IsiAbuncha's Posts
Nairaland Forum › IsiAbuncha's Profile › IsiAbuncha's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)
hilsocial:See, I don't trust that Pep at all! Reason am naa, even if na u dem put as Bayern or Barca coach u no go do just as good as him done do? Coming to Man Utd, e go hard am and e go dey annoying. I want person wey the enemies know nothing about, he go just come shock dem. Ronald Koeman is the man if u ask me, if u dey follow that man since u go understand me better |
sketcherJ:Cc chisombenedicta Explain what the young man above is talking about Gentle regarding his studies in school I hope ![]() |
sketcherJ:I hope so ![]() |
DonPsymon:Before dem carry LVG na Ronald Koeman I been want, u know say him and Mourinho follow be apprentice under LVG at a time. Koeman dey tactically sound & get plenty tricks, LVG na just straight forward and very direct/predictable manager. Make dem begin book Koeman down o, next year or next 2yrs make LVG dey go abeg. As for liverpool, if dem like make dem appoint Steven Keshi or Shuiabu Amodu sef e no concern me ![]() |
mcdonald59:Oh boy enter the runs! ![]() |
OP ...
|
chisombenedicta:And you know everything regarding OAU's admission stuff like say ur father na V.C |
horeofe:Sure, RSVP sef |
chisombenedicta:
|
chisombenedicta:Young lady focus on ur education first please, You're too young at 16 to be anyone's bride now ![]() |
Ogun State Ready To Quit State Allowances Of Youth Corpers!!! If u chose Ogun as ur 1st or 2nd Choice during online registration and u have no intentions to runs your service to a different state, you are so wrong right now Ko si state allawee mo o! ![]() |
Person wey dey keep me here no dey online, na to log-out naim sure pass |
PunkyVeer:Aso ebi is not pidgin, its Yoruba language. |
chisombenedicta:Nne go carry ur book begin dey read osiso! |
chisombenedicta:
|
chisombenedicta:So now u can proudly wear dat jersey in ur picture, ur team don win today 1st win against United after 100years. Nice one ![]() |
I'm outta here! |
redgem:Ti n ba gba eti e nbeyen, gbogbo nnkan ni a ma wun e je (If I slap you there ennn, everything bla bla bla) |
I dey talk Arsenal dis one dey tell me southampton, smh |
obinoral1179:
|
Decapo:Even in failure, Arsenal couldn't beat him |
If these idiots win 5-0 they go up to 2nd, United's goal difference is +7, theirs was +3 before this game with just 3points behind. They better start making plans to bring in Ronald Koeman next season |
During the Ferguson era, this game would still be one to watch with open mind. Don't know about dis van gaal, 3-0 against a useless team who lost at home to common greek outfit within the week. SMH, Respect to Mourinho abeg |
Blind should have started at Left-Back so Jones and Smalling could start at centre-half. Young is a Carling Cup player sef, Na wa o, smh |
Sommyangel:Na me be their papa, any problem? ![]() |
chisombenedicta:Shey if I beat u now, people will say its not good to beat a small girl. That one na question abi wetin? ![]() |
chisombenedicta:No be u get the thread? ![]() |
chisombenedicta:This thread is moving fast, page 205 just now Wetin be topic of discussion today make I contribute my own quota ![]() |
I'm surprised to hear there are peeps who haven't registered as at this moment, For the guy who says he hasn't been able to register cos the system keeps saying "No Records Found" , Check the name (spelling) uploaded on the senate list, probably ur name wasn't spelt well and it doesn't match the one on the jamb website. Ill advice u call the NYSC helplines or just visit their office sha, to be honest your problem is beyond me o... |
Good Morning Everyone, Happy Sunday and have a nice day ahead ![]() |
goodyboo:Your location appears when someone is about to click on ur name or how else can I even explain it enough for you dis rasta hairstyle head of a girl!? |
Na sleep sure pass at this moment ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)
I promise u to be gentle 



