Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 524 525 526 527 528 529 530 531 532 (of 580 pages)
Maybe is talking about 9ice After Music he Venture into Politics as e see say dat one No pay E venture into Yahoo |
Chai Bad Market fo us to be lazy oh d Devil issa lier |
Maybe that's where her mother go snatch Virus wey she call pikin |
Where is the queue please.. So Na Garri Ghana Nigeria dey rush now no more Garri Ijebu..
|
when is NOKIA 3310 china for 2500 going to celebrate us..... |
Abeg who don watch am make e come explain wetin happen for the Video please... |
She looks like all diz 'jehovah witness nd Deeper life sis. So how did she do it. maybe she just borrow d moni she will return the money In 5years time 100kX5 give her 5 years she will b back... She even ran away with some Stew wizkid don cause kasala with stew. |
u dey disturb yourself can u disable d scrap dem go sell d screen, sell Speaker, Charging point, camera sell d casing sell d component to fix odas dat has problems |
Bring Back our Subsidy strike the best Strike so far I could remember vividly every evening doz bank go don load moni for Atm every evening for pipul to withdraw.... |
He no fit get only one wife d others will continue from where she stops.. May her Gentle Soul Rest in Peace... |
Boy sef don join to dey share nude |
E good like dat To become an Americana by Birth is not an achievement no b dem talk say make ur govt embezzle money and not develop ur country... |
Millitant Activist.... Niger Delta pupil and Violence are like 5&6 |
To see job for diz country no easy.... e dey put iz best to see more Client.... with diz now e don boost him C.V |
so men too don fight bkuz of girls |
That beating is too much this is the true definition of Beat by Sarz d court need to award her a military bodyguard also... |
Deep Freezer Peoples Party |
with the way things are going I pray Taxify no go bankrupt dey always accusing dem diz year is too tough for dem. If Taxify survive diz year make dem change dere name next year.... |
is dat an achievement |
Well I guess why they are not taking The Labor Serious is bkuz d Last Strike didn't av much effect if we can av dat type of Subsidy Strike dey will sit up... |
Format the Drive and after that Get a cracked Esus File Data recovery I guess that will work |
Dey are waiting 2019 afta election maybe that weather can favor dem... |
Where are doz pipul dat steal Prick up and down diz are the type of people dat dey nid to steal dere prick |
Dem don dial him Number diz one of d reason e could'nt live in Nigeria and people are complaining the other day shey country wey no get security guess dey did not steal Coaching Techniques from him sha.. |
LGBT dere names looks Familiar Maybe the opposite of GTB is LGBT |
They are not fighting for good governance dey are fighting for someone that will get there now nd b looking for money to embezzle our mumu never du for diz country if my wife try dat rubbish before I send her packing d Kain slap I go dash her she go think say Tsunami hit her |
I think say Subsidy issa Scam in d Book of ApC |
This outfit looks like dat of Fayoshe I guess Messi is in Pain right now and is looking like Bat
|
When dey can Get Trophy and Goldberg at cheaper rate but like seriously dat Budweiser make sense gan.. |
Pr0cter:Why the tin come pain u like diz u nid a pain killer |
Is Africa cursed with Sex or something the time we are suppose to be using to invent good things we will be using to invent kids we can not take care or be going 8rounds.... |
Dem don carry dere brutality dey face d elite daz what the masses faces without any justice... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 524 525 526 527 528 529 530 531 532 (of 580 pages)