Jbond's Posts
Nairaland Forum › Jbond's Profile › Jbond's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
TrYcIa1: I will friend zone all of u guys and nufin will happenOya come nd frndzone me, as petra dey form say she no see my msg to her, bt na ur punny go hear am o.. |
Onyiclara: FYMOnyi dts d truth no, nt a matter of for my mind, cos once dey taste my sweet, dey wnt chewing gum too.. |
lynpetra: But on a serious note,people in serious relationship often friend zone other admirers except they want to cheat.I really like to define my relationship with anyone so as to avoid unnecessary headaches.Petra darling, I want to friendzone u |
Everything about me is more like f**kzone, cnt b frndzoned na, hw e wan tk happen...I dey tidy babes wey gt fiance sef, e come be babes wey gt bf, na small tin for me.. |
cocoberry: Jbond dear, I'm here, in BrazilAint gona mind him, ah ah in brazil? Bt I need u here na, ok when is my coco coming bk? |
shakol91: smh, you're on a long thing. Land encroacherWhich kin jealousy be ur own na, shey na u be d hubby wey she for tk d pic for ur house, u cnt mk me change my mind frm knwin her better oh my cocoberry where @thou? |
MsSteph: What if the FCT minister demolish your house without telling you and later apologize to you how will you feel?Oya sorry na, no mind am jst cos of us, @least no be ur house dem scatter, na ur username dem change oya no vex cos of us wey like u, sorry boo boo, oya change ur mind stay abeg.. |
MsSteph: Good afternoon. Don't worry the group won't fade away there are people here who have helped this thread grow too so don't feel bad you guys can still make the thread work without me.steph if u go to d front page, der is a topic der by seun on why he changed d usernames, ur leavin dis thread cos of d change of ur username is sumhw cos we r more acquainted with u on d gud wrk u do here,bt if u feel u still wana leave cos of dat, gd luck nd bye.. |
cocoberry: When landlord no ready to care for him tenants! Decryptor thank u!Chai coco u set o,ur shape nd curve reach for me to open anoda thread,me go like knw u wella o. |
A strong heavy duty benz truck (trailer or tipper) is up for sale, asking price is 4 million naira, contact me for details..07038505252. |
fabify: Am Ify from Ibusa, Oshimili North LGA, Delta state. Want to make friend with my pple. 08036988699Sup ify,wts up with u? |
.You guys will find it fun......If I dey lie,oya make una come make we try am
.Like seriously,I dnt think is a big deal
. Don't mind shakola91, took dat picture in d office.
...she took that pix in her hubby hauz