₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,273 members, 8,510,991 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 02:54 PM

Toggle theme

Jmichael1's Posts

Nairaland Forum › Jmichael1's Profile › Jmichael1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 120 pages)

Romance › Re: Top News Trending In Nairaland by Jmichael1(m): 6:48pm On Jun 17, 2022
I swear...na cheating and okowa topics jst full front page
Romance › Re: My Lips Has Heal After Euroclox!!!!(pics) by Jmichael1(m): 6:42pm On Jun 17, 2022
Don't gv head again ooh....
Family › Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Jmichael1(m): 6:32pm On Jun 17, 2022
VeryWickedMan:
Aha
This was why I killed my parents and 5 of my siblings so that I can have peace of mind.
abeg no make me laff jare...
Family › Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Jmichael1(m): 5:56pm On Jun 17, 2022
Kobojunkie:
I am a first child and I don't feel cursed nor did I suffer as OP did. Why? My parents weren't anyway like OP'S parents in this. undecided
its bcus u were born with a silver spoon....
Romance › Re: Las Las Virtual Na Scam by Jmichael1(op): 5:54pm On Jun 17, 2022
brosom:
grin grin exactly what I said today, person wey invent that devilish game plus person wey teach me how to play it, na confirm thunder go strike them.

Nonsense!!
hahahahahaha.....i swear
Romance › Re: Why Are Women Always Begging by Jmichael1(m): 5:35pm On Jun 17, 2022
Nt all grls/ladies...
bt 80% of nigeria grls expecialy students in the uni...
omoh i see Bleep run 4 ozoro poly in delta state...
Romance › Re: Why Do Girls Believe Broke Guys Deserve No Love Or Pvssy? by Jmichael1(m): 5:28pm On Jun 17, 2022
Brokenex na the highest kind of fever...
Romance › Re: Why Do Girls Believe Broke Guys Deserve No Love Or Pvssy? by Jmichael1(m): 5:26pm On Jun 17, 2022
Beebah2000:
Wait ooo, where una hear this one?? huh Una go just dey create stories to make guys hate Nigerian girls. Mtchewww
bt na real matter nah,abi u dey gv broke guys?
Romance › Re: What's your current net worth ? by Jmichael1(m): 5:24pm On Jun 17, 2022
Omo e no easy ooh...
Romance › Re: How To Last Long in Bed by Jmichael1(m): 5:18pm On Jun 17, 2022
All these epistle na bcus of sex?
Romance › Re: Las Las Virtual Na Scam by Jmichael1(op): 5:15pm On Jun 17, 2022
dontrulee:
Virtual?
That's the best ooo.
Cash out everyday. You guys no Sabi d drill. grin grin
omoh....i dn buy full note book enter betshop begin write down virtual past match result thinking say i go catch them one day......

bt the more i write down the more i lost...
Family › Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by Jmichael1(m): 5:08pm On Jun 17, 2022
Omoh i tink say na only me dey experience dis tin...
to be 1st child cum be lyk curse again..
omoh the tin dn tire me ooh....
Romance › Re: How Often Do You Access Facebook After Joining Nairaland? by Jmichael1(m): 4:35pm On Jun 17, 2022
Boogyman557:
Holly Gram cool U lean more on Nairaland dan u learn on Facebook!


Nairaland gatz its way of making u more WISER!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
the boogyman him slf...

u and dis grandpa pix jst dey make me laff....
Romance › Re: How Often Do You Access Facebook After Joining Nairaland? by Jmichael1(m): 4:32pm On Jun 17, 2022
I login facebook once in a month jst to watch videos...
i prefer nairaland and its vawulence to facebook any time any day any year....
nairaland its lyk a home to me,i've got sum lovly peeps and chairmen 4rm here.
las las jah bless lalasticala,bt he need to upgrade sum features....
Romance › Re: Celebrate With Me I Have Been Promoted Again At My Firm by Jmichael1(m): 4:18pm On Jun 17, 2022
Evolutionlove:
Thanks I go reason you later later you hear..
one love bro...
Romance › Re: Celebrate With Me I Have Been Promoted Again At My Firm by Jmichael1(m): 3:29pm On Jun 17, 2022
Wow....Congrat
Bt u knw as e dey go 4 dis forum ooh,if God bless u,u slf bless others..
abeg sub for ur boy nah...
Romance › Re: Loan Company Withdrew Money From My Account Without Consent by Jmichael1(m): 3:20pm On Jun 17, 2022
Faber:
So if you change your ATM/Debit Card they will no longer be able to withdraw from your account? My babe is having this same issue and is on my neck to help her pay Quick Check. Me I no want help her, so that tomorrow she will not do that again, hoping that I will come to her rescue.
These bitches are tricky and funny
yea....
they hv no access to ur acct once u change ur atm...
Romance › Re: Loan Company Withdrew Money From My Account Without Consent by Jmichael1(m): 3:06pm On Jun 17, 2022
Change ur atm...

i experience dis tin on 13/2/2022 around 1:34am,i dey enjoy my sweet sleep,the next tin i hear nah alert tune.sleep clear from my eyes ones....9800 dn fly frm acct,i nearly piece 4 body.

i no wait for day to break b4 i reach bank,i was the 1st person to be attended to..i jst change my atm asap...

to pay them no cum hungry me again self..

u can't sue them bcus its written in their terms and condition.i guess u did nt read it..

the best tin to do is to change ur atm if not,dey will kip deducting 4rm the acct.
Crime › Re: Help Me, I'm Dying Inside. by Jmichael1(m): 2:52pm On Jun 17, 2022
bjtinz:
shocked shocked shocked hmm Oga ooo. They supposed don give you title
bros u dn see am finish nah,dat tin dey very addictive.

bt i dn stop to take bcus i owe dem money wen i go pay if and only i bcum a politician or delegate to either apc or pdp.....
Romance › Las Las Virtual Na Scam by Jmichael1(op): 2:49pm On Jun 17, 2022
Na better thunder go fire that person who invent virtual....
i don't knw if my village people wants to use virtual gamble to send me back to the village..d worst tin is dat u will see dis betshops in almost all the street in my area here in yenagoa....
I no dey carry money waka again bcus i dey fear virtual,dis tin dn do me wetin i no go 4get in a hurry..
there's no day i don't lose atleast 3k to dis people until i came up with dis ideal of going out without money in my pocket,though i'm nt used to it,but i most adapt oooh bcus i'm tired of doing daily contribution to okocha.,..

i want to let my fellow virtual class mates knw dat u can't defeat dis people...
if u win them today,jst knw dat u will pay 3x the amount u won them the previous day.....
Politics › Re: Kwankwanso Says He Won't Be Any Candidate's Vice, Says He Is Sure Of Winning by Jmichael1(m): 12:44pm On Jun 17, 2022
Merger or no merger,the highest bidder got my vote

i'm 4 nobody bt 4 everybody..

who pay pass na i go vote 4......case closed
Politics › Re: Peter Obi: I Have Not Issued Any Statement In Reply To Fr. Mbaka's Comment by Jmichael1(m): 12:32pm On Jun 17, 2022
EmiDon11:
make he send you airtime first
yes ooh....
i nid 5h card 4rm him b4 i go bliv say he fit feed me 4 one day....
Romance › Re: Help!! The Olosho I Took Home This Night Just Turned Into this Reptile!!! (Pics) by Jmichael1(m): 12:30pm On Jun 17, 2022
EmiDon11:
u ma self get bae for nairaland?
bros me no get ooh... jst dat i like to call every grl"bae...
Crime › Re: Help Me, I'm Dying Inside. by Jmichael1(m): 12:24pm On Jun 17, 2022
Obyangel:
Kindly refer one loan company that's good sir. I need to borrow some cash please.
try fairmoney...
Events › Re: Happy Birthday To Me!!! Maureensylvia by Jmichael1(m): 10:53am On Jun 17, 2022
EmiDon11:
na she be ansestor o, because that time i still dey Jss1
hahahahahaha....guy man
Politics › Re: Peter Obi: I Have Not Issued Any Statement In Reply To Fr. Mbaka's Comment by Jmichael1(m): 10:52am On Jun 17, 2022
thatigboman1:
na your papaand grandpapa dey hope for 1 politician, tinubu, to save their lives.
I can feed you and your entire osogbo people for 1 year without batting an eyelid. Not even cassava, but good food.
chairman abeg bring ur mind down small nah..we no dey quarel.

abeg send me 5h airtym....
Romance › Re: Lcredit's Lawyer Contacted Me. LMAO! by Jmichael1(m): 10:49am On Jun 17, 2022
Shakathezulu1:
Abi make I return their money, collect a bigger 1 ni. I just confuse. Lol
if u get the money,pay dem bk nah....

bt guy dat tin(loan) dey addictive ooh,pray make e no master u lyk the way e do me...
Events › Re: Happy Birthday To Me!!! Maureensylvia by Jmichael1(m): 10:46am On Jun 17, 2022
EmiDon11:
u people are still children on nairaland.
She was queen on nairaland when thier was no coloured camera's.the only camera we have then was black&white
dat mean una be ancestors 4 dis forum ooh....
Crime › Re: Help Me, I'm Dying Inside. by Jmichael1(m): 10:39pm On Jun 16, 2022
bigpicture001:
Ur integrity need to be question here.. u applied once, theey gave. U twice.. and u didn't contact them to refund at least one..?

All these u listed. Are excuse by a chronic debtor...

Simply go pay ur debt....
if him mind na children he dey tell story...
Crime › Re: Help Me, I'm Dying Inside. by Jmichael1(m): 10:36pm On Jun 16, 2022
Bros y u dey wine us nah?
no loan app will credit u twice...
i've used more than 20 loan apps and i knw hw dey operate....
no cum dey lie gv us,ur pikin no dey here...
Romance › Re: Help!! The Olosho I Took Home This Night Just Turned Into this Reptile!!! (Pics) by Jmichael1(m): 10:26pm On Jun 16, 2022
Orente21:
It's God dt save u. U have learnt ur lesson. I pray she doesn't disturb u. U better pack away from the house.
bae....don't tell me u bliv dis story..
Romance › Re: Help!! The Olosho I Took Home This Night Just Turned Into this Reptile!!! (Pics) by Jmichael1(m): 10:23pm On Jun 16, 2022
Boogyman557:
Holly Gram cool As a Ganja Planter!


I say it here and now!


All na lie...


Although na still better topic since ASHAWOO de INVOLVE because me go JAZZ in ASHAWOO house this night, the weather too cold..


I just de BLA my WEED for my small BUNK wit some niggaz!



Although some olosho de use JAZZ and some na ghost but we no how de parole de go..


inside the STREET, OKOMBO TESTED de BODY!


If u no come, U no go know and if dem no tell u, U no go fit SEEM...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
the boogyman himslf,i go like meet u in person one day ooh...

i dey fell ur vibes 4 dis forum no be small..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 120 pages)