₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,381 members, 8,445,213 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 04:04 PM

Toggle theme

Jhosh's Posts

Nairaland ForumJhosh's ProfileJhosh's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)

CultureRe: Man Killed In Benin While Testing Charms’ Efficacy by Jhosh(m): 5:18pm On Jul 07, 2014
Nan only chinko tins i knw no dey last.Niqer charms 2 no don turn fake now?Lol.D quy nan mumu,afta hz friend kon shoot him first,e kn tel em 2 shoot aqain.Nan so dem dey test d gods.?Wel lyk d person wu wrte d gods are not 2 b blamed.Its true
SportsRe: Lots Of Countries Want Me - Keshi by Jhosh(m): 8:29pm On Jul 06, 2014
ojeffo: YES...EVEN GERMANY N HOLLAND WANTS HIM...BARCELONA TOO EVEN SIGNED HIM..
Even boko haram wan siqn em.Abi una neva knw say boko haram get football team.?Dem nodae play ball 4 sambisa?
RomanceRe: Finest Guy On Nairaland, Upload Pic, Girls Rate. by Jhosh(m): 8:19pm On Jul 05, 2014
alienware: Bush boy ! U dey inside room dey wear shade. You look like you have been zapped with ten thousand volt of electricity.
Em neva difft 4rm jonathan wey dey wear HAT 4 house dey watch niqeria vs argentinan match.
TV/MoviesRe: You’ll Soon Have To Pay To Watch ‘free’ TV At Home- FG by Jhosh(m): 7:46pm On Jul 05, 2014
If nan person dey bear FG.I 4 don send hired assasins 2 trim him/her.Or make i hire myself.Awon werey..Anoda source of corruption
CrimeRe: Man Repeatedly Molested An 11-Yr-Old Girl In Lagos by Jhosh(m): 8:18am On Jul 04, 2014
Nan dis kind man dem surpose exchange 4 doz kidnapped qirls..Werey buruku !
FashionRe: Beards Keep You Young, Healthy & Handsome, Says Science by Jhosh(m): 8:06am On Jul 04, 2014
Its Jonathan: men with beards are dirty men!
Una neva see banky w's beard,u go knw say money dey talk.Kon cee ao e trimmed et.
PoliticsRe: The Shouts Of Up NEPA On Power Restoration Has To Stop by Jhosh(m): 1:08am On Jul 03, 2014
Even ef dem change 4rm phcn 2 zhcn.Nan up nepa plp go stil dey shawt..Oti mon wa lara !
Music/RadioRe: Why Wizkid Is Better Than Davido ( Must Read) by Jhosh(m): 10:44pm On Jul 02, 2014
haymoney01: I agree... Bt Olamide na baba
Music/RadioRe: Why Wizkid Is Better Than Davido ( Must Read) by Jhosh(m): 10:43pm On Jul 02, 2014
Nan bekuz u lyk wizkid paz davido.Wat most niqerians wana hear nan songs wey dem fit dance 2 or love songs wey get beat..
CelebritiesRe: Wizkid's Latest Photo Is Going To Cause Some Major Trouble And Gossip by Jhosh(m): 4:55pm On Jul 01, 2014
My 2014 New year resolution !!
Neva click on any link cuz nan chop chop d tin go chop yor mb..
CelebritiesRe: So, There's A Big Guy That Jogs In Lekki With Police Escort & Causes Traffic? by Jhosh(m): 4:52pm On Jul 01, 2014
Ah no dae cee anitin jho
CelebritiesRe: Omg He's Alive: 2pac Spotted At 2014 Bet Awards [photo] by Jhosh(m): 4:49pm On Jul 01, 2014
Ehn ehn..Dis nan lie..Chai ! So u mean to tel me say,em neva grw since den?nan ao em look as at that tym em stil dae luk?
Jokes EtcRe: Ghanaian Player J Ayew’s ‘D*CK’ On Display During World Cup Match by Jhosh(m): 10:31am On Jun 28, 2014
Nan epon i dae see yie fa
RomanceRe: She Turned Me Down Now She Is Feeling Bad About My New Girlfriend. by Jhosh(m): 9:43am On Jun 28, 2014
lrguru: mr man/woman get a life and learn how to spell and not comin here to type trash and exhibit ur half baked brain online for all to see ur stupidityyy
Abi eri didirin..Werey lohun da werey lohun..RIJ BRO !
RomanceRe: She Turned Me Down Now She Is Feeling Bad About My New Girlfriend. by Jhosh(m): 10:13pm On Jun 27, 2014
[quote author=lrguru]deekhead, u are still typin trash. No need indulging u self cos ur brain is even empty[/quote
lol.See person wey em brian neva empty"Damn ! D onli mixtake wen u wea born b say."You survivvv"..D world wud v ben free of anoda fool..Una stil go replyabie?Dindinrin.Typ nan.
Nairaland GeneralRe: The Biggest Discovery I Made During NL Server Failure (must View) by Jhosh(m): 8:52pm On Jun 27, 2014
lawrenceunaa: What else could have caused nairaland to in offline apart from cloud flare?I lost virtually everytin my post, comments, mentions and liked and was taken as far back as jan 10 of this year
Ur own beta,me loxt accunt
RomanceRe: She Turned Me Down Now She Is Feeling Bad About My New Girlfriend. by Jhosh(m): 8:38pm On Jun 27, 2014
lrguru: what are u typing? its obvious ur brains full capacity is 2kb
Abeg,u dnt av 2 opun ur mouth wide abie shea nan ur bloody freakin brian to always condemn plp iffu u no knw wat 2 type.
Oponu buruku!
Nairaland GeneralRe: What Was The Most Painful Thing You Lost On NL? by Jhosh(m): 8:35pm On Jun 27, 2014
MY ACCOUNT ! GONE
Hhmmm juz lyk d sayin'we meet to part,we part 2 meet" but neva 2 meet leleyie o..
Nairaland GeneralNairaland AccounT Deleted ! Am I The Only One? by Jhosh(op): 8:15pm On Jun 27, 2014
Pls nairalanders,my account has been deleted during the time nairaland was down.which is making me feel depressed..Seun and mods?Any help?Am i the only one affected?
SportsRe: Super Eagles Boycott Training Over Unpaid Appearance Allowance by Jhosh(m): 8:04pm On Jun 27, 2014
[quote author=tech_alladin]Oga,
Welwel,am nt a kid neither an adult,juz a teen.So insultinq u isint gonna work.Nan typo error owk.[/quote]
Nairaland GeneralRe: Nairaland Is Back!!! by Jhosh(m): 7:57pm On Jun 27, 2014
Abegii abegii o.My nairaland account dn delete o.Reali reali frustrated.Anybody fit help pls?diz nan new one
RomanceRe: Meet The Real-life Barbie: Valeria Lukyanova by Jhosh(m): 7:19pm On Jun 27, 2014
Nan person go marry this one?egbamin.Werey leni toba fe eleyie o
RomanceRe: She Turned Me Down Now She Is Feeling Bad About My New Girlfriend. by Jhosh(m):
Bro,nan 1 doz kind qals wey lyk 2 dae make person desperate 'bout them.Dem lyk person 2 dae chase dem.Dem go now dae vex wen u no get deir tym aqain..Wahala aye re nun !
RomanceRe: 2buff Says Goodbye by Jhosh(m): 7:11pm On Jun 27, 2014
Hope nob say,dis op fe pokun so?
RomanceRe: The First Response U Got To *i Love You* Words by Jhosh(m): 7:07pm On Jun 27, 2014
Ma own be say"i no wan date now"
Abeg,person wey don reach 18 no wan date?U cee sae nan lie.



Now ex tho !
RomanceRe: 5 Days Without Nairaland; How Has It Been For You? by Jhosh(m): 7:02pm On Jun 27, 2014
Nan almuz evridae,i dae search d reason y nairaland z down..Go try loqin in evn,used papaz phne,mamaz phne to check weda nan ma phne dae resist nairaland..
RomanceRe: Helpp!!! She Wants It In The Back... by Jhosh(m): 6:59pm On Jun 27, 2014
Chei !
Huhmm OP OP OP !
Dnt try it;Wat d lord dae show me b say "ehn ehn bkaifu,Cancer of d Yansh o dn enta world o"
RomanceRe: My Fiancee Decided To Call Of Our Wedding Becuz Of Dis Picture by Jhosh(m): 6:55pm On Jun 27, 2014
Iro Tie Baye Elomin Je !
SportsRe: Vincent Enyeama Named Africa's Best Player So Far by Jhosh(m): 6:51pm On Jun 27, 2014
Best keeper,niqeria az produced so far !
Abi una wan compare,shea nan ike shoromu or peter rufai ?
Dav neva ben rankd b4 tho dae tried in deir tym
SportsRe: Suarez Loses Sponsor Because Of Bite by Jhosh(m): 6:46pm On Jun 27, 2014
Op !!
Nan lie jho,Wea u here sae dem dae vex 4 airport.D news wey i dae here 4 sport station on radio#abi unan neva get radio 4 phne#?..be say uruguay fans wnt 2 d airport karin plankards"Suarez w are with u"Uruquary z wf u !
I swear,aint lieinq !
SportsRe: Nigeria Vs France World Cup (0 - 2) On 30th June 2014 by Jhosh(m): 6:41pm On Jun 27, 2014
Abeg futball dn change.Biq biq countries no even win 1match..Dem dae fall.Niqer fit beat france but kan dey?dem neva train fa..
Being nt selfish.
Niqeria 1 vs france 0#On qoal#

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)