InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 90 pages)
Wathoni shut up. You don turn yourself to afterthought for that house, fourth fiddle, fine girl like you reduce yourself to rubbish If this is who you are, you need to work on yourself, e no good make you old reach 29, dey proudly declare say chasing men up and down na who you be and wetin you dey do. |
This yeye Wathoni always thinking someone is using her for dead highlights. This babe eye go clear when she comot from house. |
BrightO is working overtime this period. Na only this guy deserve that #85 Million. Close house, give am the prize abeg. A truly iconic character in BBN history |
See my guy now Naija swag remains undefeated
|
Blackhawk01:Na just film she dey act for us She been wan collect highlights on top other people head. Name drop finish, only to enter net, and the guy no even cast the net. |
Prince dey collect royal treatment Na the real player be this No plenty noise No close marking No British accent No promising any baggar trip to Ibiza or Santorini No promising anybody house or car No gist about clubbing in Abuja Just dey control babes in silence, including the noisemaker sidechicks. I'm sure his village elders will be so proud of him right now. |
Wathoni likes Kidd Wathoni likes Prince Wathoni likes TrickyTee Bright dey insist say Tolani love Prince. Love after two weeks? Wetin be that? Na weed smoke dey comot from Biggie ventilation unit? |
Ekaka1:They will never find Bright out. All of them no get sense for that house, na only BrightO eye clear |
Blackhawk01:I just don't understand the obsession. I am getting steadily disgusted with the nonsense, and if e continue, I go even stop dey watch the show. It's disgusting, life is not all about ugly prick and dirty vagina |
Akshow:We are not aware because Kayode no dey show us when dem dey discuss Things plenty wey dey happen for that house, we no know, because camera no go dey follow them. |
I hope Ka3na has rocked enough guys today, so, they can realise she is an asset that must be saved tomorrow. |
Ozo, rock yansh! You deserve it, my guy! |
Neo and Erica digging it on the dancefloor |
See as the Oxlade resemble Laycon |
Dem dey play Laycon song |
Dem don dey play Frodd song |
These clothes wey dem send just restrict some housemates. |
3/4 Sorry for camera quality, Kayode dey change angles fast fast
|
Gang gang!
|
Pringles baby!
|
TochBaj
|
Oh, look at my Ozorica
|
Alphagan:They know. Not really gaming if they know what you're doing. Dem dey use am catch cruise. If person present himself for playing, na to follow am dey play. |
At this point, the whole house dey catch cruise with Kidd. E just never clock am. |
ItsCookie:I have one like this ![]()
|
Magenta232:The resident brostitute getting ready
|
Neo with some sleek shoes on |
Why Lucy dey carry face like who dey up for eviction? |
I spot Red bottoms I spot Nengi with Red bottoms Nengi has spiced up the outift |
This Billi no be strong man. |
Dem dey play One More Night, I come remember Lilo and Eric Once Lilo go house, make Eric just donate himself for eviction. The House is not worth living in, without Lilo |
Nengi follow Kiddi waka finish, come dey talk, "Mehn, I'm the cutest!" If dem no hype you, my dear, hype yourself ![]() Be like the tailor been no wan sew cloth for her, just join pieces pieces materialll wey remain, stamp her name on top am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 90 pages)

