Ismahill's Posts
Nairaland Forum › Ismahill's Profile › Ismahill's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Heeeey.erin pami |
To summit report 2 d national assembly |
Wahala tie niyen |
Good 4 im.if e reach heavenz gate dm go presnt am d certificate of d naming ceremony. |
May Allah(swt) reward u.AMEN |
Naija always on point. Igbo tinz |
Ikon to ba wun enibody lole fenu won so. |
Igbo 11 milla.y una smuggle am na.u 4 collect paper 4rm custom. |
If u wan knw. Go heaven go ask urslf silly quxtn |
The go nd die na lyk blessing 2 her.e dn turn 2 come lets make u richer. |
U knw d problem of dz country, we dnt appreciate our own.if dm sell imported rice 4 70000 sm pple go still buy am.no b naija yousee: I would have preferred the placing of very high import duties on these items and on the other hand providing huge grants, tax cuts, etc on the indigenous alternatives. |
FG shld be serious wenever dy want 2 ban products in the country. Turkey,chiken have been banned yet we still dy see dm 4 our Kaba. |
Na craze dy worry u. U wan compare nigeria with latin america where corruptn dn take centre stage. E b like xa d money wey una wan steal nver gbam. |
Alaafin ko lo ko letter yen. IFA lo ko. |
RIP.ma guy no worry no PHCN 4 Heaven |
Eeyah.dz country nd bad roads.drivers shld also be patient wen on d road. Aniways 1st 2 cumment. |
I hope xa no b lagos u dy live o.cos dz wan dn paz joke.see lastma 4 ur bck. |
Ok.d strike no kuku affect me bt i gat 2 b worried cos ma fwnds are affectd. GR8TEST LASPOSIANS. |
ENUGU-because d man get long lips. |
Na sango go fire dat ur fulish mouth wey u take talk dat rubbish.e fe so di oye idile ni. |
Guy 4low ur mynd nd go listen 2 african china song "if u luv smbody". 4rntpage tinz jare. |
Jonathan come Ikotun 2day,e no branch my place. Diz guy dn lose 2015 election. |
Mumu pple.u beter go meet d persn wey hlp una do juju bck xa, e no work. |
See wetin FG cause nw.dm jst spoil diz man day.wetin FRSC dy luk. |
Enyimba till I Die.mk NFF no tink of wuruwuru 4 hear.na neutral ground we dy o.up blue elephants. |
And so.if dm lyk. mk tinubu sef decamp na im kmw.dat one no mean. I no go vote 4 People deceive People.shikena.if u tink say u wan quote me,no bother cos i no go reply. Ikan to ba wun anibody lole fi enu e so. |
the warrior72:u b MUMU.jst take a luk at ur self nd ask urslf if am lying. |
Nyc one sir.sm pple will jst come hear with dier big mouth dy tlk rubbish.bad belle no dy tyre u.hw many pple dn comment nw,bt we dn see two pple with biased comment.when will we change sha.o toju sumi o |
Oga o. Na 2day i believe say politics dy 4 nairaland.see topic wey mk frontpage.i yimu 4 u o.MR SEUN. |
Porto is a nyc team.i tink it is a nyc decision 4rm kelechi |
Talking about jesus christ being d son of God is jst nt reasonable. Why is he(swt) called d son of God. Is it because he was born without a father.pls holy man,answer diz questn 1) Was adam(swt) born with a father or mother. 2)Eve the wife of Adam was remove from d ribs of Adam without a mother. As everyone knows, it is not un-usual 4 a man to be conceived by a woman but it is un-usual nd strange 4 a man to conceive a woman directly. CAN any christian tell us the name of Eve's mother? Or was she the daughter of God again?who then was her mother.THE main questn i want 2 ask is dat, WHICH CREATN IS GREATER ND MORE MIRACULOUS: The creatn of Jesus 4rm a woman without a father, or the creatn of Adam without both a woman nd a father |