₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,767 members, 8,432,518 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 08:06 PM

Toggle theme

InSanety's Posts

Nairaland ForumInSanety's ProfileInSanety's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 90 pages)

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:13pm On Aug 01, 2020
Dem don talk say clique dey and last night game show am, according to Ka3na


Chai! See as the Ozo wey dem dey gossip don bring food for this yeye Dora, I hope she chokes on the food.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:09pm On Aug 01, 2020
These one's think say dem go see 72 days with this mumu behavior

Dora say if no be Big Brother house, shey, she and Kaisha for dey stand for the place?


I agree, she don ever fly first class before? She don reach Poland? Nonsense
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety:
Dem say Nengi dey sexually attractive and all the guys want sex, and Nengi dey give all the guys greenlight
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:07pm On Aug 01, 2020
ArchAnge1:
didnt watch it
Ok
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:06pm On Aug 01, 2020
For Dora mind, Ozo dey think her as relationship person
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:05pm On Aug 01, 2020
ArchAnge1:
they pressured him to mention nengi?

That is interesting
You been no watch that day?

He talk light skin, good head on her shoulders, dem come dey talk "Nengi, Nengi, Nengi", na wetin make he call her
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:04pm On Aug 01, 2020
This Dora babe no be am.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety:
Lucy say she had no clue he was attracted to her


Dora say she been want know why the guy dey 'lead her on', say when dem ask am for him spec, she no know why he particular talk Nengi, say e for just talk "light skin, big butt"

Be like she no hear when Ozo been say him spec na light skin girl with good head on her shoulders, na housemates pressure am to mention Nengi


Dora say she no dey attracted to Ozo from scratch and she got distracted by the attention.

Dora shut up!
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:59pm On Aug 01, 2020
Nengi

Dem don dey discuss Nengi matter, say she lead Ozo on
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:58pm On Aug 01, 2020
Ka3na say she touch Laycon kini, say e just normal


I like this gist die
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:56pm On Aug 01, 2020
Lucy think say this her mumu behavior no dey disgraceful to her family


She think say na until she collect dick or shake yansh, person go be disgrace
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:55pm On Aug 01, 2020
Dem don branch go Kaisha matter. Say she peck Dora as she dey drunk yesterday.

Dem say she dey talk yawo when she dey drunk.

Dora say she think Kaisha na nice girl, but she get inferiority complex


Dora just dey stain her white with these babes.


I sha like them, make dem dey give us gist
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:52pm On Aug 01, 2020
Dora say e be like Lilo dey insecure, the way wey she dey always monitor the guy


These people go remove Lilo if dem get chance
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:51pm On Aug 01, 2020
MzCherry:
It was Katrina that advised Lilo ���
Na wetin me sef don click
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:49pm On Aug 01, 2020
Be like Praise no smash Ka3na well. The babe don forget the dick wey she collect, she dey judge Lilo on top small yansh grabbing
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:48pm On Aug 01, 2020
Lucy dey rate girls by who dey cook and clean.


Make she just go open cleaning service after the house.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:45pm On Aug 01, 2020
Chisos!

Dem don cast Neo

Ka3na say Neo tell am say he come show to make money, no be necessarily in the house, but make e leave house, e wan dey follow women wey get bar for outside


Lucy come ask wetin he dey use Vee do

Ka3na say he wan use her do sample, make him future client's know say e sabi do lover boy work grin


Chai! No be this Neo don go give Tolani correct lamba to give him babe? No be only paint Nigeria red and drive on Lekki-Epe express.


Men will disgrace you grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:43pm On Aug 01, 2020
Ka3na been go confront Prince say why he no kiss Lucy when dem Dare am?

She confront am because the mumu guy say if na Nengi, he go gree
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:38pm On Aug 01, 2020
I dey think as Eric and Lilo go shock when dem hear their name for bottom
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:34pm On Aug 01, 2020
Erica and Ozo dey collaborate to cook for themselves, Dora and Eric. Tochi don join mouth
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:31pm On Aug 01, 2020
Erica about to cook


Such an uncommon sight!

Make we enjoy am
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:25pm On Aug 01, 2020
OneLazyGirl:
No diary session today?
Diary sessions na Tuesday-Wednesday
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:23pm On Aug 01, 2020
Froshloaded:
My guy, which one is Linda Ikeji gist?
He been dey gist Erica as e take enter Linda Ikeji blog, say he snap picture normal, next thing, he see himself for Linda Ikeji blog, she come ask am say wetin be the headline....I think na she and Trikky he been dey gist. He come talk say, something about Billionaire Son
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:02pm On Aug 01, 2020
ArchAnge1:
I said that praise took advantage of Katrina vulnerability

I got 19 mentions

See how her spirit is down
Praise too dey down, na two of them take advantage of each other

Guy abeg die this matter.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:01pm On Aug 01, 2020
Dannyxy:
yinmu... Me too I remember, I no need to picture, I remember the events.

This happened last week Thursday, just before the get to know me task, then Kidd was still sick sef with throat issues, e no get time for any girl... Person way dey sick ,no fit talk na Im get time to dey Chike girl, na after the task, "Thursday" them start to talk, Friday they got closer, because kid had gotten better..

Brother you supposed sell your shares, you no dey take detailed stock again, na sentiment you dey use report now, but we all do, so I no go too blame you..
He no been chyke her

Dem dey relate when he never been dey talk.

I no fit forget, because he been don dey vibe with her before Diary Sessions, and Diary Sessions na Tuesday and Wednesday, I been think say when them ask am whoooo e dey nond with, he go mention her, because dem been dey spend time together by then, he come mention Eric and Tochi that time.

This was as at Wednesday or so, before he give her that Linda Ikeji gist, na dining dem share that gist.


I no dey follow you argue when she cry, I dey tell you say Erica and Kiddi don dey spend time, dey even cuddle before he give her Linda Ikeji gist. Na my sister get the picture of two of them dey share blanket.


But for idea, this picture na from Tuesday/Wednesday afternoon, when dem been dey do travel gist.

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:45pm On Aug 01, 2020
Dannyxy:
taa you lie brother.. You lie... Should we bring receipts?
Bring
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:42pm On Aug 01, 2020
Dannyxy:
tan you lie
Picture dey wey she dey lie down on top the guy at least a day before he mention the thing

The guy mention the Linda Ikeji gist on a Wednesday evening, Wednesday morning, she been lie down on top the guy body, dey share blanket with am. She wear one leopard skin dress that day, I no fit forget.


Tuesday night, she been dey follow the guy gist, that time wey he no fit talk, she dey ask am question, but he no fit answer the babe, she come laugh tell am say she wish say phone dey, make e type wetin he wan talk for her


Erica notice Kiddi when nobody been too send am, because he no get voice. At one point, she was the only girl that used to come around him, na after he drop that Private Jet gist with Nengi and Wathoni, na im girls come dey chase the guy since then


No use me joke, I be shareholder for this their mumu relationship and I dey monitor stock market well.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:36pm On Aug 01, 2020
Beorn:
Story. Kiddwaya will comfortably bag Nengi without stress. If she's seen money, she will want more money. Money no dey belleful.
Thank you

You sabi
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:36pm On Aug 01, 2020
Dannyxy:
this season go long oh...

You want us to believe Erica, that all of sudden started cuddling kidd and getting emotional for Kidd the next day after he implied he was a billionaire Kidd is nice, same erica discussed issues with tolani, wathoni her girls to get advice, but laycon discusses with his guys, now he becomes not loyal, because he doesn't talk about people in the dairy he is not loyal? Where is the disloyalty?..
This one na double standards

Eghe wear your glasses again oh...
Erica dey cuddle with Kiddi before he mention that Linda Ikeji gist guy


Wear your own glasses too
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:34pm On Aug 01, 2020
Erica don rescue Ozo from listening to Kiddi and Nengi gist.

She dey follow am talk for dining cheesy
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:28pm On Aug 01, 2020
Sambaby7640:
the video going round only show them facing each other rubbing each others private parts....you can't have sex facing one another.
How dem dey take do missionary then?
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:25pm On Aug 01, 2020
Meanwhile, "Angry man" dey corner dey watch film grin


I don sabi this Kiddi guy. Na correct cruise master he be

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 90 pages)