Jhosh's Posts
Nairaland Forum › Jhosh's Profile › Jhosh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
O ma se o..! RIp,u'wl always b remembered 4 we u died for if not remembered by d gov.. |
Its rare..4 9ja.The only tin 4 naija be say nan d day dem born shekau dem born sum people on nairaland.Same time,same day,same month nd evn year..Na so sum plp kon wild. |
Ama proud niqerian cuz of D food we dey chop like amala,eba,fufu nd awa cheap but popular Dan jollof rice.#GARRI#wey person nofit cee am anywea.. |
Funny topic ! Apc is responsible 4 PLANTING of bombs. Na who kon dey HARVEST am? |
Skippinq meals cnt be prevented esp durinq emergency.. |
But dey do say dem fine nan.??Y dis one kon be like dis? Eje jesu |
America dustbin Ba3tard son of a thousand fathers. lol.. |
Nd diz dey appun for 9ja?Abi na abroad?Ko possible. |
D woman wey no kill u since u were born.Wey neva cause u ani disability. Nan oneday u kon knw say na witch..I knw nan one pastor or imam abi babalawo go tel em fat..Mtchhewww |
akeemstunna: Win cool cash today + recharge cards to every netwrk , visit this link http://www..com/2014/08/-is-year-old-stand-chance-to-win.html?m=1
|
hhhmmm.
|
Hhmmm...
|
..Muchemuchemucheche !! .Nob palmwine tree dat numb 1 dey climb?.. |
. |
. |
. |
Chisos ! Dis nan wat people dey use play 4 9ja.. Eru olorun bami..!! Cnt believe dis how people wu has it looks like.Now i knw derris God as said by pej |
. |
Watched d tsunami round 2007..It was a disaster.. It started early in d morninq wen plp were asleep..7am.D city started shakinq..Onli to stop later.Doz dat escaped were doz dat wk up earlier,dey went tu d upper edge of d mosque.D mosque was d onli tin standing..All d building s were destroyed.Heard God was angry wif dem cuz female were dui male'$ stuff..Males also..Dey sha don du bad stuff .Light struck awt underneath d sea..Cnt forget |
Zeoney: are u a science student?? i got 52.1%Art ! |
Uniosun post utme result is out.U guys shu go chk urs..Av checked mine.52.6% |
Chai ! I av decidee to let u plp knw im quitting nairaland.Its been fun joining nd meeting plp..Wl surely miss u quys esp.But note dat we meet tu part we part tu meet..Nairaland has been affecting my plans tomuch cause im addicted.So Gudbye#To evrione reading dis See yu in d EVENING ! ;DChai ! I av decidee to let u plp knw im quitting nairaland.Its been fun joining nd meeting plp..Wl surely miss u quys esp.But note dat we meet tu part we part tu meet..Nairaland has been affecting my plans tomuch cause im addicted.So Gudbye#To evrione reading dis See yu in d EVENING ! |
U mean tu tel me say jim iyke nob bachelor aqain..Ko possible.How cum we neva knw wen nadia was pregnant? Abi ah own tommy nodey grw big |
Micheali jacksoniiii died of wat?Nan ebola go kil dis 1 walai |
No amount of money fit make i carry them even if i be health worker..Ebola nodey luk face abegii!. I dey fear nairaland self,..Even u wey dey read dis |
Hhmmm
|
bigemmmybig: abi o..... bt d problem is dat most youths believe dat school na d only way while odas dnt really knw their talentsss there by livin a hapharzad life.....SMHYea ! Skul is not d only way tho but its not everyone that has the potential of makinq it without going to skul.In niqeria now.Plp who never went to skul du regret it..Its rear makinq it in niqeria widot goinq tu skul unless..Nan ritual or its God's mercy |
Is it true that some courses wul not be given unless u score 200 nd abv..Like law?Can sum 1 change?I scored 189 in jamb.Changed tu english and international studies..Can i cross leta on? |
#Cameroon soldiers brinq bak awa qirls# #Ebola virus ? u dey hear me?i no knw if u be human or wild animal.All i knw b say dey talk say una fast in killing people past.Una no get mercy lyk hiv..Abeg help fiqht boko nan..Den go bak ! |
