Jerry2cino's Posts
Nairaland Forum › Jerry2cino's Profile › Jerry2cino's Posts
saphiere:why not pray for your own and leave this lovers alone, tell toto say no be movie she dey act, dis one na reality. |
I dey suspect did malami of a man, you should be investigated, enemies of progress |
A begi ,make dis man commot JOOR, for only the small time wey him don spend for there alone, we never see anything better wey e don do, all e policies never help anything, A DOLLAR GO SOON BE #1000 IF DIS MAN remain THERE. |
Landlord oya shy your eye don clear now, now dem go stay for your house for 500years to come, all the generations of the tenant go stay for that house of yours without paying 1naira, thunder fire you there for talking an innocent baby life because of your stupid rent. |
[quote author=nkemoma post=106075175]Foolish fools... Both Biggie, housemates and viewers.... Jobless[/quote. Please explain more |
nkemoma:bomb dey your head |
Now una dey fear, because na politician and big brothers in Nigeria dem dey kidnapped and demand for a huge ransom for that matter, ransom wey Go change about thousands of people life for 9ja. One thing I will say is that until you people start helping the ordinary people on the start that then this country go better, una dey go Yankee and more developed countries, shy na watin dem dey do for there? If dem no put their country in place today una go reach their?, billions of money in your account and you cants even build a small health care centre to help the people in your own local government, or give empowerment program with will benefit the average Nigerians, and you are hear saying nonsense, what about the politician who have stolen billions and billions of Naira, you people will never create a law that will serve them imprisonment for stealing.one day you all will answer you query since you don't want this country to progress, Bible self talk am say, it will be difficult for a rich man to enter into the kingdom of heaven, because of all this nonsense wey una dey do. NO MAKE I VEX OO |
Selfish desire of our leaders is taking Nigeria down, not anything |
Messi only barca, cr7 all rounder, oga pass OGA |
see dis one sha, you dey ask abi make you sharp sharp collect am, but no go do bad job oo, eh, if ijoba( government) catch you, you go votmit all your intestine cone out, be wise. |
Oya, na now we go chop Sara meat, all this years una don't dey cheat us ,now na our time, if dem born una well, make una carry cows pass my zanga, una go know. |
Watin dey good 4 here, abi you don high? Shey na dis yeye trouser with shoe, I no even see leg, na something like stick inside trouser I see, I beg no let me vex oooo ehen |
Am sure this man go dey use this iPhone13 ,if no be you your children or your relative go dey use am by now, so watin you won tell us? |
Na only cows go vote 4 una |
If una win, make I bend, "thief thief pipu |
If una win, make I bend, oooooleeeeeee. |
The evil men do goes after them, you train them and they kill you. |
Una Neva ci chon chin, e just dey start, this is season 1 out watch out for season 2 |
the Antichrist have 666 names and ipob is one of them, bokoharam, Isis and any terrorist organization in the world, remember " THE DEVIL CAME TO STEAL, KILL AND TO DESTROY", may God helps us all. |
We pray that Nigeria should not be like the Afghanistan, because we have a terrorist government and they have occupied all the most powerful sit in government house, the issues is that what should we do?, since we know what is going on in this country, should we just sit and talk and talk while Innocent people are been killed everyday, but all i know is that buhari time go surely come,may God bless Nigeria, Amen. |
Some people na dog dem be, abeg carry am go prison joor |
Na God |
And so, watin make we do? No be everybody like big yansh. |
Roma go chop apako, very soon the special one ,turn to the worst one |
Pk01:another one don c�me |
This man should be kept in the zoo, na big animal be did. |
dis guy don high something, yes I dey suspect. |
[quote author=adioolayi post=105523712]Report has it that Messi's PSG shirt was sold out in minutes. Modified: I am still waiting for any of CR7 's pictures on his official Instagram page , to match the number of likes of Messi's pictures on his Instagram page: -Sitting with Copa America cup over 21M likes - Barcelona farewell with over 21M likes -Holding his PSG number 30 shirt with over 22M likes. I feel, it's just fair to compare their influence on social media they both have account...which is Instagram. Till date, non of CR7 pictures has crossed 20M likes on Instagram, despite having more followers[/quote dis guy don high something, yes I dey suspect. |
I like white money, but am afraid of yousef, that guy go shock people like electric this season,but my prayer is that white money wins |
watch out, the drivers will be arrested for hit buhari pinkin( maluu) |
From frying pan to fire, stupidity ,shy killing the man go give you your job back?, go and work in jail. |
Us I beg make una leave us alone make we carry our cross, who una don even help? One day all this terrorist go enter una country and the world will be waiting to see watin una go do, yeye people, shy na today una don't talk say una won help us? Common flies una no fit catch, example na hushpuppi friend wey be oga for force, make inno hear una voice again because the world don't see una yansh |