InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 90 pages)
Helloflife:Confirmed
|
Better picture of Team B's room Looks like all those houses in Britain.
|
zicoraads:Kiddi no get broke people as fans. All of una na billi billi ![]() |
Kidd go really good for all those Bank adverts, and telecoms stuff. "I love having long conversations with my sister, Elsa. Recently, she traveled abroad for her Masters, and I've had to find the right network with which to reach her. I've found that GLO offers the best international call rates. Now, I can speak to my sister for hours and hours on end, without fear of running out of airtime." Just imagine Kidd with those lines |
At least Kiddi finished on time He actually explained the painting and it's purpose on the wall. |
zicoraads:Sagem still dey do phone? |
Kiddi "My client is a well traveled lady, so, most of her ideas came from abroad" ![]()
|
zicoraads:Dem say make I ask which phone you use snap this picture. |
aduntemi:Yes Team B's wall looks considerably better, when you look at the final results But, this would depend greatly on taste and style. |
Team B again Kiddwaya, Nengi, Tochi, TrickyTee, Lucy, Dorathy, Erica, BrightO
|
More from Team B
|
Team B, na small I catch their own, but this is it.
|
yunafa:na aunty she be now. Better pass grandma wey fans dey call am |
aduntemi:Team B have bright to a small extent, but bold no dey at all. Kayode no wan show us Team B wall Anyway, more from Team A
|
Team A- Lunar Falls wall Ozo, Laycon, Wathoni, Neo, Praise, Prince, Vee, TolaniBaj
|
aduntemi:When Kiddi said yellow is a warm color, not bold. Dora shut am down Make dem manage their house like that. Time no dey again. Both teams have clearly different themes for their interiors- Team A have a more artsy, vintage theme to their interior, Team B have a warm theme. |
Tricky and Lucy just dey complain mumu complain about their design Too many divisive people in one group, plenty ideas, everybody wan talk, nobody wan listen I no know where these three people sabi their own interior designing work. |
See the better art wey Ozo team do for their wall, dem give the wall character finish, no be just one plain, boring yellow. |
So, Kiddi look this him team finish come talk say e no want make who never travel out of Nigeria for him team again. Be like he been enjoy yesterday team, but today own, dey give am headache. ![]() Yesterday team, na only Tochi fit never don travel out before, and he dey listen, e no get wahala, today own, na another talk. |
FIGARO00:No wahala |
Kiddi team don dey see say the yellow color no strong like dem been think, and dem dey consider if dem get time to change am, or find wetin go make the color pop E don reach thirty minutes wey Erica been suggest say make dem turn that thing to beige, wey sister Lucy dem, been shut her down. Shebi if dem begin dey change the color that time, dem for don make progress. Yellow no go ever be bold color. |
Bookworm001:Yeah |
Fucknengi:He is not way below Ozo. Yes, na Erica fans dey help am. |
geezprince:Not more stans, I said "meet" not "pass", I been dey very careful to use " meet", because Kiddi and Ozo don dey drag popularity and no be so e be before. |
Zoroaster:Even Dulux people dey confused Person ask which one be Tolani team, dem answer "Team B- Lunar Falls" Team B na the Corn people, na Team A be Lunar Falls |
ArchAnge1:Ozo had MASSIVE fans from Day 1. He was the Top Guy, alongside Laycon, so no come here dey lie like say fhe guy been dey find fans since. Na Ozo fans split into Dozo and Ozone people, na so those two girls even get some fans No come here dey lie nonsense lie. Which dirty Bright level? Na Nengi drag Ozo down, wey Kiddi even fit meet am to begin with. He was very high up, before he begin dey follow her. Plenty mumu behavior, dem come drag am down All these things wey you write na lies and misinformation. |
FIGARO00:LOL. Ozo wey na him dey even give people fans. Some kain things dey funny me for this thread. |
carammel:Exactly |
carammel:As long as voters know where Laycon dey Dem no dey win now, because voters no know who dey which team and Laycon name no dey the poll. |
See as dem Ozo group just dey work, dem no dey talk plenty. Sister Dora argue with Kiddi say Yellow na bold color, na so Kiddi leave the matter. Yellow can never be a bold color, and certainly not this powdery yellow wey dem dey paint so. |
Nengi just face the wall wey she dey paint, before she talk one and mama Lucy and sister Dora tag team her for there. She dey apply sense pass Erica wey been wan make suggestions where those two women dey. I don dey watch reach 20 minutes now, na only two of them voice I dey hear steady, be like dem don dey work for paint factory before. |
FIGARO00:Na new thing. Be like the guy don get epiphany. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 90 pages)
