Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 580 pages)
Lol everybody go dey alright... |
U go explain tire... |
Lol safe trip ... Make he thank him star say no be Libya route Dem carry am through... |
Lol Mr Ritheousness Come turn Trump to god wey he come dey worship pass the real God...... I wish everybody well.... |
Hmmmm.... Greediness add to the guy death all because of 500 USD now who's alive to spend it now.... He should've followed his coach advice... |
Lol.... Fintech like Dem Opay, Moniepoint, Kuda, Palmpay don make dem all lose customer... |
Lol Wu be this woman dealer..... Bkuz the igbo still dey her system the Igbo too strong to leave her.... |
I no want make person tell me say I too lazy (Oluwaburna of la la ni) As I dey hustle like Adebayor Ogunlesi (No go talk say me I too lazy) |
Lol having erection anyhow this period should be prohibited..... |
Lol who will start paying the fees... Is jus like when Nigeria ban Foreign rice guess which Rice people are still going for and who's paying for the high rate I guess is the Govt..... |
Lol all is well this one allow anger over power him.... |
Lol |
Lol na to dey use the plane Fly Yam nd pounded yam... Airport photoshoot inside person granpa Parlor... |
Lol the blackmailer looking confused no evidence since the debacle all na jus capping left and right... When Dem start with her all the people backing her will run as the plan A no work... |
Mak I go read fess... |
Lol mak he be Africa Now people will see it as avenue to bash them.... |
People Neva still register finish... |
Lol Kogi people nd receiving dere politicians in fanfare Blackmailer receiving her own Yahya the looter don colet him own too... |
Lol see capping... |
Lol I guess Pastor Chris kept u in poverty... The issue here is no matter aw bad someone or politicians behave they will still have supporter.... The side you think is good is bad to some people so is vice versa... You will always have 1 or 2 person having something bad to say Abt the person u worship.... |
Lol since the floating of the currency importing things av remain costly and the local are not even helping.... |
All is well... |
Hmmm ordinary Sport Bet Wu no dey healthy no suppose near am talkless of Boxing wey be physical.. |
Yahya Bello nd co will like to sign dere kid up dere nd pay upfront... Time to make more money from the citizens after cashing out on Visa fees... |
Hope say no be southerner side he happen... Make Dem no go attack innocent people and accuse Dem of sending thunder... |
Lol oya blame the Canadian Govt like the way u will blame the Nigeria Govt for ur Failure not to excel and develop yourself.... Is even for the olden days Japa crew to make it than today Japa crew that will need a loan to buy as small as a Bicycle.... |
Lol be like 2027 go be long thing opposition looking clueless left nd right.... People will be forced to eat what they don't like cause the opposition are clueless.... Abi Dem too wan Start dere own Rivers type of Drama.. |
He dey ment... Which northerner dey visit for herdsmen crisis.... |
Lol the cheapest flight wey man dey use guide don dey go home... |
Samirana360:Lol how he take kill ur yoot.... Is just like u saying the early Cafe owner kill ur youth for giving boys avenue to du Yahoo early... |
Lol anything Natasha I no dey go near am cos dere wahala pass I better pass my neighbor generator... |
Lol na Recharge card money Dem dey work for... To hold state Govt for balls dey hard For NLC state workers go dey suffer and NLC go dey du close eyes... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 580 pages)