Irohjohnpaulc's Posts
Nairaland Forum › Irohjohnpaulc's Profile › Irohjohnpaulc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
lovely news....Fresh Air till 2019 |
Just dis small tin na em dis woman carry becus of am go court say she want devorce? |
Just in my house siping kunu wit agege bread....."since dem mama born dem dem neva sabi...since dem mama born dem dem neva sabi....since dem mama born dem dem neva sabi oooooo PDP show dem d wayyyyyyyy" ![]() |
Hip hip hip hurayyyy up GEJ sai GEJ now d fresh air continues |
Yahoo yahoo son |
coded01: Smh...If dey shud settle it wit penalty kick OLOFINJANA wil represent enugu state govt ![]() |
expert1000: Notin pleases some pple.Inec create more poolin units they accuse dem of wantin 2rig elections,Inec didnot create additional poolin unit,they stil accuse dem of stil wantin 2rig.husband and wife quarell,they blame it on Jonathan,rain over fall,som say is due 2Jonathan's bad government.Rain didnot fall,som say the gods are nt hapi wit Jonathan.Haba! Who GOD has blessed no amount of criticism wil eva bring HIM down |
CFCfan: ^^Guy u 4 kukuma say na additional pUsy nah. Just suggestin sha |
Dis soup is 1 of my favourite but okro wit biter leave is my No1 soup anyday anytime |
I even hv some companies in my home town lokpaukwu umuchieze in umunneoch LGA abia state. Lebanese n chinese company. Quarry company were dey crush stone i.e chippins. Dey use us as if we r slaves even in my own house. If u come dia n c wot dis ppl take away in my town n hv done notin 2 my ppl u will shed tears 4 us |
just emergining d example d priest wil use Charly boy 2 give wit dis him attire n seating style |
Tank God say chelsit don loose mek we man u hia sometin 4 dem 2day abeg ![]() |
It is just 2 control cocroach ? Is cocroach PS game? Dats rubbish dat is not like dis my sony insecticid (e de kill mosquito e de kill cocroach e de kill am wel wellllll) ![]() |
I wash mine atlist every 2 weeks becus i hate bad smell ![]() |
olatade: D bank use jazz niWetin u want tok [D banj use Don jazzy ni? |
Dats a welcom development. How i wish de can come 2 9ja and transplant all our ear 2 our nyansh (anus) i hope dat wil reduce gossip.dats my take on dis |
If anybody dos women dey shud plss send my nomber 2 dem aam even lookin 4 a wife |
Mayb na white man oil him dey put him hand. If him no de fear make him come put him hand 4 dis palm-oil i don refined 2 groundnut oil. If him hand no peel mek him call me president |
sholay2011: Your comment is quite funny. Why is your 'same' bolded? Why quoting your 'bro'? Or don't you know how to make use of punctuation marks?Just passing shaa ----oooO---- ----(----)---- -----\--(-- ------\_)- -----------Oooo --- -----------(--- -)--- ------------)-- /---- ------------(_/ - |
All dis are just haters work. Papa GEJ .nnam biko chiri gawa anyi nor gi na azu. |
Mayb d interviewer knws him or any member of his family |


Grab a copy of 'Brighter grammar' and it would do you good instead of jumping at any opportunity like a hungry lion to tongue-lash icons like Liz Benson. Nonsense! 