Irritant's Posts
Nairaland Forum › Irritant's Profile › Irritant's Posts
Bring beer n come. With no clothes on......eheheheheheh! ![]() |
I love when my GF fart in front of me because it shows how real one can be ,I hate artificial People...I. Always tell my girl to feel free when ever she want to drop a bomb in front of me because we are in a democracy and it shows that we are both keeping it real....when I also retaliate with loud n smelling fart like generator noise...ehehehehehehe |
![]() Sezua: I dnt rili like ha....ova-hyped dancer-shaking bum in muic videos...bull shit...ds stewpid machine...i said bull.shitOh really?so she doesn't know how to dance?...wow!....well that's ur tea cup my dear naira lander.... |
![]() ![]() kulyie: you are really living up to your name,so i wont blame you that muchAh kuyie....what have I done nau?I only said the truth in a blunt way just as kaffy did,buh me I won't blame u too because it clear u have never been tru hardship,therefore u can never understand the ways of the street and what poverty can make one do...my Ajebo Naira lander....eheheheheh.. , |
Everybody just dey run their mouth,better hunger never attack una ...wey una go start to even reason how to use my family member take tidy money rituals..MtweEeeeeeeeeew.... |
Hmmm,u never can tell o,maybe kaffy nor dey sleep house and the boyfriend dey chop the qua qua on credit(no gain) ,so the mom just reason am say na to make money with the kpekus virtue..#justathught#.. |
BOkO HAram is at it again ...thank God most people in PH can swim.. .. |
Odenigbo Aroli: it seems ur Gods are playing Techno drums in ur head,wettin concern benin n yoruba with ur Nri crap?what a mugu write up by an Obviously mugu person...tweeeeeeew.. U better find sleep.... |
Rape her at the beginning n she will never forget u... ![]() |
Mugu doings......Mtweeeeew...Ado go lick stew wey dey commotr from between woman laps once in a month...Obote ![]() |
Is there not also a rocafella rapper called freeway...who carries same style of beard ..buh he did not sue the other freeway because that one is broke...nonsense |
Make jafor easy o....make boko boys nor go blow up him church for delta o... ![]() |
So!.....what nau happen? . |
Mugu dressing....I nor sure say this guy get correct babe...heavy obote! |
Wadosky: The list goes on |
c++_crazy:Which one u belong to?@ sparrow cos that ur na sef nor pure........ ![]() |
Balkan: This thread is dry. Achebe was a man of the people. My friend live Achebe...haba...the man don die..let him rest...why people nor go comment more on him tread..abi u nor remember how damoche tread long?....shuo..wole n chinua nor dey drag anything ..them dey good @ wettin them they do... |
Clear road for baba wole.... .. |
kulyie: i will show you a man who is 1oo percent faithful to his wife and has no secret wife or kids outside his marriage.barrack obama,my father,david oyedepo etcOh yea...I guess u are always with them...my dear u can only vouch for urself so u don't get disappointed when things unravel about people in life(a candid advice) |
carr96: "A successful as a husband"Sorry,I meant a successful man as a husband..... ![]() |
![]() kulyie: exactly because as far as i am concerned he will make a good boyfriend,not husband.a boyfriend is way different from a husband.hes just d boyfriend personality too me,he doesnt look calm and ready to stick with only annie after marriage if you know what i meanShow me a man who doesn't cheat n flirt in his world or sometimes attracted to girls and I will show a woman who doesn't like a successful as a husband.....2face will make a good husband...let's stop criticizing...because so many married men today have secret wife n kids outside n yet they are seen @home to be good husbands until they die....but today people criticize 2baba because he is honest and did his own openly... |
So all that nigga want now na him fellow guy man yansh,hmmm God I beg o. : :oo . |
Who be senior for the both of them?.. .. |
Nice one boko boys ...I hope Allah is proud of u all... |
He should be jailed for funds mismanagement.. ![]() |
Hmmmm....all I know is that most names .. ![]() |
When I am tired.... ![]() |
I wish him Goodluck Ebele jonathan... ![]() |
Make una rest for cult matter,take it easy o critics,na the same cult people dey run this country while we wey be the so called saints or jew dey take all the bullshit and again most comments here make it seem like its only cult members that won't make heaven,nor dey surprise when on the last day dem go even bounce your pastor from entering heaven......so the moral is before you remove dirty from person eye first try remove the big wood wey dey ur eye....make una nor vex o.. |
Ice prince na rapper?hmmm person wey nor fit even freestyle m ; ;DD tweeeeew,since na Ice be him name make we use am do fridge or make him go dance windeck for udu bridge. Lol..vector all the way joor. |
Word of advice,if you see a sexy lady in you dreams,make sure u give her d best yanshing cos I guess its free. ![]() |


..