Stats: 3,165,490 members, 7,861,410 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 11:47 AM |
Nairaland Forum / Jamalchance's Profile / Jamalchance's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 25 pages)
![]() |
If I was the one that opened this thread,the topic would be "Characteristics of my dream girl" 1 Like |
![]() |
Lies ..... If by next week I no see any one does salon cars 4 me area eh we go probe that 4 billion+ oooo but to dey buy car 4 police na waste e no dey ever last reach 3months without bashing .... Na only okada rider nd danfo drivers Dem dey use am chase |
![]() |
For yabatech(complex to b precise) na normal tin na. |
![]() |
Are we sure this pic was taken in ogun state ..... looks like it was taken in the north save for the uniform |
![]() |
me sef dey wonder ..... pple just looking 4 ways to spend money unnecessary ....... everytin one does during the honeymoon is the exact same tin dey did during the toasting/courting period |
![]() |
Donald3d: check the tag on the uniform u would see ''POLICE'' clearly written on it |
![]() |
nkan nbe 1 Like |
![]() |
NPF STILL FAR
|
![]() |
Female .... anytime anyday |
![]() |
those pple neva seize to amaze us ....... but na dis night u dey drive |
![]() |
even my wife would understand ..... if she doesn't den the doesn't deserve to b my wife cos i wan an understanding woman |
![]() |
Bro we have seen ur matric suit abi na d suit u wear 4 ur aunty wedding ...... na joke oooo |
![]() |
A brother be looking like rick James in 2015 |
![]() |
una don hear ...... una come make all dese small children dey insult una 6 Likes 2 Shares |
![]() |
brother but u for comot label from d jacket or even hide am |
![]() |
.... |
![]() |
Those who saw Barbie cartoons shouldn't be surprised seeing that nose ..... Remember Fungus Like if u know what am talking about |
![]() |
Ladies u can hear ![]() |
![]() |
oppybouy: whats the deal with cultism nd barca fans ..... maybe na because of the red and blue wey dey their jersey .............. #ideywait 4 Likes |
![]() |
Nigerian una too dey slack ...... una see uniformed man wey no hold guy dey oppress ur fellow man una no fit gather beat dem #butwhy but those guys f**ked up his lips |
![]() |
"DUCAS" A word/text message is enuf for the wise 6 Likes |
![]() |
the guy no fit stretch again |
![]() |
Hawx:This is the only logical answer oooo |
![]() |
Wetin money dey do inside pot in d first place .... I go jux comot d money put 4 d right place(pocket) the egg and other tins to find e way ..... Juju no dey affect pple from my place |
![]() |
NA EVERY WEEKEND DEM DEY SACK AM 5 Likes |
![]() |
all i saw was "murdered to death" |
![]() |
doyinisaac: Na lie, she no be like person Wey bleach ..... #KosiHate |
![]() |
Babice: Sorry close do u know when payment 4 acceptance fee in uniben closing .... Do u know ![]() |
![]() |
As I always say ..... I would like her somewhere between thick and plump |
![]() |
Guy na PRE-MARRIAGE training u dey do Body go soon tell u if u like no pursue am .... Ozuo |
![]() |
GreenWhiteGreen: You sef noticed it .... I wonder how many times they want to tarnish that guy's (obiechina) image |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 25 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |