₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,362 members, 8,445,109 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 01:18 PM

Toggle theme

Jhosh's Posts

Nairaland ForumJhosh's ProfileJhosh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)

SportsRe: Nigeria Vs Argentina; Who Was You Man Of The Match? by Jhosh(m): 6:37pm On Jun 27, 2014
Nan messi nd musa.Una neva cee d freekick messi playd.Abeg d quy sabi futball sotey say em play d freekick 2nd tym wey enyeama nofit reach.
Musa also tried but e luze one ball em suppoze score wey vex perxon..Yobo dn improv jare,mak plp stp 2 dae yaw
SportsRe: Super Eagles Boycott Training Over Unpaid Appearance Allowance by Jhosh(m):
Weytin dem dae play self.If nob say iran neva beat bosnia wf qoal margin 2 afta niqer waz beaten by argentina.Dey for dn kum hum.Make dm beat france,nan den w go knw say.Dem sabie wat dem dae play..Tho NFF abi wetin dem dae kal dem?shud pay Dem.
SportsRe: How Did You Celebrate Nigeria's Qualification To The Round Of 16 by Jhosh(m): 6:29pm On Jun 27, 2014
playcharles: hmmm...Thank God nairaland is back, but really was there no back up for the site in case of emergency.
Abeg make w sha dae thnk God;shebi bro seun talk sae et miqht b lnqer dan w tink bt here et is..
KASHA MA DUPE !
LiteratureRe: What Is The Best Story You Have Read On Nairaland? by Jhosh(m): 6:26pm On Jun 27, 2014
Una neva read story wey u go read fall 4rm bed?

Read--

*1.Warri finz(u go laff tire)#datz ao et waz writtn.lol
2.Man wey dey reason#Damn i read et 4 months.#
3.The lost key#read in sku,church,huz,toilet,kitchen,evn in dream#
Nairaland GeneralRe: Nairaland Is Back!!! by Jhosh(m): 6:20pm On Jun 27, 2014
Chei !nan wen nairaland wnt oflyn 4 days,i knw sae.Person shu dae value wat e/she haz.Walai 'ko easy.Ifu u dae nairaland nd u knw 'bout nairaland bein hackd.Nan u b d next.Kuz we go hack u,shekau go hack u,devil go hack u evn Hack go evn hack u itsef
PoliticsRe: Snakes And Bees 'flush Out' Boko Haram Fighters by Jhosh(m): 6:15pm On Jun 27, 2014
Una never knw say,snakes and bees dn vex.If awa soldiers kant fiqht..Some plp wil.Nan so snakes nd bees armour demselves say,make we show plp say w bad paz human beinq ! We fit fiqht war also
Go go snakes and bees#bring bak awa qirls#
SportsRe: Has Michael Babatunde Justified His Inclusion In Nigeria's Squad? by Jhosh(m): 6:09pm On Jun 27, 2014
#Wiping tearz komot 4rm eyes_words kant exprez ao i feel when i tried loqqin in into nairaland.Gbam ! et enta.Kudint help but shawt nairaland z bak..I MISS NAIRALAND.CHAI ! EVRIONe.Shea nob me onli dae create new akunt sha,kuz d tin neva gree 2 enta.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)