Jacko01's Posts
Nairaland Forum › Jacko01's Profile › Jacko01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Woooooooooooooooooo!!!!!!!!!!! Front page woooooooooooo!!!!!!!!!! Its not easy bigup to ma srvice provider Back to d mata dokpesi forget it buhari wil deal wif u |
Hw did u knw the exact names n date of their reigns..... Am sure writing was not invented in ibo land til white men came. Yes they cud hav been passed thru poets songs n ballads abi na bards..... But those exact dates comon..... I see mago mago in this compilation |
Y wont they pack up..... They wud av stil being in business if they were offering half the rate for data plans. Gsm were charging but no.... They were even more expensive...... Serves them rite |
Mtschew abeg make dis family take chill pill every1 knows true events r twisted..... Storyline can neva be expected to be 100% as it happened. Nigerians to binu sefsef.... |
I definitely will............... Not do u anytime anywer or anyplace...... Bad market.... U n ebube nwagbo wif una jaws ew..... Dem suppos call una justinas...... |
Davido oh oh davido person papa a whole distinguished nigerian am sure he has one of dose oon mon ofr stuff ......dahs who u calling nigga and stubborn ah ah u too proud n insultive sha keep givin us d hits.... Shun if buhari ctoss davido lane himself go chop am hehe |
Dat ass is defnly comin out dayum.... I wil do u as usual anyday anytime anywer.... N wen u hav ma baby no davido baby mama drama k k |
Nice car |
Whatever d governor may gain momentarily he should note that he wil be in tenure for just 4 years. Olubadan wil stil reign n wen governor immunity is gone na den olubadan and him goons go show am shege |
I will do you anyday anytime anywer dayum u too sweet biko..... If u get belle fo me i wont giv u no davido babymama stress k.... |
What do they do in lagos see school and em how does it fall under sports minister portfolio |
Na ace of spades wizzy dey spray lik dat chineke..... Dat money go solve beta problem fo me now now now |
Beautiful n great thinkin hop it is very big dey shld hav made ot as big as say festac town |
PM news if only know how u just fall ma kinsmen hands now.... Y must u publish this demeanin sickenin barbaric nauseating news against ma tribe pls.... Must u shame ma tribe did i do bad thing and be from this region i dont like it oh ![]() |
I fil so silly now dese yeye ppl end beta beef.... Web der was teamolamide and teamjazzy una no get sense walai |
Fo me oh as fo me oh if i be corper service don finish fo me be dat |
Yvonne yvonee il do u anyday anytime anywer wifout condom..... N wen ur ma baby mama walai i wont giv u problem lik davido |
Nothing to learn here... I see ur vanity and stupidity yes ur vanity... Stupidity irresponsibility ...... I stil thank God ur alive but u r stil very stupid to me |
So u get all dese kind dress na him u wear leggings go hip tv awards a red carpet events smh |
WHAT THA F#$* all these our mods ehn tufia unu.... Lubbish on frontpage ......its beta front page topics r few than these nonsense |
Its wrong oh very very wrong this british are racist very racist can they deport him if he were say spanish or russian.... As nigeria no get mouth u want to deport him..... Comon hw is he nigerian abeg |
Maamin:See your yo...... Face no bias ma ballss |
Yabatech sef yabatech dat d chicks look mgbeke.... Warris all dis come u dis list creators stop feeding us lubbish i dey vex edit ur heading next time top fine gals in your head lubbish |
All these lists emanating from editors from one region ehn..... Stop forcefeeding us lies down our throat...... Lasu lasu lasu made list of top fine gals higher than uniport.... Uniben..... Warris all dis. Lubbish lobatan wareva |
Asa go and marry go and marry e jor..... Go and ask fo ma hand in marriage ah u gettin old oh |
She fat complaint she slim complaint..... She jus needs to do some ass squats..... But her head men...... Dat head is too big fo dat body |
Chineke..... This uncle bad oh.... Not even one with us..... See d small children haba some men r jus animals in human form |
Ehn ehn ehn this year go gud.... Front page fins.... Is not easy hehe.... Are these one ships.... Ships dat dont have sleepin quarters for sailors shld nt be counted as ships..... Common blackhawk wil take out our whole navy arsenal |
Olamide acts r doin way beta off dan donnjazzy acts.... All korede does is post himself flyin up n down no assets.... Lik kesh makin the money.... Don jazzy shade at olamide was uncalled fo...... |
Nigerian grammies they should build an edifice just for the event to me so it now becomes legendary.... D celebrities did not kill it to me esp yemi alade comon u wear a gown for such events |
Gov otti beta work fo ma state oh.... Cos ikpeazu tried |
God make abia governor better than thos biko |
