₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,252 members, 8,449,419 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 06:25 PM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 69 pages)

Jokes EtcRe: . by jaymobb(m): 11:42am On Sep 29, 2008
did u hear that origina9ja is from somalia
Jokes EtcRe: Tufe! Come Back In Here! by jaymobb(m): 11:40am On Sep 29, 2008
my pomade na who dey make u vex again grin kiss
Jokes EtcRe: Story Telling by jaymobb(m): 11:38am On Sep 29, 2008
see this bush man, so u don show grin hw fa na
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by jaymobb(m): 2:08pm On Sep 25, 2008
dont worry we go soon announce d date grin
Jokes EtcRe: Nicknames For My Fellow Nairalanders by jaymobb(m): 2:07pm On Sep 25, 2008
ask me again
Jokes EtcRe: Nicknames For My Fellow Nairalanders by jaymobb(m): 1:50pm On Sep 25, 2008
why u dey ask am abi e get wetin una do wey una no wan tell us.
Jokes EtcRe: Da Horse In Da Book? by jaymobb(m): 1:44pm On Sep 25, 2008
hw many times u go post d same thing.
Jokes EtcRe: . by jaymobb(m): 1:42pm On Sep 25, 2008
@Garby

Did you hear that i am HRH "Eze 1 of ozalla"
Jokes EtcRe: . by jaymobb(m): 1:28pm On Sep 25, 2008
Did you hear that i av been in the shower room waiting 4 u to come
Jokes EtcRe: (old Skool) Why Nigerians Cant Be Terrorist by jaymobb(m): 8:20pm On Sep 24, 2008
huh
Jokes EtcRe: Rated 18 by jaymobb(m): 8:09pm On Sep 24, 2008
mykali:
who be jazzy ni. ? angry
na don jazzy, the guy don be NLD member
Jokes EtcRe: Who Get Cure For White Bia-bia? by jaymobb(m): 8:03pm On Sep 24, 2008
strolls into room wit my bottle of hypnotic
EducationPls I Need Urgent Reply! by jaymobb(op): 11:10am On Sep 24, 2008
Pls nairalanders, i want to know when kaduna state polytechnic will be writing there post mpce
you can contact me on adam4dlord@yahoo.com
Jokes EtcRe: Money Pass Life? by jaymobb(m): 6:18pm On Sep 23, 2008
;d
Jokes EtcRe: Romade Kidnaps A Yoruba Boy by jaymobb(m): 6:17pm On Sep 23, 2008
romade u wicked o, y u come dey fall my home boy hand 4 public na grin
Jokes EtcRe: Nicknames For My Fellow Nairalanders by jaymobb(m): 6:02pm On Sep 23, 2008
pick on someone ur own size and leave garby to deal wit hers angry
Jokes EtcRe: Stupid! by jaymobb(m): 5:54pm On Sep 23, 2008
tammy if u like no go saok ur garri, go sleep dey there dey find who go buy u take away
Jokes EtcRe: . by jaymobb(m): 5:44pm On Sep 23, 2008
Did you hear he went to withdraw N500
Jokes EtcRe: Good Old Days by jaymobb(m): 5:22pm On Sep 23, 2008
garby, me outdated and oldfashioned abi grin, pomade no mind am jor i dey current and present grin

these men wey garby wan hook you up wit, all of them be 419 o grin
Jokes EtcRe: Good Old Days by jaymobb(m): 5:04pm On Sep 23, 2008
@scopium

the pomade na correct wit no bleaching at all

@garby

see me see wahala which one is saucekid and spen wil kill me. if dey want pomade dey should go and get their own and leave mine alone
Jokes EtcRe: Good Old Days by jaymobb(m): 4:45pm On Sep 23, 2008
the pomade na all purpose my brada grin
Jokes EtcRe: Story Telling by jaymobb(m): 4:41pm On Sep 23, 2008
wat kind of bla bla bla romade and garby were doin in the bush together
Jokes EtcRe: Vacancy For The Jobless And Good Pay by jaymobb(m): 4:38pm On Sep 23, 2008
romade na this kain job go fit u. beta send cv sharp sharp o
Jokes EtcRe: Good Old Days by jaymobb(m): 4:26pm On Sep 23, 2008
scopium abeg her me tel am o.

@garby
hey! i cant share my pomade grin av u got a problem wit dat angry

@jeovy
bush boy,  dont u know its meant for only my skin grin

@romade

dey went home in peaces pieces grin
Jokes EtcRe: Good Old Days by jaymobb(m): 4:13pm On Sep 23, 2008
jeovy what are u doing wit my pomade, you beta hand her back. unless
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by jaymobb(m): 3:57pm On Sep 23, 2008
who cares
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 3:57pm On Sep 23, 2008
my brada na garby o. na so so fart she just dey fart for every where if u dont av a gasmask get one b4 she show here o
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by jaymobb(m): 5:10pm On Sep 22, 2008
make we know were we go start to cure you
Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 5:04pm On Sep 22, 2008
kraze
Jokes EtcRe: Could Seun Be The Antichrist? by jaymobb(m): 4:05pm On Sep 20, 2008
wat disrespect, after giving her okada money. grin
Jokes EtcRe: Could Seun Be The Antichrist? by jaymobb(m): 3:47pm On Sep 20, 2008
me sef go soon go join this okada business. i can see it is becoming lucrative these days
Jokes EtcRe: Could Seun Be The Antichrist? by jaymobb(m): 3:31pm On Sep 20, 2008
hahaha abi o

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 69 pages)