Kandiikane's Posts
Nairaland Forum › Kandiikane's Profile › Kandiikane's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 226 227 228 229 230 231 232 233 234 (of 555 pages)
Goldieluks: Out of all of us here, na Kandicoaciane naim OLD PASS.Lmaoo. Duya nor kill me will lafter. You sabi, you just nor wan admit di ting. Kandiikane =youngest. Goldieluks: So you dey die your punny? WOW!!! tell us more..more..Jare, u sabi na u kin dye your pubes. My pubes are not even there yet. I'm that young. ![]() |
Goldieluks:Me I nor for pretend oo. Nor be me dey dye my punny hair every thursday just to deceive the men. ![]() |
190: ok if idowu is 30, how old would shollypopz beSholly for dey 20 to 23 |
Idowuogbo: Kandi started her period age 4, grew melons age 4.5. U wey older dan kandi. No jokes#Loool, you are not far off sha, true talks. ![]() #battery dey die sha. |
Goldieluks: Even though say you be arguably 28, Omo that your face look like 28 going 68 ooh.Lmfaooo! Chei, if my own face look like 28 going on 68 I feel sorry for yours oo. Yours must be dead by now. |
190:Abeg stop being nice jor, you nor say dem don past 30, dem dey fen 40 na. |
Goldieluks:Lool, abeg 190 confirm I'm the youngest amongst these old tings. I don't want to reveal my age here before dem come start to form old old towards me. Una dey my mama's age jor. ![]() |
Shollypopz: I doubt that.....how old are you??You can doubt it as much as you like but it won't make it a lie. ![]() Goldieluks: Lmao@ youngest, as if i never see your before. Dey there dey lie.You must have seen the wrong person. Wey your own wrinkle face and body nor. ![]() My padi wan-90 can attest to me being the youngest. Shet, even idowu can. Sholly I know you're young but you old pass me. ![]() |
Goldieluks: See this old school with vulture neck. Am guessing you in your late 60's.Lmfaoo, abeg, jor. I am the youngest on here. Fact. Fresh young thing. ![]() |
190: wait oh!Don't mind them, you sabi that phrase, "never ask a lady her age" This is for those wey don pass their mid 20s dey enter 40. |
slimyem: haha!!If to see your pic? I go pretend. |
Goldieluks: Wrong. I get big mouth Yes, but i swear you old pass me.Vex jor mek we see. Old ting. Infact nor be 52 max sef. Me think say you be 65, barren with 3 cats. |
Shollypopz: Wow!! Una old for this NL ooooNa today, I was shocked sha. They are here dying the grey hair and pubes trying to fool people. ![]() |
Goldieluks: Slimyem na 30-31I guess am right na. For idowu's own I can manage. slimyem: i know say na reverse-style u dey use for me...Duya, let me know when you do. I Save am for wallpaper, probably go find husband for u. |
Idowu, we fit hook up for tea? Slim, na you I wan see na. |
slimyem: Jesus is Lord!!!Lol, you know na true. It's around there. I hope you don born en married oo. Yóur biological clock is ticking. |
Kraaa, these old tings sha, almost my mother's age, una nor wan old? Wetin? |
slimyem: abeg post my age make i confirm.....You're either 30 or 31. Old tings. ![]() |
ikekings: Ahhh. 190 pic kwa? The guy black like charcoal nw. Oga 190 no be so?Psmlll!! wait til 190 catch you, you go sabi. |
Idowuogbo: And finally to all Emm fuckers dat call me fat/ chubby! You go fit show me one in lingerie? ![]() Idowuogbo: Am naturally light bebe! None of dem toothpaste missing rubbish.Lol ![]() |
Idowuogbo: Done! U see African Tina turner b4? ![]() *pulls idowu to the side* But come oo which cream u dey use so? ![]() |
Idowu, ah dey wait na. ![]() |
Idowuogbo: Ok! One more pic. Na bcus I wan carry una along wiv d my parrie ni oo.. After today I hia kpem! I kill u!Idowu, I wan see another one specially for me. ![]() I bin fisay you go fiba one agama lizard, that's why I was attracted to you but you're way better than the image I get for head. Please I want one for more screensaver. ![]() |
bennyraz: HBD.. badoskii. LLNP. I go surely send u boiling rings & Toys as byday GiftsOga, you nor sabi for greet you elders? |
what's up with you and people's looks? 190: ive seen you already |
jhydebaba: To my dearest one on NLLol, abeg, stop this bullshyt. ![]() |
Awwwh, it's my bebe's bday. *hugs* Happy birthday, I know you have now reached the age of menopause but I will still be there for you. ![]() Pray that you will continue to be the razziest gyal on nairaland and the poshest off nl. I have prepared something really nice for you for tonight. ![]() |
Na wa for this thread ooo. Are you annoucing your virgin status to get a man from nl to phuck u? No one gives a shyt! Neither does anyone give 2 shyts if yóu don break am. |
^lol, ediot! I will come back to post. ![]() |
That kinky curly hair product is for those with curly textures, does it work with any time of afro hair texture? Usually when it comes to hair what's good for you won't be good for others. I will try that flaxseed gel. I was going through my baby pics at age 4-5, my hair had that soft really defined curls to it but short. I asked my mum what happened to the hair she said I had craw-craw(my head use to have them cuts and bruises etc.) So she had to cut my hair. From then on when my hair grew my grandma always made sure it was done, always use to have those tiny cornrows, I think the perm that broke off all my hair was this one called 'Touch', horrible rubbish right here. Atm, I'm tempted to perm my hair, do those big azz single plaits then do a weave after shave my hair again and dye it blond. |
NRI PRIEST: ODE,you don't smoke cocain! You snot it. If you smoke cocain it ruin your life !Goat, smoking or snorting cocaine, all ruin your life. |
Na wa oo. I thought they've removed all these bony things off the catwalks? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 226 227 228 229 230 231 232 233 234 (of 555 pages)







