey people dey abuse everyday sef would have start engaging them even if na tru diplomacy... |
Shey ur Son Carry Snake Venom in someone's voice ![]() |
Na u attack someone na u still dey cry about how people were treating you after the attack.... He go accept apology now una go set am up with Sexual harassment you can't provoke someone and still tell them how to react. when you dey try to stain pereon credibility trying to turn ur gender against someone.... Thank God na black on black Dem for don run add Racial Card if Ian Write was a white.... |
aestake:Lol you see Chinese and Indians as Examples you turn clueless and come with the cry of defending politicians... You too keep defending criminal element spoiling chances for others to try something new.... |
At least we won't be seeing no more ASUU strike in the next campaign... |
aestake:Lol who's Making China and India Unlivable... People have been leaving the country before now even through trekking route before the 80s. |
Lol he get some level in life u go run get old... Na Business dey give all this kain vibe... And also trying anything Presidency GEJ run get grey hair when he was the Nigeria President same thing when Fashola was a Minister.... |
To stay alive in this country na war oh... People wey Bandit no attack na Fake things go attack Dem.... Infact they're not different from bandit... |
Ghana dey owe with Be like na the money Dem use carry the Cedis so.. Na Argentina wey some people say mak we copy be this With the 56 Billion dere currency still no balance... |
They will still come and blame politicians... People wey dey use Diplomatic Passport... Since Ekeramadu commit organ harvest you see them ban any Politicians from coming to UK or any country... Make ordinary Nigeria Citizen run am and see if others won't colet... So make una continue going to doz country overstaying and also be commiting crime and be blaming politicians wey get leverage pass you... |
cr7lomo:And there are no Chinese or Indians currently playing there that are born in the state... So in one word that means there country too is useless.. |
Lol There sympathizer don't want it to end.... But that guy on Viva soap Video nA old video I don see am for Twitter before... |
cr7lomo:Lol they're useless like there are not other Players from other countries Chinese, Indians playing in Same NFL.. I guess there country too are useless.... Or C Ronaldo wey dey play for Saudi League useless wey he no play for Portugal league.mm |
Otilo mak them transfer the woman to go fight Bandit.... |
Pastorsarynzay:Enu PO... You people jus like capping... Election will come and go Una go still dey cap.. That's how you told us one Lawyer dey wey no dey lose case he go du una like magic.... All this capping I no dey available for it when election time don come make we go escrow and bet 500k each... |
Lol this people go use emotions play into APC hands.. Una go use forever du forensic una go tire... No go work on having Polling agent in every Polling unit... |
How much he dey give First class student during his tenure as a Governor or automatic Job... Is there anything like a day Governor during his Tenure for the best student? This guy jus wakes up talks anyhow like he has never rule in this same Nigeria before..... Before you talk always put receipts and not jus come online and be capping.... People can always point out the people Kwankwaso send on Scholarships to different schl...
|