Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 580 pages)
Lol na drug,.. |
Lol for say na Africa we for don say maybe Dem knack him jazz... Buh dere own madness na Drug dey cause am ... |
Lol be like Indaboski na this man he see vision for.... 23yrs of Madness ![]() |
Is the Southerner that always do things on Camera I will blame for all this.... If Dem wan pee if Dem Neva on Camera Dem Neva pee.... If Herdsmen come to du dere thing they don't make use of camera.... |
Rootprof:Lol Oloriegbe Neva stepped down for anyone he lose the primary his first term was made possible bkuz people are angry with Dem Saraki. Not like people really like him.... |
Ok |
Lol mak Dem kuku ban Emir in Kano Jejely.... .bkuz the two Emir sef look desperate what happens to both stepping down and saying ok bring someone new buh I guess they're both power hungry like the politicians using Dem to play tiki taka..... |
Lol Gorilla 🦍 Japa.... |
RIP... Hope say dem no knack him juju.... Wu no get good health no dey near boxing..... Who no get good health no suppose near ordinary Sport Betting talkless of boxing wey be physical.... |
Lol or Dem want subsidy.... Wen dem dey run change Price from 170 to 500 and making more Wu Dem report the gain to,.. With Markerter reducing everyday still no fuel scarcity so In one word that scarcity and subsidy na cashout avenue for dem.... |
Lol we don't du half of things this People and China, Pakistani, Mexico do for Japa... The population of people applying everyday in this Country to leave the country pass Nigerians wey dey apply daily buh na our noise plenty pass... Japa no even be like back in days. You can see UK post lately about dead Nigerians with estate unclaimed how many Japa of this modern day can afford such... Japa now na slave trade ... To even afford Studio Apartment and a Bicycle now na war.... |
Lol not holding brief for anyone the network are running loss due to the bad economy policy. They've workers, have the Network mass to feed diesel as always unless u want Dem to start offing dere network to save diesel nd also start operating like Glo network.... If you're a business owner you're free to run at loss.... The Govt is Wu u should face to get the economy right nd fix things not the company that are trying to survive to provide the service...m |
Lol this people will not get dere shiitt right na like this person use First term colet automatic Second term just because the opposition av chosen to be clueless... Omo he b like the 8yrs go long e don turn survival of the fittest for the citizens like this as the opposition AV chose to be clueless... |
Lol make dem keep cashing out.... |
Lol so in one word one term don sign us up for automatic second term.,,. I will keep blaming PDP for this derr 2015 stupidity. They start wasting someone vote even 2023 wey Dem suppose try dere luck more Dem use disunity enter election.... |
Lol abi Contractor don go use Money carry 2oddss.... |
Lol you said both of them should come to public and speak... Na still u jump to conclusions that's all because of money sharing..... |
No b Kwankwaso pikin dey that Kano own so abi na another person... |
Where there Picture lining Dem untop Dem sef.... Mak Dem no go resurrect..... |
Lol the Poverty you crave for is also Vanity mak una rest..... Everybody will come this life and play his or own role and leave at one point in time so I don't understand.... If your role is to be Poor you will also leave so what's with all this Vanity preaching... |
We need same Manhunt on Herdsmen.... |
Una no dey finish.... |
Lol and Poor men emerging in thousand at the same time trying to chop the million.... |
Sold already or it's been shared among Dem sef.... |
First Fruit no dey... Oh I forget no be January Dem pay am.... |
Lol.... Where's Atiku Statement on the Fulani herdsmen wey dey ravage the southern part... Or the police officer that's family was killed in yobe for doing his Job all because his from the southern part.... Y'all can protect your own buh silent when people from the South are collecting from ur kinsmen.... Jungle justice not supported the killer needs to answer for dere act buh any energy and pressure that will be used to solve this issue must also be applied to the Fulani herdsmen menace going on in the south... |
Omo shey na Bush meat catch the hunter be this.... When the Govt no see the country resolve even if person see him friend with gun now person go start to think something else.... |
Hmmm.... No Fire Service... |
Wu go sign am.... Another murderer Abt to be look after with Tax payer money... Una kill person cos of Engine Oil... |
Lol I'm sure na cruise this one dey catch.... Bkuz if I try this the 77k fit no last u pass 1 week before e disappear..... 77k no b wetin person fit colet nd go try use am flex and still have anything left.... |
European Country nd UK wuth Knife... |
Lol since when Akufo don leave Dollar still dey wetin he leave am the thing no gri go down.... No sign of new Govt on the economy.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 580 pages)