Family › Re: Nigerian Family Of 4 Stabbed To Death In Uk by JustGood(m): 1:04pm On Feb 08, 2007 |
The news i got was, it was the children's biological father that killed them, he has been receiving treatment for depression for many months. I don't believe a Nigerian is capable of doing that.
http://uk.news.yahoo.com/18112006/344/man-court-family-murders.html 9ja man no fit do that kind thing. the girls wey dey find oyibo sabi wetin dem dey find |
Family › Re: Nigerian Family Of 4 Stabbed To Death In Uk by JustGood(m): 1:03pm On Feb 08, 2007 |
I don't know where you got all that stuff about it being a boyfriend from? Also, so what if she went to clubs and had boyfriends, that doesn't make her a bad person like you seem to want to make her sound, she had been separated from her husband for four years. why she dey jump around after she get man? na bad thing for any decent to dey jump around men from club to club too bad say yeye oyibo kill her sha |
Family › Re: Suspicious Husband by JustGood(m): 12:55pm On Feb 08, 2007 |
Busta: and why are u bothered to know if your wife is cheating on u or not? did u cheat on her why he no go wan sabi if wife dey cheat? na only person wey cheat no dey want make him wife cheat? |
Family › Re: Nigerian Parents Don't Want You To Go Out When You're Young by JustGood(m): 11:59am On Feb 08, 2007 |
eveseh: that's was that time,but now we are living in another world now  yes o now we dey live for country wey na sex dey people mind everytime if dem want talk say something good, dem go say e dey sexy na sex dem dey take measure things for uk and america now o |
Family › Re: Would You Do A DNA Testing On Your Kids? by JustGood(m): 11:57am On Feb 08, 2007 |
I fit do am if the woman wey carry belle na oyibo |
Family › Re: Your Husband Dies While Cheating On You by JustGood(m): 11:52am On Feb 08, 2007 |
go meet ya own people where you no go yawn again yeye |
Romance › Re: Me,my Pastor,and The Big Secret by JustGood(m): 2:39pm On Feb 07, 2007 |
make FREE go meet her own people if 9ja people dey make am sleep |
Christianity Etc › Re: Prayer Warriors Say My Boyfriend Is Not The Husband For Me by JustGood(m): 2:36pm On Feb 07, 2007 |
you think it's wiser to keep your options open?  God help the guys wey dey date una sef. I hope say you don hear God voice. You think say God go carry microphone come meet you for your bedroom dey announce your husband? |
Romance › Re: Help! I Am In Love With My Pastor by JustGood(m): 2:30pm On Feb 07, 2007 |
shamix: I have been a member of some church for a couple of Months but i have a problem. Every time i see my pastor preaching , butterflies start running in my stomach. This has been going on for some time but i don't know what to do since he is married. Can I tell him? Advise!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! get thee behind me, Satan |
Romance › Re: Would You Marry a Single Parent? by JustGood(m): 2:26pm On Feb 07, 2007 |
i know everyone is entitled to his or her opinion but this question should have one straight answer. YES, If you said no, answer this one, would you rather marry a wicked virgin instead of a nice and tested single parent. Na by force to marry after-one? |
Romance › Re: At First "hello" by JustGood(m): 2:23pm On Feb 07, 2007 |
I stopped saying hello to black girls on the roads or anywhere if I dont know them. White girls will be polite enough to say hi
Most of them are asylum seekers and I just try to be friendly with all African looking people I see knowing some of them may be going through difficult times. Some however just blank me out. I even offered a lift to one sometime ago and as soon as she saw it was a black guy behind the wheels, she turned away. I do know that many of them get excited when a white person speaks to them. |
Family › Re: Nigeria Law For Divorce by JustGood(m): 2:08pm On Feb 07, 2007 |
Hi everyone. Somebody please help me. Does Nigeria have a judicial system to legally grant divorce as the Law in the United States? A man I'm dating from Nigeria says that he and his wife are automatically divorced according to Nigerian Law because they've been separated for at least two years. I've fallen in love and I'm considering marrying this man and I want to make sure we have a legal marriage in the U.S. and he doesn't still have a legal wife back in Nigeria. Thank you. you no know the man well. you no know him family you no know him country but you dey fall in love and you want marry. eye clear you so? |
Music/Radio › Re: Paul Play[angel Of My Life] by JustGood(m): 10:16pm On Jan 20, 2007 |
Dairo pikin |
Music/Radio › Re: 2Face Idibia's "OLE" Music Video by JustGood(m): 10:15pm On Jan 20, 2007 |
ole |
Music/Radio › Re: Why So Much Hate on Genevieve Nnaji? by JustGood(m): 10:14pm On Jan 20, 2007 |
Genevieve na fine babe |
Music/Radio › Re: P-Square: Peter & Paul Okoye by JustGood(m): 10:13pm On Jan 20, 2007 |
which person foto be dat? |
Music/Radio › Re: Olori Oko By Infinity by JustGood(m): 10:12pm On Jan 20, 2007 |
na head of the family |
Romance › Re: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 10:09pm On Jan 20, 2007 |
make una go yansh but remember say her toto don become wasteland sha |
Music/Radio › Re: "Imagine That" By Styl-Plus by JustGood(m): 10:07pm On Jan 20, 2007 |
dem do well |
Family › Re: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 10:07pm On Jan 20, 2007 |
you no sabi where you from come |
Music/Radio › Re: Lyrics To "never Far Away" By Lagbaja by JustGood(m): 10:05pm On Jan 20, 2007 |
you don see am? |
Music Business › Re: Learning To Play The Keyboard/Piano by JustGood(m): 10:04pm On Jan 20, 2007 |
you don sabi play am now? |
Music/Radio › Re: Nkem Owoh in 'I Go Chop Your Dollar' and 'Susana' by JustGood(m): 10:02pm On Jan 20, 2007 |
which time him go release movie again? |
Music/Radio › Re: Is Nas Really Claiming Nigeria? by JustGood(m): 10:01pm On Jan 20, 2007 |
who him be sef? |
Music/Radio › Re: Who Is The Hottest Female Rapper In Nigeria? by JustGood(m): 10:00pm On Jan 20, 2007 |
kemistry sef no bad o |
Romance › Re: Single And Looking To Meet The One. by JustGood(m): 9:59pm On Jan 20, 2007 |
all of una go yansh the woman make una no too worry she dey take all comers |
Family › Re: Can You Marry A Former Prostitute? by JustGood(m): 9:57pm On Jan 20, 2007 |
goat shit for ya head? who you be to talk say the guy no dey welcome for uk? oloshi go continue ya yanshing job yeye |
Family › Re: Which Schools Are Best - Nigerian Schooling Or Uk Schooling ? by JustGood(m): 6:58pm On Jan 20, 2007 |
na when de pikin don already kolo as teenager you want make dem go teach am betta things for life? no wonder una pikins dem just dey run around with drugs yeye |
Family › Re: Which Schools Are Best - Nigerian Schooling Or Uk Schooling ? by JustGood(m): 6:57pm On Jan 20, 2007 |
you want make uk pipul spoil the pikin life be4 she sabi wetin dey happen |
Music/Radio › Re: Your Most Touching Love Song Of All Time? by JustGood(m): 6:54pm On Jan 20, 2007 |
Fela - Na poi |
Nairaland General › Re: First 10 Highest Poster's On Naira Land by JustGood(m): 6:49pm On Jan 20, 2007 |
una get job? |
Family › Re: Gay and Lesbian Couples Can Now Marry in the UK. Blessing or Curse? by JustGood(m): 6:46pm On Jan 20, 2007 |
make una just keep una madness for uk and america o. oloshi people yeye |