JuicyStar's Posts
Nairaland Forum › JuicyStar's Profile › JuicyStar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 61 pages)
Na candle light dem call am no be protest. I’m in support of using teargas to chase away those gathering at the toll gate. Every state do there own no wahala, must Lagos own be always different? Secondly, e be like say most people in that Lagos are jobless cos I don’t see why someone that has a job to go the following morning would want to stay long at the candle light procession. If they weren’t chased away na so the thing go carry political colouration. |
E get wetin dey disturb this Angel since Monday wey she never talk. E pass nomination? |
Shey this Angel dey paralyzed ni, cos I no u swear and why Soma go dey do everything for her. |
But truly Baye can be annoying, Biggie kept giving countdown to the commencement of the task and she was yet to give any contribution. |
See these ladies fantasizing like teenagers. No matter how person fine reach when see finish (familiarity) enter, them no fit fine for ur eyes again |
Mercy u for wait till Friday before u have this discussion na. At least allow mercenaries to vote for Pere finish first before u settle. |
No be Obi own dey vex me. Shey Atiku get 25% percent for Abuja? Secondly, he first t even have the required two third spread in 36 states. Obi on his part does not even have the required spread. At the end of the day, I feel both of them’s major aim is for the entire election to be nullified and a rerun should be ordered so they can team up and knack Tinubu akpako. |
Baye no fear na u get the money. Just beg ur fans to vote for Pere to the final |
ooh so u know. if not for the assassination of your former boss General Muritala Mohammed u for no see the sit and probable would not have been considered in 1999. |
Make una dey deceive una self |
Playerz:Baba na so ooh, na beg we dey beg. Assist us in getting Pere to the finals |
Pls keep jamming the votes for Pere cos he deserves to be in the finals |
Na so these clowns wan waste this 10 packs of noddles, full chicken and one bunch of plantain. I feel for vote una two but I don use all my pity votes. No worry when u come for big brother super mega stars I go vote for una |
Shey this Soma and Adekunle normal so? Una two dey cook for kitchen for babes wey dey box and gist for up. Love sha…. |
If this Angel punches touch Tyson Fury na die straight |
Venitta pls shut up. U aren’t making sense. U don nominate please move on. |
What is this clown feeling like? She as she dey talk like say na she carry them come. Ceece go soon misyarn. |
Mercenaries Mercy just says she feels for Pere. Pls make her happy by voting Pere to the last day. We will return the favour next week |
Mercenaries, Bayetribes, cross fans and Neoenergy fans abeg lend Pere small votes. We know he won’t win but we just want him to be in the final. |
Patriots let’s go hard for Pere. |
thatigboman:I mean he is safe to be in the final. We go vote am into the finals |
As long as Mercy is not up, my Pere is safe |
This one no go ever wise. House don sure for u Soma |
Una dey high. When ur brother dey do the same thing una complain? |
Pere need to be in the final. Pls biggie put the remaining 6 housemates up, we no want anybody else to crawl to the end. |
Pere abeg no fall my hands ooh |
I no know why Cross, Ceece and Mercy are still there. Cross is already in the final and Ceece and Mercy have fans |
vicdom:Yes ooh the guy knows that if he’s up, na house straight |
Biggie just go buy coffee drink cos this task go loooong. Nothing for this world go make Soma surrender |
Biggie please put everyone up today. The two Chief stickers (Pere & Baye) should be careful going forward cos the game is hot and tight now. |
Who send Baye to give this public apology? Mercy’ and Ceece being who they are, would not believe the sincerity of the apology. |
