Jokes Etc › Re: Got To Be A Male Snake by jaymobb(m): 9:40am On May 12, 2008 |
if na coke dey hungry u then bera talk and stop brrrrrin here |
Jokes Etc › Re: Pastor Vs Choir Master! by jaymobb(m): 9:38am On May 12, 2008 |
na who give u money to buy coke |
|
Jokes Etc › Re: gongo aso by jaymobb(m): 9:32am On May 12, 2008 |
ur always wondering all the time |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 7:10pm On May 10, 2008 |
*goes off to get petrol and tyre* |
Jokes Etc › Re: Poor Info :( by jaymobb(m): 6:23pm On May 10, 2008 |
**strolls in and strolls out** |
Jokes Etc › Re: Pastor Vs Choir Master! by jaymobb(m): 6:16pm On May 10, 2008 |
now that is d spirit
but don't come runnin cryin to anyone when sauce lands u one of those his slap wit that im hand wey b like sandpaper o |
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by jaymobb(m): 6:13pm On May 10, 2008 |
u come buy am ova, so now u r 100% shareholder/president/ceo |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by jaymobb(m): 6:11pm On May 10, 2008 |
@ sauce
no mind am im wan show us sey im sabi book |
Jokes Etc › Re: Pastor Vs Choir Master! by jaymobb(m): 6:05pm On May 10, 2008 |
u cant do more dan a hangin pant  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 2:06pm On May 10, 2008 |
r u tryin to say dat sauce nids facial reconstruction |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 1:55pm On May 10, 2008 |
u try no b small
i bin no sabi say those two resemble demsef b4 |
Jokes Etc › Re: Pastor Vs Choir Master! by jaymobb(m): 1:44pm On May 10, 2008 |
hmmm
so na wettin im dey use brush teeth for morning |
Jokes Etc › Re: >:( by jaymobb(m): 1:42pm On May 10, 2008 |
i have read the story but the name of the characters were changed. i tot u were the husband and "uncle ted" was sauce oops did i say sometin  |
Jokes Etc › Re: Sam Milla by jaymobb(m): 1:29pm On May 10, 2008 |
i just bought her brush, wettin she come carry am do |
Jokes Etc › Re: >:( by jaymobb(m): 1:21pm On May 10, 2008 |
who b uncle ted  |
Jokes Etc › Re: Men And Women by jaymobb(m): 1:16pm On May 10, 2008 |
lmao |
Jokes Etc › Re: Blood Is Thicker Than Water by jaymobb(m): 1:11pm On May 10, 2008 |
@ clemcy na real blood is thicker than water  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 10:24am On May 10, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by jaymobb(m): 8:38pm On May 09, 2008 |
frankistine  |
Jokes Etc › Re: Eyah Eyah Eyah by jaymobb(m): 8:37pm On May 09, 2008 |
abi u wan make im sleep outside so of course he shud b afraid |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by jaymobb(m): 8:30pm On May 09, 2008 |
y im no go fear clemcy no b im mate na |
Jokes Etc › Re: G O A T! by jaymobb(m): 8:29pm On May 09, 2008 |
and us too  very soon she wud have enuf money to buy extra time |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by jaymobb(m): 8:27pm On May 09, 2008 |
**oya see petrol wit matches u can burn ur sef**  |
Forum Games › Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 8:24pm On May 09, 2008 |
no wonda sey u b like this |
Jokes Etc › Re: Agbada Dey Hide Things Well, Well, Ooo by jaymobb(m): 8:23pm On May 09, 2008 |
dem no even get before na candle light dem dey burn 4 house |
Jokes Etc › Re: Bribe Receipt by jaymobb(m): 8:19pm On May 08, 2008 |
the dude has finally lost it |
Jokes Etc › Re: How To Treat A Woman by jaymobb(m): 8:18pm On May 08, 2008 |
where u dey go  |
Jokes Etc › Re: Grandma And Grandson! by jaymobb(m): 8:14pm On May 08, 2008 |
na now day break 4 where u dey abi u no sabi say things dey happen |
Jokes Etc › Re: The Wrong B**** by jaymobb(m): 8:11pm On May 08, 2008 |
na u tell joke na only come dey laff 4 ur joke
so wettin b d point |
Jokes Etc › Re: Grandma And Grandson! by jaymobb(m): 8:08pm On May 08, 2008 |
as usual  |
Jokes Etc › Re: Gggggrass No Dey? by jaymobb(m): 8:05pm On May 08, 2008 |
c am dey grow 4 ur head |