Romance › Re: AI Generated Sexy Bikini Models Going Viral, Set To Replace Women (Photos) by Isabi4lov: 11:26am On Jan 31, 2023 |
Na today  sex dolls full everywhere, oyinbo go dey do everything perfect with technology but their hearts no be here |
Romance › Re: Romancing A Stranger In A Bus by Isabi4lov(op): 11:22am On Jan 31, 2023 |
OrigeenalSeven: Na true you talk shar e no be lie But ladies sef na them do am pass o I know of countless times inside bus way ladies dun put their head for my body dey sleep but I free dem bkos say na fine fine ones the ones way no fine I go just shout for am to wake up! But you see that one way dey rub ur fresh lap next time wipe am better brain formatting slap so that him headpan go correct You be real nigga  na wetin I go do next . Na so rape dey start , even person wey wear hijab from head to toe dem go still rape am . |
Crime › Re: Sex Worker Found Dead In Onitsha Brothel, Neighbour Claims She Committed Suicide by Isabi4lov: 11:19am On Jan 31, 2023 |
Na wa o , she was hoping the guy will marry , so that she can't stop the business, why promising someone marriage  |
Crime › Re: I Just Watched The Aluu 4 Lynching Video And I Can't Stop Crying by Isabi4lov: 10:48am On Jan 31, 2023 |
God will punish their killers  |
Crime › Re: Man Beats Brother To Coma Over New Naira Notes In FCT by Isabi4lov: 10:44am On Jan 31, 2023 |
Real fight never start , some men don see wetin dem go use fight their wives  |
Family › Re: Mother In Law Palaver by Isabi4lov(op): 8:50am On Jan 31, 2023 |
xendra: Na different type them dey see.
The worse are the ones who have useless sons. They'll just be doing anyhow because their son is too useless to call dem to order Some women are really going through a lot in the hands of their mil . |
Travel › Re: Nigerian Man Buys A Horse Because Of Lingering Fuel Scarcity (pics/video) by Isabi4lov: 8:47am On Jan 31, 2023 |
Na everything una dey believe online |
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 10:15pm On Jan 30, 2023 |
TayusKilzEasyjay: Lol wetin concern me. Me self know wan cast so how I go take cast person. 08133446570 Abeg comot ur number before dem run you street for here, na so some people dey talk after dem go come cast the person, my own na to dey watch film and enjoy the drama |
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 10:11pm On Jan 30, 2023 |
UmbrateethO4: wetin I dey pay to even join na it u dey run from? This life no balance True true this life no balance  |
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 8:40pm On Jan 30, 2023 |
UmbrateethO4: yes na add me.to the group Married women sef dey there  e be like dem be full time house wives , omo I wan comot from that group na Sodom and Gomorrah full there . I no fit invite my enemy 🤣🤣🤣 ,me sef na mistake I take enter , dem name am one thing, as I com enter na different things I dey see . Some tribes enh their girls and women no dey try at all . E dey sweet me for body cos las las na men go still marry dem , some dey invite people for the group come their wedding say upon the olosho work dey see man marry dem put for house 🤣🤣🤣🤣 ,some groups like that na me dey comot by myself, if their rubbish don pass my power , I dey block some contacts sef , person no go fit open WhatsApp for public. |
TV/Movies › Re: Who Is Nigeria's Best TV Interviewer? by Isabi4lov: 5:35pm On Jan 30, 2023 |
I no no dem |
Family › Re: Mother In Law Palaver by Isabi4lov(op): 5:34pm On Jan 30, 2023 |
My mom will never do that. |
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 5:33pm On Jan 30, 2023 |
TayusKilzEasyjay: Why not if you go fit add me You fit go see person wey you no wella  hope say you no go cast the person even if she be your sister. |
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 5:31pm On Jan 30, 2023 |
UmbrateethO4: na uncut ones from active people I dey find  You wan see raw things as in no be cut and join things |
Family › Mother In Law Palaver by Isabi4lov(op): 5:29pm On Jan 30, 2023 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Ever Been Sexually Harassed By Your Boss? How Did You Deal With It? by Isabi4lov: 4:49pm On Jan 30, 2023 |
You should have throw out the question to perverted bosses especially the married ones  |
Business › Re: Jaiz Bank Dispensing New Naira Notes, Refuses To Sell To The Rich; Twitter Users by Isabi4lov: 3:17pm On Jan 30, 2023 |
Kudos to the bank |
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 2:50pm On Jan 30, 2023 |
UmbrateethO4: add me to the group ma help you sis lol Pornhubs dey na  |
Crime › Re: Robbers Raped My 65-Year-Old Mother In Kaduna - Twitter User Cries Out (Photos) by Isabi4lov: 2:41pm On Jan 30, 2023 |
This is bad  |
Education › Re: Nekede Poly Furious With Lady Claiming She Graduated With God Help, Private Part by Isabi4lov: 2:38pm On Jan 30, 2023 |
 her lecturers breathing heavily |
Politics › Re: I Will Ban ‘Agbero’, Says Lagos LP Guber Candidate, Gbadebo Rhodes-Vivour by Isabi4lov: 1:00pm On Jan 30, 2023 |
|
Family › Re: I Won’t Quit New Marriage, Woman Who Married Daughter’s Boyfriend Vows by Isabi4lov: 12:48pm On Jan 30, 2023 |
|
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 12:43pm On Jan 30, 2023 |
UmbrateethO4: add me to the group bro I be sis  we dey find how we go chastise the group |
Romance › Re: 20k For You If You Can Get This Girl To My Bed by Isabi4lov: 8:18am On Jan 30, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Sandra And Theo Thaw (Santheo) Evicted From Big Brother Titans House (Photo) by Isabi4lov: 7:38pm On Jan 29, 2023 |
As expected  Madam bitch bitch |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Isabi4lov: 7:36pm On Jan 29, 2023 |
Sandra bye bye |
Family › Re: Wife Caught Husband With Sidechick In Towel Trying To Escape Through The Balcony by Isabi4lov: 5:29pm On Jan 29, 2023 |
irunoko: both the dog and the little prostitute deserve the disgrace.
If you know that you cannot stay loyal to a woman why marry her? Remain a bachelor and continue with your community preeking nobody will arrest you but to damage your marriage and be disgracing yourself is the height of foolishness
But the wife too no try.she suppose drag out the towel off her body and make sure she goes home naked
You have no idea how much I hate olosho behaviours.you don't need to post her nudity on social media but just make sure she goes home naked.take her card,break her ATM and phone so she won't have anyone to call or anybody to call.she must walk the walk of shame home naked.that trauma Will make her end prostitution
As a Married man you want a submissive and loyal woman but you don't want to give back the loyalty Abi? I love that woman . The truth is that most of these women that got married to cheaters , they knew that their husbands were chronic cheaters during their courtship days but they tend to look away and behave as the smart girl that got hooked up with them . Marriage doesn't change anything rather it will open someone eyes to so many things. |
Family › Re: Wife Caught Husband With Sidechick In Towel Trying To Escape Through The Balcony by Isabi4lov: 5:25pm On Jan 29, 2023 |
I blame the wife for fighting over a community dick  How many side chicks will you continue fighting with, when you die today another woman will move in and turn your kids to househelps . You don't have business with any side chicks, the person you've business with is your spouse , he brought the insults upon himself. |
Crime › Re: Brother And Sister Banished From Imo Community For Allegedly Committing Incest by Isabi4lov: 5:17pm On Jan 29, 2023 |
Sending them away isn't the best way to punish them , what happens to counseling and rehabilitation. Many are on this table but they ain't ready for this conversation. |
Politics › Re: Ezekwesili: Only Nigerians Fed Up With Bad Governance Will Vote LP by Isabi4lov: 3:50pm On Jan 29, 2023 |
 Everyone is literally tired but eye service won't let them be . Make everybody dey play 🤣🤣 Elections shouldn't be about parties alone but the personalities of those candidates should also be looked into. |
Romance › Re: A Serious Girl (25 To 30) For Relationship & Marriage by Isabi4lov: 3:46pm On Jan 29, 2023 |
Samantha123: There might be genes and traits, but those men need to make sure that they're the biological fathers of those kids because some women will continue making them to take responsibility for the kids that are not theirs in the name of genes and traits.
He doesn't have to ask the woman questions or express his suspicions, but he can just take the baby's DNA and go do the paternity test in private without telling the woman. Yeah that's true . |
Christianity Etc › Re: What Makes Rich Men To Steal? by Isabi4lov: 3:12pm On Jan 29, 2023 |
Maybe it was the stealing that made them rich in the first place , just my opinion  |