Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 313 pages)
wondering wetin telmumu wan use tima's nationality do? ![]() |
^^ see who dey follow talk, wowocita? mtchew! ![]() |
honeric01: leak ko, lick ni, na only 190 dey lick and also that man wey dey type like woman dey see him/her period. |
^^^^ i have to agree with u on dis. ![]() |
[quote author=~Bluetooth]Who is goldie ? [/quote]goldieluks d nairalander of cos! ![]() [quote author=Mynd_44]When did goldie become a celebrity?[/quote]siddon dier make pant wear u! ![]() |
i drive a honda accord v6 and must confess dat d car dey fire! even as a lady i dey enjoy am wella cos i be ruff rider. but then, is it true dat v6 cars are cheaper to buy cos dey are expensive to maintain? |
Idowuogbo: God bless u! Na so d werey mail me say he is currently in Aba dat can we meet up for a date, d baboon wan come chyke me.As in ehn, d bat na serial liar.It get anoda scenario again,d guy get orisirisi lying strategy,he go tell him homeboy for overseas to call u pretending say na him making u beliv he actually knows wot an airport looks like,oh boi if I begin cough d guy fit commit suicide.I repeat thunder fire d persin wey place lying curse on am o!oh my! |
hehehe! chimmezie has killed me. which one be muscular again? ![]() |
El Guapo: Ask the Mediadats what i get for being a naira ![]() |
yusuf_@just viewing d thread? bro it wont hurt to contribute! ![]() |
[quote author=BABE!] I have a problem with their tacky weaves though. Train wreck. [/quote]my tots exactly! its more of an extensions pagent. ![]() |
![]() |
yinkalink: Iyatrustee don't just view, talk nah.busted right? ![]() |
who come free sexkillz now? ![]() |
![]() |
^^^^ maybe u shld start by telling us wia u ve been all dis while. ![]() |
i now get a clearer picture of why hubby was to happy that he left his bowl of pounded yam untouched! ![]() |
as a matter of fact, SEXKILLZ! ![]() |
hey u fccking commentator wannabe! ![]() |
guys like dem lefu,tellmumu,190, killz etc cos dem dey wash and reuse am ![]() |
straight to baba house! make dem help me castrate am spiritually so dat na only me d tin go dey salute. ![]() |
before my last two ceasearean operations, i dey shy to spice up places, but after i was not allowed to eat food 3days post operation becos i had not farted, oh boi, na hobby for me now! diff sounds and aroma. ![]() |
mariastella? ![]() |
why ask wen u can come check it out urself! |
coogar: who is this babe?ooops! |
u did? well do u know abt kambili190? ![]() |
breaking news, i just confirmed dat lefulefu is 190! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 313 pages)



[/quote]goldieluks d nairalander of cos! 


