Jhosh's Posts
Nairaland Forum › Jhosh's Profile › Jhosh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
ezeigbo194: couldnt find the warri finz were can i find it n by who.Search on goggle.Tink it wul lead u deir..Ju type warri finz #put Nairaland by it side #Dnt rechange spellin,daz ao it was written.. |
Ko easy.All u quys wey dey yawn 9ja soldiers.Una neva knw say dem get life?family?dreams? Dyinq 4 awa country z meaninless since w ar ben cheated by doz fat biq flat wild headed,mouth politicians.. Wish them well.! Esp deir loved ones ! #DIE NOT |
Wetin go carry me go liberia?.walai ! if nan work.Den i go resiqn. Person nofit die now.. |
Lol@dubby. I nob female but dn witness am sha. Infact nan d long stick wey always dey unda d heel break comot.. |
Money dey talk bullshit dey walk..Nob money?una neva cee ao tb joshua luk like b4? ![]() |
Am i d only 1 wu tinks d man was killed?eida by injectin em?To prevent spreading of d virus.. |
Story dat touch d gods |
Cee as person wey no live 4 hostel also dey post. NAIRALAND#WEA PLP DEY 4UM |
If nan 4 9ja dem dey,dey 4 don commit suicide cuz of d stiqmatization..Eyes qo plentie |
pes 2012.13.14 Die hard Fast racinq Dr drivinq #Wu knws wea i fit download grandtheft or san andreas?? |
maxism2: once women start cheating on their husbands, they become poisonous.....# |
Jesu kristi.Min o fe ku nisin ! Min o tie leku. #Hhmmm#Death ! # It miqht be d person reading dis b d next.. Lol.Tai ! U aint o.. |
Lukin white lyk jesus garment. |
Has your glory been suarez? Has ur future been mikel? |
. |
Tai ! Shea d wristwatch go alert me say bomb dey near me?Abegie.Nob tym w dey use wristwatch 2 dae check.Walai,if sum1 buys that,no1 wl evn notice say its expensive..#Hhmmm |
Cowards ! Even as boko harm dey bomb plp 4 niqeria.Niqer peeps stl remain say we qo cee d end 2geda..If nan ghana boko haram dey.Dey 4 don wipe dem finsh cus ghana no biq..Ama proud 2 b a #NIGERIAN#LONG LIFE NIGER.LONG LIFE NIGER#Standing ovation# |
Hi evrione reading this.Pls what could be wrong?.Ma Android f7 just stopped displaying simcard.#Mtn#. Started yesterday niqht,a friend suggested maybe d phone has fault..But i certainly believe not.Any help?idea?pls. |
. |
Abeg mikel is 4rm which tribe?..Chisos ! Iqbo? ..... HAS MIKEL . YORUBA HAS BABATUNDE ! |
So make dem gree quickli abi?Nan so u qo start anoda topik say yoruba qirls are cheap evn cheaper dan ibo qals.. |
D fear of bathing with cold water be my own.Wetin b d name? |
Honestly dz quy wl b a star.Watch em play wf neymar,suarez nd messi ! chei ! E ti rogo..Any team wey faze barca dn bang be dat |
Mayb its onli a dream dat dosin av effect.As in,it miqht means notin.All d way,sha dae pray in 1 mind say make plane no crash land 4 ur huz.. |
Woman wf two kids on 2go?ehn?eleyie qidiqan..2qo nan 4 teenaqers.Most adults on 2go were once teenagers in d sense dat,sum were 17 wen dae joined xo sum are 20,22..now. |
Mprex: |
Lol.Luks davido.Maybe davido's father get concubine 4 awtsdy.So nan d pikin b dat.. |
Diz op nan lie.Fake picture,real story.Dat pix dn dex circulate d net since months bak.. |
Seriously d absent of neymar nd silva wz seen on d field..Even doz brazilians clapped 4 d germans wen dey scored d 7th qoal 2 shw respect..Chai ! German machines dey last nob chinko products wen nodae last group stage |
kokoA: I don't understand this o.. How big is the house? 3 hours of gun battle before getting the target?Or maybe nan d op wey exaggerate it.Nob 1 army fa.. |
Point of correction:Soyinka and sum plp#Kant remember d names#started cultism but not 2 kill,destroy peace but 2 fiqht(no violence) 4 student body's if cheated by skul management as at that time.Nan plp wu followed afta den changed et 2 anotheq tin. |
