Jkmadu16's Posts
Nairaland Forum › Jkmadu16's Profile › Jkmadu16's Posts
1 2 (of 2 pages)
mek FG free the man, abi Na force to do again? this one we FG dey do now, Na wash. |
osun rerun happened with in Kano but in a more brutal way. sorry guyz that's part of the political game in nija. try next time. |
this one Na Epistle this person write here. |
abeg wetin una dey talk here? whatever dem like mek dem do, or say, Na lookman we b cos laslas result go talk. shey Na as he take happen for CJN? |
I don't Kia what dey said about who but my own b say mek Miracle take am easy cos wetin dem talk fit happen. |
I sorry for APC because PDP will always act d spoiler to their plan. I for see danjuma goje in d chair of d Senate President. But that can only stand if APC Bleep up with their plans nd moves. |
Naijaguy12345:the one dat left the sit, how many months did he owed d workers? |
the ending part of the story said it all, sanwo said it's not his priority. meaning the project will not and can not be carried out. check suya spot, una fit see d master plan or design. |
where will one start to console her. not 1, not 2 but 5. God pls give her d strength to bear d pain. |
how can we name a baby we didn't play a role in d making and also did not see?OK name d baby GHOST. |
all these destructions are in PDP stronghold. Apc and their yaya way of things. the shot at sight no follow when election materials are been destroyed? they are d one dat formulate d law, and still d ones to bypass it. |
[quote author=Ejusni post=76016249][/quote]I think it is either they don't have permit to blast that's y they have to run. |
gelatine. but this one alone can't explode. there are other components that have to combine before it explode. |
before Na fight dey go come dey fight? in every contest, there is always a winner. and the loser is expected to congratulate d winner. |
buhari puppet group In UK, una dey learn. mek una park una load come back home nd stay. stop fooling urselves. |
someone made a comment, he said d poo house was built in conjunction with Australian high commission. abeg Oga sir, no come put oyibo people for d matter. |
but if Na this kind of toilet OK Na . half bread is better than none. the building itself Na toilet. |
Las las, wetin army come mean? me I know understand this English wey army dey speak. |
another fake news from a dumb human being. |
but d age gap no b here o....... she dey 48, baba bubu dey 76. funnyyy ooo..... |
them for show us nah. mek we c am. for that three months free ride, wait and see how much will b quoted for running cost as they did in d shite leader day was in prison, where FG told us they use 3.5m naria in feeding him daily. |
ugwurochas, hope say u know Na our money u dey share? no come dey form say u don do big thing. |
lock up dat idiot. na wetin dem send u go do? otele. |
OK o. nija we dey... but sdp, una get candidate? |
well, it has happened b say e don happen. last last, the shortfalls will have to b fixed, then may b, APC party in Zamfara nd Rivers state will get their candidates name included in d balloit paper. |
MC Alomo Na paraga nah. mek him go stay near airport because once d election is over, he will b picked up by d security apparatus of d new govt. to avoid that to happen, that's y I suggest him to go and stay close to the MMI airport. easy movement |
team Alex team sugar daddy. |
let Ur reason for postponing d election b geniue reason that will help a credible election. |
daddy frezze, oya over to u. D baby don waka. u dey busy snapp photo with them. I sure whether u contribute money? |
who Adams leave him oyibo wife for? all the match wey dem dey play we never see any sign of goal wey Adams score. abi Na goal kick him dey do? |
how many car plate number can it check at a time? |
made in China goals. collect Ur ego. |
1 2 (of 2 pages)