JustGood's Posts
Nairaland Forum › JustGood's Profile › JustGood's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 87 pages)
make una talk anybody wey e don work for. no be the ones wey just start o. The one wey don stay together for long time. |
thats what happens when anything gets taken to the extreme. The politics are now saying they want to do more for families and maybe that will reduce these incidents. They are wrong. It's upbringing. It doesn't matter whether or not both parents are at home from morning till night. what is important is what they teach their kids and how they TRAIN the kids. In Britain, it's politically incorrect to say you TRAIN your child. However, training is exactly what every child needs. Not chocolates and sweets and latest trainers. dem be yeye people |
we too dey think say we worse pass other people. make una mix with other cultures, una go come begin dey appreciate unaselves |
juumai, no vex jare. but u for look wetin de woman don dey write since. I dey always look as many women wey no fit find husband dey mislead our girls wey dey vulnerable. sometimes, karma dey catch up with dem |
dat's why dem say women too dey do like mumu sometimes. and na de women wey dey always find these kind things dey end up miserable after the relationship don pafuka |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 87 pages)