Jacko01's Posts
Nairaland Forum › Jacko01's Profile › Jacko01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
These licensed murderers..... They kill and carry out investigation later..... May God neva allow even my enemy hav gbege with sars |
As painful as it may sound this LEECH. Of a lady wil definitely land her next prey..... This lamprey wil catch anoda Rich maga...... Gals dont hav wahala ah swear..... Dat is y she can choose to do nothing and impose herself as a celebrity..... She hitting her life goals time to start hitting mine |
Rubbish..... Dey know wher they can try dat one.... If they applying to canadian british or us embassy let me see if their ears wil not show in d picture |
CharleyCharley:No too talk oh.... Na so dem ban me oh.... Yeye nairaland mtschew |
This is totally uncalled for.... The present ppl in government are not any beta.... Op u are a hypocrite if u choose to laff at a certain set of ppl but acknowledge and praise anoda jus because there in power.... Op u sef are hopeless n effed up rubbish |
The moderator wey ban me ur father left nyash e no go beta for u walai..... Back to the matter ...... Is it that the family did not pay the ransom or wat |
Jackrich:Bro u aint rich if ppl around u are in penury..... One day dey wil look to u n rob u.... U aint rich cos all ur family one does not hav a job..... U aint rich cos one of ur broda sista... Mother or even father depend on u to survive so address d issue.... Do u fil ppl here aint got jobs wahs ur show off for..... Ur rich in nigeria is it not beta dat we a country lik china wher jus t 5 per cent. R unemployed .... Stop being self centred abeg |
Now lazy youths ...... What is the metric of knowing who is lazy or not..... Na 5000 common 5000 una dey do like dis... If na 50k nko..... Nigeria we can deceive oursef.... Nobody is getting 5000 case closed rubbish |
Her nipple show sha now dis is a lady dat can pose not dat aimakhu |
Nigerian medical practitioners ehn na wa...... |
Some men sha.... Rape is evil ahhh ahhh dont know wat to say sha..... He shld compensate dat gal with 3 million and the family with 6 million den justice is served |
Nunu shey u dey see reppin.... Beta up her pay.... Makin d kids drink nunu ba force n seems so natural at it.... Up d pay.... Some oda xelebrities once dey sign dat cheque dey stop workin fo d money |
Madness no sell again |
Go see how they do shoots abroad nothing sexy..... Just a lady scared of her towel falling off n wat is with the shine shine picture some photographers |
Tuface allow d boy head grow na..... Sha him dey go beta skool if na skool wey i go wen i small dat head fo red |
Beautiful couple such a pretty gal..... God giv me ma own |
Nicely done.... 9Ja burj khalifa |
Make up mans greatest invention to women |
Wif any1 of dose faces ehn wetin i go show ladies ehn chai.... |
How wil she communicate with the students given she has no formal education sha her luck... She in d usa already am tryna get ther som day |
Hmmm |
Hehe funny celebrities.... I may not watch home videos but the few ones i hav watched n seen our nigerian actors do their trade i can say hollywood actors hav no edge ova us.... After usa n british actors na nigeria be next |
Madam all you are saying is totally Right they r really shameful defectors ril politics of convenience. Next election they wil be only one candidate to vote for. But i disagree with ur saying of minority views. Sha enjoy wat u caused buhari tinubu hop u happy for completitly destroying pdp |
Everything about this man the way he preaches... Does.... Ehn i am certain that He will soon become a pentecostal pastor.... He has very little catholic tendencies left in him walai |
Yorobastard:Crap u r saying crap.... Black gals r very rude ..... They r lookin fo white husband more dan anyfin..... White guys r smarter dan dat..... Dont knw bout white gals i neva c one but wat u wrote is crap men |
WETCUNT:Ril smelly pussy oh ma friend.... From one shapeless b###h chai..... God give some men sense |
Eyah see ur life.... Ur wife get mind cheat on u..... Hello hw can u stil call dat ur wife upon u know say she abort two times two times..... Now ur a murderer...... Ul go to jail.... Tell me as u saw d man wit ur wife u fo run fo ur dear life and knw say ur marriage don end |
Know som1 dat used dat libya last year n is in france via italy now.... Very local timid gal oh b4.... See forrmin now hehe..... Well these ones unlucky |
cold:Lining them up in a queue is better so ul rather ppl start fightin..... Illiterate lik u see ur sense |
Obo baddest omo u get mouth..... Next time line dem up share d money.... Make person no wound because of money.... Line dem up share d money ..... If done lik dat omo no formin i go collect ma share |
So na so u turn moslem finish |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)

