Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 580 pages)
Lol Dem fit no get complete payment... Wu wan share the money fit send Dem half... |
Maybe the two parties dragging Dem sef will find a common ground is dere citizens that's loosing... Mak group of people no fit get sense and deliver what they promised to dere citizens.... |
Lol are they going to start voting from the app... |
Lol when you tell kids that knows nothing they will tell you. You're just consoling yourself ... People vote will be wasted again... |
Lol |
Lol na way to go dey pack people anyhow this people dey find... |
Lol with which Leg abi no be Blog tell us say Dem wan cut her leg bkuz of too much igbeux... |
If Dem speak to security agent na war... If Dem no still speak na still war ... Which kain wahala people enter like this... |
Na how to prove am now remain..... Bkuz to take Male rape case serious for this part of the world go hard... See comment sef people dey laff some dey wish am on Dem sef buh they can believe a Lady who can just wake up come online decides to start accusing someone of Sexual harassment without one single evidence.... |
72k compensation na bag of rice Dem wan buy?? Buh people are brutal aw can you value someone house for 72k that's even less than $50... Greediness jus full everywhere like natural oxygen... |
Lol all this one na Movie na like this Dem go distract Rivers people for 4yrs while the two people loot away the state nd have nobody to question.... |
Lol some people might still come to media to cry that they're not informed when the relocation starts... |
Lol to handle Gun the right way come hard for people... |
Lol he was on Loan before.. APC Loan am give PDP.... That stuppid 2015 mistake PDP made really damaged the party now the damage can't be fixed the party is now filled with moles nd ready to waste people vote... |
Lol Nigerians are not different from dere Politicians imagine the floger been elected as the state Governor.... |
Lol oga don tire nd he don rip u... Enjoy the format... |
Lol more Japa money for dem to cash out.... |
Lol |
Lol mak una dey use Una sef act movie.... |
smokinloud:Lol nobody's saying egg price hike was due to Tariff I'm just telling you if anything goes up the Govt won't be the one paying but the citizens.... And US is a productive country they can't do it on dere own they still need some raw material from outside dere country that's why you can never see a single country having all the natural resources A will have his own while B too will have his own nd the two country will source for each other raw material..... |
Lol the Tariff will still be paid by your Citizens... Or you expect me to ship something to your country and not add the Tax and Tariff the Govt charge me for bringing my goods to ur country..... When the price of eggs skyrocket who's paying is it the govt or the citizens so keep adding tariff your citizens will still be the one to pay for the Tariff.... |
Lol |
Thank God for daylight nd Sun... Person for still dey sing Up NEPA lyrics till now.... |
Lol something Abt all this as u dey protect one another organ dey plan him own.... People wey dey live reckless life come dey live long than people wey dey monitor dere health 247 like wrist watch.... |
Hmmm... Drug don send m go where he no know... Stay away from drug una no go hear... |
No b only US Sabi increase tariff... |
Lol |
Lol all this one turn Govt to clowning... From running Rug pull on his citizen through Crypto him and all his family member launching dere own coin to doing ads now... |
bigdaddyxyz:Dem say na AI dey give Dem signal to trade and is 99 percent accurate I Sha know say everybody go learn... |
mmm gang ... nA all this CBExx pCexx people gang I dey pray for lik this... Nigerians no dey ever hear .. |
Lol someone who Migrate to SDP on the same day Tinubu kicksoff is campaign for 2nd term in the north.. Dem go carry people handicap again.... |
Lol see excuse... Buh you can buy fuel at 170 or 200 and when Subsidy was removed you immediately change your price to 500 plus... If the price comes down is still a win win for you guy's because your next purchase you will still have enough Naira to buy than having an increase rate where you might need to take a Loan to buy next stock and still even add your old gain.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 580 pages)