Justbeu's Posts
Nairaland Forum › Justbeu's Profile › Justbeu's Posts
Oga I see am say u be chop & clean mouth, abeg no come tell us say one pastor or alfa say make u go apologize to a lady u offended b4 ur new younger wife go fit conceive in future oooooo.....a word dey say is enuf for a wise man.....all women are d same, d older d beta & matured.try & JUST BE U. |
Wow.....dis to me was a Florentino Perez...11 "coz I saw a different madrid side.......no passion, no bite, no cohesion, no team play...though am a Barca fan I will enjoy dis gracious victory while it last, but soccerwise......Madrid players are jacka*ses trying to ruin Benitez & prepares a way 4 Zinadine Zidane.....well d fear of Barcelona is d beginning of soccer lessons.......like wat......Bale'Benz'Cristiano(BBC)...vs...Messi'Suarez'Neymar (MSN)...& D WINNER IS......M.S.N..........Stand up, stand up 4 d champion 4 d champion. |
I AM POR EBRIBODY & I AM POR NO BODI....... Kai mallam sai BABA... |
Abeg....oko iyawo....no come here 2morrow come tell us say Dauda ur neighbour don nyash ur wife ooooo....as u dey give ur widow lover enuf whipping, na so Dauda ur neighbour go dey give ur new bride doggy style. na wetin u take measure 4 another person na im dem go take measure 4 u......tie ti bae....otimo nkan kan.......one sharp guy go soon spot ur infidelity, take d advantage go help u nack ur new bride beta akpako.....na u start am so congratulation...b"cos u just take d first step dat will destroy ur home.......xcept u repent, be bold to beg dat widow to let u build ur new home or else........u will soon join her late husband & ur wife will be surplus to requirements..another bobo go teach ur wife Wetin u no wan teach am.Chikena. |
Hmmmmm... food 4 tout. tnx bro...u got my eyes stuckd on dis, more of realitz like dis should often make d front page.Nl has grown to a stage when we need to be d change we all want.....dis article portrays change....@Mentor&friend.....u are 4 everybody & u are 4 nobody. |
Nairaland....kwenu!!!!! kwenu!!!!!!!!!!!. kwezuenuoooooooooooo ..........................................................@Victoria91 u c ur life? almost everybody for here hammmmaaaaa u wellaaaaaa...Enyim temi lagbo.....egba iyi jooooooooo......every right thinking person here vent 4 u.......so commot ur slippers, no luk back, run 4 for ur life .......run out from another woman home .............awon aiye akwe eeeee ni ashawooooo.........run to save ur 2morrow. ....90 % here dey paraa 4 u big time so oso ga eme ugbua according to igbo man. |
Chaiiii ............ see as dis handsome pilot just go......dis world is surely not our home....Rip dude. |
funmijoyb:... wow dis coming from a female ?? wooooowwww dis is surely gonna be xclusive...am following. |
kestolove95:na waooooo.......kestolove95 u dey finger urself abi na which one be dat for u r dp?....... |
Less dan 500 nigerians gone in one month....hmmmm!..like Onyeka Onwenu's track..."""...Kunie nu nura..kunie nu nura.RIP 2d dead. |
Well i go dey save xtra #50.& #100..@least dat too na change na...omoyami no be so? |
Na wao.......ejooooo....dem take style dey pay 4 a/c now...let dem enjoy dere air con,& earn peanuts,while me i hustle inside sun but my xtra change is sure...owo ni koko jareeee..... |
i was dere,@agbabiaka street,oke-agbo here in oto-awori lcda....taking my ussual bottle of gulder @ Asa beer parlor..when it all happend...d story was indeed truth but d woman actually stabed d little girl wit a stainless cup,& not a bottle,after which dey ran away,only to show up d next day wit a police corporal...but when d neigbour narate d true story to d officer,he invited every party involved,to the..police station. well wateva dat woman & her husband planed dey are evil....and dat compound has an history of bad things,a guy was raped by some fellow guyz in dat compound,so i think d owner of dat house should really scrutanize d tenants in dat house @Joshua street. |
Live from Egbeda idimu road,85/87 egbeda idimu road,d deputy governor's unit, its 10:am.....and no materials,no accreditation,we just dey nack story,dey chop pof-pof & minerals ooooooo. |
My old woman wil just get d police&one person 2 witness & d rest depend on how matured d guy is,& how organize he uses every word dat comes out of his mouth,mummy will understand u if u know how 2 talk,but she will make u go tru a ligther punishment,so dat u learn ur lesson. |
hey i played pinp pong on every plank or wood, hahahaha abi u wan try my com-com motor wit headlight powerd by 2 finger batery's chai just like yesterday. |
talatantala ta pun....pun...pun ..hahahahaha super mario all d way..... |
wait a minute...Mikel.......!!!!!! funny hahahahaha me fink say dat guy na snail sef.......9jaaaaaaaaaaaaaa. |
Please Mr ikenna how r u 2day? Av been reading much of ur post,even though I lost sm during d Huricane nairaland,and I can tell that u r a guru..@automobile,more grease 2 ur elbow.i just got a Nissan Serena recently,though I have no problem @ d moment,but 2 be on d safe side,I want to get d maintenance tips on how 2 run dis ride,"cos this is d 1st time am using a Nissan product,av got used 2German ride's, but I went 4 dis b'cos d family is increasing.i will appreciate ur help here in d house please,tank u.its a 1.6 engine. |
Let me like d post b"cos other's did....u know i be mr Ibu i have no education...B-) |
I think dat is d lil guy way of tryin 2 be himself,u know talent wise.but really b4 i (corect)him 4 health reason i will have 2 wash him clean 1st..every parent had a way of corectin dere kids,but if u were in ur house d day it was painted,witout a nosemask den u will c reason(s)2 save his a** 1st. |
I AM POR EBRIBODY & I AM POR NO BODI....... Kai mallam sai BABA...
?? wooooowwww dis is surely gonna be xclusive...am following.