Food › Re: Bobrisky Shows Off The Sumptuous Meal He Cooked For His Lover (video) by IRONSIGHT: 6:44am On Jan 17, 2022 |
Very funny cooking for ''who Bleep you'' is so perplexing in knowing about this human gender. Wetin e b self |
Politics › Re: Police Arrest Vigilante Commander For Torturing Female Cop In Anambra by IRONSIGHT: 7:20pm On Jan 15, 2022 |
See useless people na beat beat anyhow dem una sabi that one never do now na to dey beat women join chai. |
Crime › Re: Man Stabbed To Death While Trying To Stop Daughter’s Defilement In Delta by IRONSIGHT: 8:25am On Jan 15, 2022 |
See hero died protecting his family. RIP |
Politics › Re: Khadijah Okunnu-Lamidi Declares Interest In Presidential Race by IRONSIGHT: 8:19am On Jan 15, 2022 |
The future is bright. All the best |
Politics › Re: Bola Tinubu's Statement On The Lifting Of The Twitter Ban by IRONSIGHT: 7:46pm On Jan 13, 2022 |
|
Celebrities › Re: James Brown Storms Party With Shirtless “Traditionalists” (Photos, Video) by IRONSIGHT: 4:52pm On Jan 10, 2022 |
This boygirl ugly.oooo |
Crime › Re: Armed Robbers Kill POS Operator In Oyo (Photos) by IRONSIGHT: 4:43pm On Jan 10, 2022 |
 Rip to the deceased......... Persin no fit hustle in peace again God pass man |
Family › Re: We Caught My 16-Year-Old Brother Smoking In His Room by IRONSIGHT: 8:36pm On Jan 08, 2022 |
Lol.. Abeg tell you mumcy make she no cry Na just phrase and i fit join Peer pressure but make you know say no b every body dem dey pressure but I'll leave you with this ''understanding is much deeper than knowledge there maybe people who know us but very few who understand us'' |
Celebrities › Re: Bobrisky Apologizes To Benin People For Asking Oba Of Benin To Come & Marry Him by IRONSIGHT: 9:45am On Jan 08, 2022 |
Man wey dey call e self she, smart tactics e show say you brain never smelt finish |
Politics › Re: Sanwo-Olu: We Elevate Bad Things About Our Country, Always Criticise by IRONSIGHT: 11:56pm On Jan 07, 2022 |
 so na crime to talk again in my hausa voice (toh far) even freedom of speech na crime abi |
Politics › Re: Oyetola Declares To Run For Second Term by IRONSIGHT: 11:51pm On Jan 07, 2022 |
All this governors no fit just do one term go make another fresh blood con do e own.. Na only waka come |
Crime › Re: Plangnan: Lady Found Dead In Jos With Her Vital Parts Missing (Photos) by IRONSIGHT: 9:29pm On Jan 07, 2022 |
I get complete perplexed when i see such post......... May God see us through |
Christianity Etc › Re: ‘Angel’ Caught On Camera During A Crossover Service In Benin Republic (Photos) by IRONSIGHT: 9:27pm On Jan 07, 2022 |
Lwkmd.........
Wetin musa no go see for gate remember the lord is watching |
Politics › Re: Buhari: I Don’t Expect Appreciation From Nigerians After Leaving Office by IRONSIGHT: 1:05am On Jan 07, 2022 |
Very funny (hard laff)
none would be given to you so no put am for mind because you no go see am |
Politics › Re: President Buhari: I Am Expecting Nigerians To Say 'this Man Has Done His Best' by IRONSIGHT: 10:29pm On Jan 06, 2022 |
Hahaha abeg just go rest.. # leaderweynosabi |
Culture › Re: 2021 Igede Carnival In Pictures by IRONSIGHT: 10:25pm On Jan 06, 2022 |
It quite captivating and fascinating that people are proud of there norms and tradition . But Op i no see the food wey dem cook? |
Crime › Re: Man Suspected To Be A Ritualist Burnt Alive In Ughelli (graphic Video) by IRONSIGHT: 10:22pm On Jan 06, 2022 |
Aha Op you sabi give gist...oooo any way sha e no fit bail e aewlf from jungle justice #nopityforthewicked |
Politics › Re: Video Proves Buhari Is Not Well & Should Either Resign Or Be Impeached - Reno by IRONSIGHT: 10:18pm On Jan 06, 2022 |
Rhino sabi talk abeg make e leave the talk for people we dey naija |
Crime › Re: Two Teenagers Caught Trying To Use 14-year-old Girl For Rituals In Bayelsa by IRONSIGHT: 5:39pm On Jan 04, 2022 |
See Peru don dey para even teen don get filla about making money on to the dirty way, baba God we dey you hands |
Christianity Etc › Re: True Story About Ghanaian Pastor Bathing Church Members During Crossover Night by IRONSIGHT: 5:34pm On Jan 04, 2022 |
Wetin man no go see new year new madness......... It funny.o but there should be limit |
Crime › Re: 11-Year-Old Girl Impregnated By Her Aunt’s Husband In Makurdi, Abandoned(Photos) by IRONSIGHT: 9:56am On Dec 30, 2021 |
It quite a pity everyone has seen life and con get definition of life join.. |
Romance › Re: Lady In Tears As US-Based Fiancé Dumps Her For Her Bestie A Week To Wedding by IRONSIGHT: 12:21am On Dec 30, 2021 |
Life no straight. E just dey bend live with it |