Irritant's Posts
Nairaland Forum › Irritant's Profile › Irritant's Posts
igbsam: Why all of them dey join politics na. There was a time all of them join music and each of them started releasing one whack track to another. From JIm Iyke, to Genieve, to Omotola, to Desmond Elliot down to Nkem Owoh, to Mr. Ibu to Tonto Dikeh, to mention a few. Now na politics be the next thing. What are they looking for ? They should all join bricklaying then.Bros I beg Remove Nkem Owoh name from there na only him Song Sweet pass for all of them......I suggest he should go for the Office of the United State President..... ![]() |
Hmmm.......J. Okafor .....AKA "Baddest guy Ever Liveth" ![]() |
moneybag100: Okafor again? Thank God he's been caught. He should be extradited back to U.K to face judgment and brought back to kirikiri prison.Ah,Bros U know the Baddo before? ? |
I don Tire for this Country......Help!!! ![]() |
adesbreath: She treated me once oh! Thank you Lord... ![]() |
adamsjj: APC rigging elections since 1866...Oga u can lie o......e never tey wey the name fall out na.....that na if the name nor change again.......team#APC n PDP.......if u like call me a political Prostitute.... ![]() |
Though.....they re all thieves but I must congratulate Ogbeni for being a better n victorious thief......Congrats sir....#1love ![]() |
I hope him nose nor dey fall like Oga Jackson own.....Mugu doings ![]() |
AriDsexy: If you have an ATM with you,then all of that would be coveredAhahahahah......I beg o.....that's some Vampire shit.... ![]() |
Djicemob: U hate chocolates? There are two types of chocolate u know. :pU right,1 is chocolate and the other is chocomilo .......she must like the latter |
Women are the only people that goes out broke But comes back home With Ice Cream ,meat pie,pack of rice and even money in their purse......I beg make I ask:......"Women how una take dey do am?" ......una too strong joor |
None of the Above....u can call me Oga holy,tho I am no Virgin Atlantic....I will just since a song."Oleku...tell me something wey I never do for that list" apart from kissing the same sex...nah I don't dig that ![]() |
Maybe e don observe say him father and mother too like to dey play rough play every night and he is not comfortable with it....that's my Opinion ![]() |
Ebola Cure has been found in Bitter-kola.....God is Wonderful ![]() |
Yes Especially the rich ones....e.g mIne ![]() |
Ajegunle(AJ) 8years dem don dey Ganja ,9 yrs don dey mayan Kparaga,.....naim una dey tell me say she too young for drugs......Chika U broke our hearts....thought u were different for the young girl in my Corner....Chai ![]() |
Wierdo ![]() |
I will still call him "Tu-paste".......as an Oboki with style ![]() |
Am I the only one who is normal anymore? ![]() |
Mine is self Explanatory,......ama just here to Irritate y'all ![]() |
Korrection: fear never begin catch u....Lol,me na Ogboni...I nor get shaken ![]() |
goalburner: Why shoutin abt innocent people being attacked here........ Its simple, as a Jew, if you see or smell trouble, run!My guy,just pray u don't be in the wrong place at the wrong time........okay....abi u never hear of mistaken identity or accidental discharge ni? Nor be by say u be jew....na God dey save person for this country |
Una dey forget say na nigeria we dey?....na innocent go still collect the bullet pass.....is the police force not also made up of cultists?....mugu idea |
It means you need to have balls like tenis ![]() |
Why not,she could be extremely mannerless which means I can't marry her buh she might be extremely good in bed which means I can date her based on Fvcking tins ![]() |
Mugu doings by Gov. Uduaghan |
Mine is when she says : "Story" or "Na so una dey always talk for the beggining...if una don chop now una go change" .......and actually that's the truth she just said ![]() |
APRIDE: A friend of mine received a response like ' God punish you'Chai.....bros u sure say nor be u the babe actually tell? ![]() |
jaki006: Where is MUSA of MALI on this list he was the richest man to ever walk the face of earth.Hmmm,Oga...And who is Mansa Musa as listed by the Op? ![]() |
onuwaje: Atleast there's one from nigeriaOba Awuare N' Ogidigan.....yea...that's a great King ![]() |
ifeness: Every Nigerian should learn to say Fuk God and Pastors!Another extra-ordinary Fool |
I beg o,make government nor disturb church with tax o, cos if dem dey pay tax na the church members go still suffer am....especially the upcoming churches... Na that one go make churches introduce new type of Collection Called.......... "TAX OFFERING" ![]() |


?
APC rigging elections since 1866...
.