TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:18pm On Aug 05, 2020 |
Lucy and Dora in one team, the Lord is their strength |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:09pm On Aug 05, 2020 |
Kiddi team don begin dey paint
Praise dey thank God him dey Ozo team |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:45pm On Aug 05, 2020 |
Dem say make una go protest, instead of watching BB Naija till 2:00 AM. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:30pm On Aug 05, 2020 |
Fucknengi: Even Nengi feels dirty beside Ozo. Ozo is too clean for her.
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:29pm On Aug 05, 2020 |
ArchAnge1: nengi wants to get ozo off the show?
Does ozo look like a forward person to you 
No be every guy dey lock door once girl enter room, that guy is a gentleman, he has flirted the least in that house, na that kind person will enter room and start touching a girl anyhow
This season is exposing nigerians guys alot if nengi offers ozo sex he will refuse self, highest he can do is kiss
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:28pm On Aug 05, 2020 |
Fucknengi: Tony Umez wey Genevieve dey always crave hin attention.... and genevieve dey always wail sey hin dey ignore am.  I no know which film you see that one. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:27pm On Aug 05, 2020 |
Debbierik: who called who pig Na archangel dey call Dora pig. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:25pm On Aug 05, 2020 |
Fucknengi: I have no business what peolle think. I only have a business with your stupid post.
Ozo is Nengi's clown yet he's toying with her and switching her lights off and on as he chooses. The same Nengi that always want to run faster than her shadows, why won't Ozo make a mess of her all the time?
Shebi now she's going about telling people she likes him and implying a lot of nonsense in her head. Why won't she be "fancy-zoned"?
Be sure of one thing.. before next week, she will misyarn again and Ozo tell her another strong thing. 
Who Wants to date you?  Ozo never mess Nengi up, not in that house and not on these streets. Na him dem dey call Tony Umez for a reason. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:24pm On Aug 05, 2020 |
atjo: Ozo needs Dora in that house to avoid disqualification because i don't trust nengi at all am happy becos he choose Dora because if he makes any mistake with nengi in any sexual act or even physical touching the girl will use it against him. I just pray ozo should stay away from nengi till the end of show cos I don't want stories that touch the heart. I don't trust nengi and her moves at all especially with ozo because her ways are not pure she has hidden agenda. Guys remember "see gobe" housemates thank God the guys received sense because tboss would have played a fast one on them but it was only kemen dat foolishly allowed himself to fall victim of tboss tactics. I see the same traits in nengi too. Guy, this one deep Na attention Nengi like, no be to remove person. If she make dem disqualify one of her guys, na one less person to give her attention. She no dey do me like who go enter Diary Room cast anybody like that, least of all Ozo. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:21pm On Aug 05, 2020 |
carammel: I'm just going through trends on Twitter now and I was just laughing at things under Laycons trend.
Savagery belongs to Twitter people all day everyday.  You see that post wey dem use Jim Iyke and Ini Edo to represent Laycon and Erica? Muna come be Kiddi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:19pm On Aug 05, 2020 |
Froshloaded: Nengi is cooking for the first time Haba, she don cook before now. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:18pm On Aug 05, 2020 |
Fucknengi: You know you're not making sense right?
The same Ozo that has cemented Dora as "friend". The same Ozo that has cemented himself as Nengi's clown. This one wey you no post " Who wants to date you?" As usual, be like you don finally watch the end of that conversation. Tell your teammate to leave Dora, if he wan even insult her, e get other things to insult her with aside her weight. Some kain insult, no be just for one person, you dey insult many other people and dem fit see am, and e go pain. Why he go dey call her pig? Wetin be that? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:15pm On Aug 05, 2020 |
carammel: Now I know Laycon fans are same as Tacha and Mercy's fans. They are the ones that trend for "no reason". LOL I even see one yesterday wey dem ask who fine pass, na Laycon win am  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:12pm On Aug 05, 2020 |
ArchAnge1: look at her well, her stomach 
With all those clogged arteries she still get mind they hoard and police cake sharing
Dora is unhealthy to look at, if she was an animal, she will be a pig Na fat she fat, she no kill person. Instead make you go mountain go pray for your boy mumu to seize, you dey troll Dora, like say she tie him brain under her brezz. Dora fit lose her weight, but e go hard for Ozo mumu to seize. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:10pm On Aug 05, 2020 |
CaSttLe: I just saw my comment on TV. I have made it in lifeeeeeee  LOL Do Giveaway to celebrate your achievement  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:09pm On Aug 05, 2020 |
E no get who dey above trolling for this thread.
I no understand "Lesve this person, leave that person"
Celebrate your favs being trolled, na I'm be say dem get relevance for the show. Wetin make Trikky Tee and Vee fans talk?
Till today, T-Force people never see who dem go accuse of trolling their fav.
Some things na blessing. Just accept am dey go, na only important people dem dey troll. Just ignore some people if e too do you, no be say you go dey warn people off trolling your fave.
Enjoy the spotlight, to standout of a group of 20, no be beans. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:04pm On Aug 05, 2020 |
I no get light. Be like I go just dey troll dey go for now  Make una Vote Neo abeg, I place bet on top him head and I must chop free lunch on Monday  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:02pm On Aug 05, 2020 |
CaSttLe: Waya Waya my boy as a little chubby chubby See him fat face  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:01pm On Aug 05, 2020 |
CaSttLe: Nengi sabi yanga o as a baby  Her cheeks and lips still dey as e dey when she small  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:56am On Aug 05, 2020 |
Kiddi, Tochi, Erica, and BrightO dey always end up for the same teams during group tasks. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:49am On Aug 05, 2020 |
Fucknengi: Must Ozo lead every group he belongs to?
Make dem allow this fresh boy rest na! No be him be HoH? When Nengi was HoH, she was automatic leader of all the groups she was part of, by virtue of being HoH, na normal thing If you watch their drama rehearsals, you go see say no be Ozo dey lead am, so, no be everytime he dey lead everything. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:48am On Aug 05, 2020 |
Eeghe: Even when they break up, they got together first 
P.S for people saying KiddW has money, yes he does but remember Katrina with her diamonds oo. KiddW most probably didn’t keep any money for voting. It’s not the kind of scheming I think him capable of. So if you like KiddW, vote for him ooo I want to also sneak in the KEBT members especially Tgirl (not the B part of them oo )
That said VOTE Erica Lol I like Bright, and I believe he will definitely be Top 10 material. So, make people vote for all the KEBT people. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:46am On Aug 05, 2020 |
Anchor535: So...Nengi sat on Kidd's lap to play Ludo wit Bright O. Na ur laps she siddon? Na ur yansh? U see dem bleep as she siddon dia? Stop looking 4 a fault everyday on Nengi....las las u sef no holy pass. I am not looking for a fault everyday In fact, I try to not talk about her a lot of days, sometimes, I even compliment her, but una dey read am like say na fault. This morning sef, I don compliment her handling of some issues, but una go see am, read am another way. I understand that. I just want make we acknowledge say people dey do selective reporting. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:34am On Aug 05, 2020 |
Las las, na like 90% of people dey do selective reporting for this thread.
Person do recap of last night, no remember say her fav go put yansh for man lap, because that part no go sweet.
All of us na Big Brother. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:25am On Aug 05, 2020 |
nazablossom: What type of stupid agreement is that. Why would she agree to that. Erica sef is not helping matter, clear him once and for all She no sabi as dem dey do this matter. Na wetin make I dey always advice girls, make dem get friends wey sabi how to clear guys. Imagine Nengi talking that kain rubbish, try dey respectful say who die? Too much niceness na flaw eventually. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:23am On Aug 05, 2020 |
[quote author=Lhimeet post=92477493][/quote]
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:22am On Aug 05, 2020 |
Eeghe: Sizzling chemistry between the fake whorre and her house husband, Billy the Kidd who is really angry inside and wants another person in the house so bahd but decides to BBwife another. He hates the bad actress sef and sees her as a intimacy gadget and is determined to break her heart on the show before moving over to marry a second BB wife who he really wants but has to marry another before professing love for who he wants to marry  Now that’s what I am talking about-BB pure bliss, for mily’s viewing pleasure PerrrfuktttttT 
Sizzling hot (just like when one meets a boy/early relationship period-reality). Whether lust/infatuation/gold-digging/using/whoring- they have undeniable screen chemistry and keep people talking, and either hating or loving. What one cannot just feel for this fake love is indifference. Impossible.
Thank you for this video, I laikke it, it’s naicce. Eeghe see us now. Dem tell us say once Kiddi chop the babe, he go move on to other things. Since Sunday, I never hear Kiddi promise anybody trip to Mykonos, Ibiza partying or Abuja flexing. We still dey wait the tears wey e suppose end in. This Kiddi wey no dey flirt again dey surprise me. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:18am On Aug 05, 2020 |
Rahkman: Laycon will most def “kemen” himself out of this show God help him I dey pray say no be wetin go happen be that The thing be say, if you do something inappropriate to any babe, Buggie go call the girl ask am if she felt defiled, if she talk say she no take offence, Biggie no go disqualify the guy. I no reason say Erica fit ever enter Diary Room, talk say make dem disqualify Laycon, no matter wetin he do her. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:10am On Aug 05, 2020 |
Tatiana4u: you dey yarn okoto!!!! If laycon was as smart as you guys portray him to be, he would have left her alone,instead of explaining his rejection to any housemate who cares to listen! I wont be surprised to find out that you are in thesame predicament with laycon right now! kwa kwa kwa kwa kwa Na the constant explanation dey off me. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:08am On Aug 05, 2020 |
Lhimeet: I dey call Laycon bluffs here steady
You come dey generalize, e make sense to you?
Open mouth call people wey dey support Laycon losers, you sef reason am? E no gel at all  If you no dey support am, then you no join for the list After all, I talk say dem dey support am with him chest, so, if you no follow join, then you no dey. No be everything you go include yourself. Come add am say I been dey vex wella when I type that thing, so, I no reason generalization. No vex, na anger make me talk am, and if you read am well, that comment been quote talk about the Twitter fans, so, no be actual generalisation, of all Laycon fans. I been dey hit back on the Twitter fans talk, not all Laycon fans. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:55am On Aug 05, 2020 |
Lhimeet: I bin even think say he get small sense before
He fall my hand with that nonsense him post  Laycon don dey fall hand since, una dey practice 'look away' Abeg take your other hand hold the one wey don fall. Pele. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:41am On Aug 05, 2020 |
Lazyyouth4u: I heard Eric saying it to someone that there is a thirty minute delay but if it really wasn’t live, dem for don cut that Eric yearns comot na 
Also, all those times that Kidd was talking about knowing BBN people, the camera had to move away from him. If delay dey, they would have cut that scene out completely. The Praise/Ka3na episode, Ebuka bleep up on day one or the times when they go on a commercial break right in the middle of an entertaining scene? 
It’s very possible sha but highly doubtful. Delay dey, especially when they go on those their breaks. Once dem return from the break, you fit no meet conversation wey you leave, or you go meet am, but dem don talk plenty wey you no hear. |