Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 522 523 524 525 526 527 528 529 530 (of 580 pages)
I'm sure they heading straight to heaven after experiencing hell on Earth.... |
Burn Dere balls |
BusinessHub1:Tidy is ur birthday bawo |
Okay Next page.. |
Boost. |
Oga na dere moni.. U colet money u no colet Money Nigeria is automatically programmed to av a failed leader... |
What as diz Man contributed to Lagos sef Oni wey b small pikin sef no dey talk like person wey chop oKro well cant blame him aw can u compare Windows 98 Common Sense with Windows 10... |
she don be like Panla Fish since memorial.... see as she dey force her sef to show her camel Toe buh still I can't see any.. |
e get type of Men wey dem dey Destroy mayb d poor ones... Go ask Alafin of Oyo if woman don spoil him life or go to d North nd see dem Alajhis enjoying dere life.... You guys always quoting the Bible if e don reach where God Lay some Curses una go run... And moreover daz a warning from a Mother to his Son Not from God.... |
Don't know what to say... Look around for some CCTV footage..... |
My prayer for 2019 is Glo Network get faster dan Usain Bolt.. |
Dreams do come tru but not in Nigeria wen u done with the weed pass it to d next person besides u so e can share is own View.... |
Good for dem so wen is d reunion Party... |
Statue Loading... Sha tell d person wey go Mould am to mold some Dollars besides him... Cause anywhere Ganduge is present Dollar presence is always dere.... |
Dollar hitting 1 naira 1 dollar is just like we waiting on the coming back of Jesus we go wait tire.... The Dollar dat kips disappointing like Amaka.... |
To hell with Phone wen phone no dey we sha Survive. I will just go back to Palito Radio or Ipod nd buy myself a Brick Game or a game boy to pass time... |
Cause we consume alot of Coke and Pepsi Campaign don start.. |
Case Study Linda Ikeji |
Not like our own Oba Of Lagos all e Knows how to do is Curse people and Turn himself to a Political Bulldog or A Political Pitbull... |
They will soon change it for the guy dat is the one dat Stab himself |
Ehn record Label now they first teach u how to do Yahoo smoke igbo take codeine. Not like dem Kennis time |
so d people e scammed don leave am b dat... Ur sins as been forgiven goan sin no more... |
See simple wedding no going to Zoo to snap photo or one holding yansh or doing doggy style to snap pishure... or Revealing Clavages for odas to see the Type of Condensed milk e will b sucking... |
Leaders of Tomorrow.... In some few years now Yahoo boy will be contesting and dey will start scamming the Mases |
millionboi2:I don't know how you lost your senses but I guess the way our politicians as looted our country they looted your sense along.. where did you see me supporting Yahoo if u don't understand something next time just jump and pass before thunder wey miss road jam |
Don't know what to say.. make d survival get well soon... if na Nigeria the company dey na Yahoo boy dem go accuse or blame the oppositions |
9years old pikin dey commit suicide wetin e don see for diz life.... D world go soon end tru tru.... With the way Nigeria situation is right now a day old baby can Commit suicide.. |
Tonto Dikeh and the Love for Yahoo Boys are like Monkey and Banana.... |
He wan look like Gandollar Bullion Van female Version.... Even if u kidnap Eniola Badmus inside dat cloth e no go show... |
pyyxxaro:zoom am now |
Omo better is here keep your Gun.... |
Oga 5million Vote issa at Stake. Dey will soon oda d the court to Scrap SERaP abi Syrup ni |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 522 523 524 525 526 527 528 529 530 (of 580 pages)
