Jerry2cino's Posts
Nairaland Forum › Jerry2cino's Profile › Jerry2cino's Posts
apocalypto , supernatural, Spartacus, man called God |
The boy is a miraculous child, devil self go see am japa, who be this one self? |
The last fuvking, |
Buhari is so confused, you leave terrorist dey arrest innocent citizens wey dey hustle to chop, resign if you can't handle the situations of this beloved country and let us place someone who is willing and able to hear the voice of the people. |
Dis one choked me oo, suya and juice don cause casala, suya I beg oo for now, just dey your dey, if you see me dey pass, no tempt me oo, because if you do, hahaha only baba God know watin go happen, the fear of suya now will be the beginning of wisdom. |
If e say no be anything, I for say, "YOU DEY CRAZE" but I no go talk am. DEARIS GOD OOOO. |
They forget to add ganja logo to it, I beg make in re-do am again oo |
KillMNKnow:na who be dis self?, you know sabi read |
Why ondo state, eh una don't come oo. I no fit shout |
efigreat:watin you dey yan self, are you a rapper? |
Kanayo I dey suspect you ooo, watin be the reason wey make Cubans tell you say him no want disappeare,say na play una dey play, abi you dey do kidnapping business, sorry na play I dey play before eeemmmm |
Watin again go happen, na their e end? Nawaaaa ooooo, |
Na now we go know who is the best, PSG and juve both needs the champions league, ronaldo don dey for juve since when?, he never give dem the CL, now messi for PSG , who will be the first to deliver the champions league this clubs |
Buhari I beg you ooo, just resign make we celebrate, we don tire for your matter, watin happen self. |
By their ways , you shall know them, olooo.....shoooo...piom piom piom |
You can't expect someone who is a fan of cows to think like a normal human being, mallam will always be a mallam, spell i5 from the front to the last you get MALLAM, and spell it from the back to the front you still get mallam, and this is what happens when you have a mallam as a president, no matter how educated the mallam is , he must always be a fan of a cow and such a people thinking mentality IS very poor, such as BUHARI, turning Nigerians most prominent men to be reasoning like cow that he is, number one is lai Muhammed, DAT lai lie na him go kill you on day. |
no matter how your jazz strong reach, no be for Benin republic |
shebi na abuja, very soon na buhari dem go catch for there,yeye man |
Chai, na so una wan do this man? Mnk,I sorry for you oo, we don know your story, na to wait for your glory,we dey with you,you are not alone,take heart,there is no politics in the ZOO. |
This people knows what they are doing, trust me and they are keeping it from the public,MNK, if you have any evidence to prove all what you have been saying since then table it in the court and if truly you win,that cow wey dey claim presidoo for aso rock, na mi go be the first wey go remove e head, I don ready just bring out the evidence make the war start, mi I no get ronal, talkless of messi bring the whole thing out abi you won die for prison? We want action no be talk...talk do some thing and very quick or else this cow go kill you for there, they will let you know what you called a ZOO, I rest my case |
This man is ungrateful to God, only God knows why he made you a man,because this is the kind of devilish act that you will display to the world IF HE HAD MADE YOU A WOMAN, upon that you still went ahead to turn yourself into dis, you are telling the ALMIGHTY FATHER that he made a mistake my creating you as a man, well that is your only fate on day every man will answer his heavenly Father's call,I pray for God to forgive you cuz you don't know what you are doing. I thank for God for my life and for creating me a man, GLORY BE TO HIS NAME, AMEN. |
I can apply for an online job anywhere in the world, but has far as Nigeria is concern, any other online job for here na kidnapping, oga thank you ooo, you do well oooo but hmmmmm... |
I beg ghana, make una give am banku to chop so him go get sense because the kunu wey him dey drink no make am think straight, na to dey fly him sabi, one-day our prayers go answer, you go fly so taaaay ,you no go land until dis country better,maluu for plane |
Person wey barca trow away don win gold while, their god of soccer@messi go win pants, suarez congrat to you jhoor |
Good luck to them |
God I beg help me to control my temper, watin I go tell this man self, pray for who? see no make me vex, you smoke something abi you high monkey tail, respect yourself o, our prayers na make your oga buhari comot for that seat make better people enter there,you ke who won vote for you. |
Imo state just dey state |
Sorry oo bro, but next time make sure say you chop well well before embarking on any journey because I don't know watin dey for front by the way shy na because of food you go there or na to go assist your friend? You for dey with your guy make be your own dey special, for me oo,you Bleep for leaving without telling your guy. Please don't be offended if I said anything wrong but na my own opinion be that |
This is a country with law, no go do anyhow, but our naija we dey do anyhow, our president dey do anyhow, all e people dey do anyhow, people wey write law dey do anyhow, so our law na anyhow, Nigeria law na to oppress the poor people not to help the people and make this nation a great nation just because of their selfish interest. God bless nigeria |
See people wey buhari dey appoint for government? Chai na God go save us |
Drugs for there no be football, NO MESSI |