Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,536 members, 7,837,055 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 04:15 PM |
Nairaland Forum / Jamalchance's Profile / Jamalchance's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 25 pages)
Education / Re: Show How Much U Remember About Ur Secondary School: Write Ur School Anthem by jamalchance(m): 9:14am On Jun 17, 2016 |
Fstc yaba
Citadel of learning
Whr sons and daughters of vigor are built
Whr young pple come to seek knowledge
Blah blah blah Oya make my ex schoolmates come complete am if forming go gree them |
Culture / Re: Epic Photo Of King Jaja Of Opobo by jamalchance(m): 1:08pm On Jun 10, 2016 |
sheedy407: Different craze dey nairaland oooo 4 Likes |
Romance / Re: Impossible Means 'i Am Possible' Check Out This Woman's Weight Loss Journey by jamalchance(m): 8:48am On Jun 10, 2016 |
Michellin |
Romance / Re: Indian Couple In Their 70's Welcome First Child After Over 45 Years Of Marriage. by jamalchance(m): 8:39am On Jun 10, 2016 |
Wetin dem wan con do for the pikin .... Or wetin they believe sey dem fit do 4 d pikin .... That is if the news is true 1 Like |
Romance / Re: See How My Landlord Small Wife Put Me For Trouble. by jamalchance(m): 6:15pm On Jun 09, 2016 |
ErnieSmallzz: Aunty u get time ooo .... |
Education / Re: OAU Will Not Conduct Post UTME by jamalchance(m): 8:10am On Jun 09, 2016 |
adebayo10977: HND dey do exam b4 |
Celebrities / Re: Odunlade Adekola With The Tallest Man In Lagos [photo] by jamalchance(m): 5:46pm On Jun 06, 2016 |
kelvee:Same guy .... Saw dis on twitter
|
Celebrities / Re: "My Target Is 12, God That Helped From Size 32-14 Is Still Is At Work" Lepacious by jamalchance(m): 6:19pm On Jun 05, 2016 |
prettysolid: Lmao ... Look at u body shaming ur fellow woman, but with that Christian mother arm I saw in ur dp u may also need to go a diet b4 u can continue yabbing big women |
Religion / Re: Which Church Do You Attend? by jamalchance(m): 9:14am On Jun 03, 2016 |
anochuko01:Only you .... Fulfilling the a little here and a little there scripture |
Romance / Re: Pre-Wedding Photos Of Large-Sized Lady & Her Fiance Shut Down Internet by jamalchance(m): 12:19am On Jun 03, 2016 |
Yes ooo ... I have only been hearing but have never confirmed it, who know today might be my lucky day since u're qualified to help me confirm (ie big,definitely bold and beautiful) shugarlips: |
Romance / Re: Pre-Wedding Photos Of Large-Sized Lady & Her Fiance Shut Down Internet by jamalchance(m): 11:33am On Jun 01, 2016 |
I heard big girls can love .... Am still searching 4 my own .... BBWs hola back |
Celebrities / Re: Korede Bello's Outfit To Yaw's Shalanga Concert In Lagos(photos) by jamalchance(m): 11:29pm On May 31, 2016 |
Korede Bello be dressing like Jamal from Empire |
Fashion / Re: Mercy Johnson Flaunts Her Curves. "Shakara No End" by jamalchance(m): 4:17pm On May 31, 2016 |
nah only 1 side suppose curve See as she be like the top right of y-french curve 1 Like |
Romance / Re: Man Carries His Large-Sized Fiancee In Viral Pre-Wedding Photo. Caption This by jamalchance(m): 4:05pm On May 31, 2016 |
daretodiffer: Nice one ....U paid him back in his own coin,he totally deserved this 1 Like |
Romance / Re: Man Carries His Large-Sized Fiancee In Viral Pre-Wedding Photo. Caption This by jamalchance(m): 3:51pm On May 31, 2016 |
Missmossy: Aunty biko who slim don epp ? .... Is being plus size a crime or sin |
Events / Re: Please Rate Me And My Girl Friend For Miss Delta State 2016- Pics by jamalchance(m): 8:38am On May 31, 2016 |
Ermmm abeg leg dey pain ur girl friend ? |
Romance / Re: Check Out This Hilarious Picture Of A Female Ass. by jamalchance(m): 4:06pm On May 27, 2016 |
No lie... na man get that yansh |
Health / Re: Another Rape Technique In Town. Ladies Pls Be Careful. by jamalchance(m): 6:25am On May 19, 2016 |
Rohypnol that has be used nd dumped .... Ex-users please enlighten the OP cos na just the name I know |
Celebrities / Re: If This Gallant Soldier Slap Your Girlfriend What Would U Do by jamalchance(m): 4:11pm On May 16, 2016 |
But wait ooo with all these muscles na still 1 bullet go end am 1 Like |
Education / Re: Hilarious Nicknames Given To You When You Were In Secondary School by jamalchance(m): 11:25am On May 16, 2016 |
wkinosh:Oloshi na osaro |
Celebrities / Re: Korede Bello And Arase Unveil Orok-Edet's Bust As The First Indigenous IGP by jamalchance(m): 4:00pm On Apr 12, 2016 |
No uniformity 4 these corpers legs at all |
Romance / Re: Ladies: 5 Signs You Have Been Friend-zoned By A Guy by jamalchance(m): 4:37pm On Apr 11, 2016 |
KingCheezyPuff: Dharmyyinks talk tru .... U look like d guy wey dey that pics |
Politics / Re: Funny! See What Nigerians Search For In Google On Buhari by jamalchance(m): 2:55pm On Apr 10, 2016 |
izospindle: If ur prayer comes to past there's going to be a lot of dead nigerians ..... All cos of 1 ancestor |
Romance / Re: Please No Sentiment, Who Is Take Away Among The Two Pix by jamalchance(m): 3:22pm On Apr 02, 2016 |
Jameskyle: E blik sey u now dey sight her teeth ..... After she's done with u,u go carry plaster 4 jt |
Celebrities / Re: Who Is Finer Between My Elder Brother And I _ Photos by jamalchance(m): 3:01pm On Apr 02, 2016 |
Cholls: The pics Wey dem sey make u rate u no rate u dey check another ..... But wetin do d breast ? |
Education / Re: FUPRE 2016 ASPIRANT Here..1st In D World 6th In Africa by jamalchance(m): 6:34pm On Apr 01, 2016 |
What question combo should a student who did biology chemistry and geography be xpecting in the p.ume .... Geology is the preferred course |
Jokes Etc / Re: Have You Been Fooled On April 1st? by jamalchance(m): 6:15pm On Apr 01, 2016 |
kingarizona1: I know that but who/what made it famous |
Jokes Etc / Re: Have You Been Fooled On April 1st? by jamalchance(m): 4:45pm On Apr 01, 2016 |
kingarizona1: For ur mind u don wise abi ..... #norolemodel |
Education / Re: Hilarious Nicknames Given To You When You Were In Secondary School by jamalchance(m): 10:00am On Mar 31, 2016 |
wkinosh: Oloshi .... U be 1 of the mech students from YCT |
Career / Re: Photos Of My Office And Why I May Resign To Pursue My Music Career by jamalchance(m): 3:53pm On Mar 23, 2016 |
goodmorning40: Lol, guy u are callous oooo |
Nairaland / General / Words From A Young Nigerian Poet That Every Nigerian Can Relate To by jamalchance(m): 1:06pm On Mar 22, 2016 |
Dem say d kountiri go beta, but beta me i nvr c. Dem say we need gather arrange our fatherland,but my kountiri men no dey gada if money no follow. Dem say make i wait say i go be leader tomorro m,but our old Papa dem no gree die,dem no even wan leave post. Dem say make i apply for work, Serve my fatherland,God forbid say i go apply for immigration. Dem say d Kountiri go beta, but dem don even sell d Kountiri finish. Dem talk say make i try go school, If i graduate dem go say i get lousy B.A. Dem say dem go bring fresh air, Since dem enta na smoke air we dey inhale. Dem say make we talk our mind freely, but our uncle wey try am dem don turn “Silencer”. Dem say make we no fear say dem go protect us. My door get more than sixteen padlocks. Dem say make we dey here,build our nation. But na only sand dem give us dem don sell d cement. I for lyk go Malaysia. But i hear say der plane dem dey sabi loss. I for lyk go Russia, But i hear say fufu cost pass crude oil for dere. Dem talk say make i come out come vote. But my vote na just fancy. Dem say na dis party,dem say na dat party. But all the party na still dem dem dey dere. Dem say make i speak my mind. But them don make me lose my mind. Dem say make me try dey useful for our society, But dem dey call our creativity,stupidity. Dem say life na for young pipo, But wen we open mouth talk,dem start to hala; Wetin una know sef. Dem say make we pay tax, But our gutter na we dey dig am, Our roads na we dey fill am. Even our water na we dey pump am. Dem say dem go give us security. But momsy dey sleep with one eye Even Bingo sef beta pass the security. Dem say Police na ur frnd. Hmmm! dat kain friend. Na only Naira notes and bail money na im dey connect us. Dem say make we stop to tif, But dem still dey tif with dem fanci pen. Dem say make we shun bad tin. But the bad tin na im our papa dem dey do pass. Dem say na girl pikin dem wan dey marry. Wen dem don spoil our aunty dem finish. Dem say make we go school, but poly don dey strike for 10months. Dem no even care. Dem say my tomoro “fit” beta. But me i talk say my tomoro go beta. Dem say,dem say. Dem talk full bucket. I still dey hungry sef. I be beta Naija pikin. But d Kountiri don sawa. Me i go soon ja. ©Hitch Emebiriodo Get more from https://fantastichitch./ |
Romance / Re: Am Lonely, Frustrated And Depressed!!! Help by jamalchance(m): 7:58am On Mar 20, 2016 |
Wow .... U are almost a female version of me |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 25 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |