Jerry2cino's Posts
Nairaland Forum › Jerry2cino's Profile › Jerry2cino's Posts
Out of 30 billion dollar?..... you want us to beg burna boy to leave you alone with just 2 million naira? |
Out of 30 billion dollar?..... you want us to beg burna boy to leave you alone with just 2 million naira? Obo add something join am, cause e no go reach me to spend |
I don tire for the two of una, I beg make una go dey una Yankee so we go fit think well, we dey think of how this buhari go commot make better person enter there una come dey bring childish nonsense abi na foolishness I go call am,make una go park well |
Na dem dem |
PDP una time don pass, APC don almost reach to expiring, two of una we no want again, we want a new government formed by we the youths, our president must be 45 to 50 years of age. As una old reach una brain no dy thing of how the people dey feel for the country,una own na to dey travel here and there dey go where una never go since when they born una. Make una leave us make we build our Nigeria wey we want |
We all knw what TB is, a beg no kill us e go better make you no say anything at all |
Is a good development, weed does not make someone useless,unless the smoker wants to make him or her self useless by addiction,smoking weed is very dangerous to your health and the mind,when you smoke weed,your thinking mentality becomes low when you don't have money to eat and take care of yourself, this can lead you into bad gang because you don't have money to smoke, eat, buy some cloth and some money in the pocket,european countries that knows the usefulness of weed have legalize it and that has create some self employment in their countries, you can use it to make tea,snacks or cook with it, the feeling and trips is amazing, not by smoking it's without money to eat,you are killing yourself gradually and slowing. weed is the head of all herb, it's it used in almost all the medicines that we use to take,kudos to them if they should legalize it. |
Biden will destroy amarica and China will take over world power,biden is weak, |
Imf abi watin be una name self?, una don forget to check hunger level for our obodoo nigeria.... abeg who economi help....set awon ooooleeee |
I beg make I hear word |
Is a good one, stay at home cause the bad guys go dey for street and you knw, make una Melo oooo |
Leaving is not the solution, stay and show haters that you good in doing your own stuff, if dem no like your music other people love it |
Make dem investigate dis matter wella ooo, which power 85yrs man get again? |
2023 where you dey ooo, I beg come sharp sharp com carry dis YEYE government commot, I don tire 4 Dia matter |
Make una no worry na watin go kill dem one by one be that |
Oga na lie, you dey always happy when there is any attack, so stop this lies cause e no go help you,watin make you send your army make dem go kill people for lekki? Your yansh Don open#lieliepresido |
I dey beg oo, make una leave the poor people alone and go for this big big politicians wey Don chop and steal from our sweat and continue to dey steal, na dem get better money. Make una consider the hardship this YEYE government Don bring to nigeria,. |
He is no more a boy but now a man,cause he has done more training in the jungle than at home,so oga thank your GOD for seeing him alive, na weight him loose,shey you want make him add weight for inside FOREEEST? If I hear FIM form you again you go hear am, you better FEM |
ICC no go fit do anything,all of them dey for secret cult with this our YEYE leaders. Dey go only sitdown talk...talk...talk till 2023 go come na desame tori dey go still Yan us, shey na today dis ICC people dey hear about nigeria,? Watin dem Don do since? Come fly dem never even catch. See na de time be dis way be say we go use juju,songo, ahmadioha fire this wicked people,so if your papa or mama na politician tell dem make dem do Normal or else JUJU DEY COME FOR DEM.#Nonsense GOVERNMENT |
Oga presidoo dey celebrate birthday wey the country dey fro big problem, which kind leaders we get self? Let us form our. Own political party and push this PDP AND DIS YEYE APC for inside gutter because they all are demonic party, blood sucking and very selfish people.GOD WILL HELP US ALL.. AMEN |
Media hype government,oga buhari we Don tire joor,abegi park urself go sit down 4 one coner |
Whoever that don't believe in "CHRIST" is an antichrist.PRAY FOR THE END HAS COME |
Garba abi watin be your name self? You be yawu yawu man,you and you Oga go hear wella |
If una like make una talk from now till tomorow,whether na pana or whatever you call it.penety is part of the game,what of say Ronaldo miss that Pana,na who go still open this una big mouth Yan nonsense.baba na baba, who be messi,messi na player with one leg,you won use am compare cr7 wey dey use any part of him body score goal |
Ronaldo no mercy messi.barca Don see waiting pass dem, GOATS OF GOALS |
Now dem dey knw the truth say no be de buhari wey we all knw dey aso rock so,BUT WHO WON TALK?! Since all the 36 states governors Don sell their RIGHT. All dem knw na YES SIR, DEM NO FIT SPEAK OUT AGAIN.LEADERS WITHOUT SENSE. IT'S A SHAME FOR ALL OF YOU TO SELL NIGERIA, HOW CAN NIGERIA PAY ALL THE MONEY DEY HAVE BORROWED. THIS WILL ADD MORE POVERTY TO THIS COUNTRY. IF ANYTHING GOES WRONG IN THIS COUNTRY, ALL THIS PRESENT GOVERNORS NA DEM WE GO HOLD FIRST BEFORE JUBRIL. NO WHERE TO HIDE |
Na only witch fit knw witch, I beg make I see the black lips b4 I go say my own |
They must hear our vice sha,how many people army go kill? As for me ooo, I dey house dey protest with una for prayer,my pickin still dey small |
Na who be this man, wait ooo where him from self? E be like say this man dey chop shit and na him make am dey talk shit.PERSON WEY KNOW NO HIM WORK NA SWEARGBE. Failed GENERATOR, OH SORRY GENERAL |
When igbo rules the naira will split.this is the meaning of your naira,NEVER ALLOW IGBO RULE AGAIN.(naira).go heaven come down,they will never allow the igbos to rule instead of that they will go to war cause killing is their hobby and turn nigeria into islamic country |
Simply means the only APC man is the DEAD BUHARI and not this one, TIME BOMB.dont be a fool |
You and buhari,WHO GET SENSE PASS? SHY NA THIS YEYE BODY WEY DEM DON SEE FINISH NA HIM YOU DEY TALK? I BEGI MAKE I GO SLEEP.DOG |